Ritababe's Posts
Nairaland Forum › Ritababe's Profile › Ritababe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 348 349 350 351 352 353 354 355 356 (of 356 pages)
ninja4life: Lmao dem don catch uduak o.lets see how u will escape aunty maryhe always find a way out, and i believ he wil stil find a way or else he is dead |
Y did u agree to follow them at the first place wen u dont know how to fight |
kingphilip: can u help me wit ur 2go handle plzPM me, though i dont love 2go like that. april wise: @ ritababe y do u ve a personal interest abt d cult issue, I don dey suspect u.i've come across many cultist before. |
pri3stess: Must you try to insult everybody? Do you think everyone watches Yoruba movies?tnk u jare |
The rock5555: No expo till further notice, maybe if we meet for 2go i fit gist u smallhmmm ok |
Are u teling me u join cult? |
Waitin patiently for the fifth one. I hope dis one wil be long oh |
Spactacle:[quote author=Spactacle]hahahaha e beta since no b tiger claw at least i stil hav to say either yes or no |
Spactacle: CHai!!! E b lyk say na me be the only ROMEO for here when no get JULIET....God dey sha...... Daniel2802: no be only u oh,i follow.e compulsory say una must get, abeg make una remain virgin like me joor. *pull my shoe luk left and right run with usan bot speed before d tigers com out of their cage* |
donroxy: He is my favorite Yoruba actor :::!!!i see he is a yoruba actor thats y i dont know him |
Nice one dear |
Who is balogun? *just a question* |
LOL |
Spactacle: The Rock,,,,keep it rocking..... Hope say dem chop u and Julian bruhaha,,una too like wahala self,,#patiently waiting 4 ya next update,welcome to Edo cycle |
Chiamaka01: My mum is Igbo, that's why. My dad is a Bini man.dats nice |
april wise: Happy birthday may God butter ur life nd sugar ur destiny. @ rita how u take go russia 3x @ d age of 16 na by aircraft or witchraft. I no trust edo peopleEdo girls no dey carry last na |
Chiamaka01: Rita, so na edo you be. I don see my sister be that.i be confirm edo na, but ur name no bi like edo name oh |
kingphilip: @Rita mail him d sketch of da story now make him polish am for you and una go do am as collabo for nairaland...i hate to remember does days, thats y i dont want to write its a bad experience |
Good to know i open this page with my blessing. LOL let the happy birthday continue flowing |
The rock5555: abeg do yarn us the storysorry dunno how to write story, maybe when i click 18 |
The rock5555: Thanks miss for opening my 45th page with these your wondaful birthday wishes.not my fault joor, na some reason make am. A long story |
What a day beautiful day and a beautiful weather. As u celebrate your birthday today your life will never be ugly and you will never lack anything good, properity, success, miracle, joyfullness, blessing will shower on you and your family. God bless you, from RITA, the only Edo girl wey don go russian come back three times at age 16 |
Update before u go church ni |
*sit down cross my leg, take a sip of ......* waiting patiently for the next update |
The rock5555: Nawao dhurmynick don turn celbrity o.no mind the guy, am 16 not up to 18 so am not good enough for him.......because of recharge card im want dey form familiarity for me mtcheeeew |
Mor plissssss |
Dhurmynick:yeah am a friend of rock.... And am rita, now you know me |
Dhurmynick: Rock, check your email..... I got sumtin 4 u |
Dhurmynick: Rock, check your email..... I got sumtin 4 uwaoh rock dey enjoy for ur hand oh, stil dey shar am for me small small na, me too lik awof oh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 348 349 350 351 352 353 354 355 356 (of 356 pages)



gimme 1 good reason to... And do I knw u?