Rockiedink's Posts
Nairaland Forum › Rockiedink's Profile › Rockiedink's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 79 pages)
sylvex:hmmmmm |
did i miss so much?damn!!! i got here late sha, hanging around eagerly anticipating the next round. ![]() |
hey peeps!!! i don miss una like die!!! truly!!! @ifyalways thanks sis. i kno wsay na only you and Bblak get my and my sweetheart interests at heart. thanks for everything. how the sallah be now? dem carry meat come give you? no wahala i dey always for my darling sylvex. @Bblak hey ore bawo ni. [center] eyin temi bawo ni o, s'ewa? lelelelelelelelele s'ewa?[/center] how bodi? some people think say i don run; how i go run after all the effort wen i put into catching this humongous @saucekid and zignor na wah for una o!!! so una tink say i run. you dey run from beta ting? abeg if una no know, my darling sylvex na the real deal and i aint runnin nowhere! so make una just lef me and my sweety alone. @sylvex no mind them jare. dem think say i no get liver like them. no worry darling, i'm always here for you. you kno wsay this our love na made in heaven and nothing can put us assunder. gbam! @all kip mingling people, with care as the x-mas approaches. |
hmmm i see people have been covering my ass here. that's great. @ifyalways sistah werrin dey? sorry i had to be offline for a while. had some stuff to do. I'm back now sha. briefly though. have a trip planned for tomorrow sha. me and sylvex go yarn you about am when we return, understand?@ndumart God help you say you don desist. i been think say u no go heed advice. Anyway, make your pick of anyone else. i go help you put mouth. keep having fun peeps. have a wonderful holiday y'all! ![]() |
hey almondjoy, how far now? where u been dey since? just saying hi. |
@ifyalways abeg if u know where she is biko tell me so i can go and get her. ngwa nu i dont want to begin to wonder why i never see her, meanwhile which kain song be dis one wey una dey sing? abi una wan make seun ban again? ![]() |
@ifyalways just lif de guy. no vex at all. |
i feel your pain dearie. follow your heart like someone earlier said. its gonna be best for you. good luck. |
[quote author=D-carding link=topic=85537.msg1769533#msg1769533 date=1197645583]Am single and i need of faithful,born again and GOD FEARING lady[/quote]here, you go get sha. fast and pray and look well. all de best. ![]() |
i still dey laff!!!! |
no mind ifyalways and saucekid. na so dem dey do. but dem correct sha. ify, go find kooldamsel come o. well, saucekid dey patient ![]() |
@ifyalways sista werrin dey? how bodi? u dey hear from ya sista sylvex? i dey fin am o! u help me see her? ![]() |
@Bblak @Sylvexno be me o!!! in fact i've been so rove sick! i just got getter 2day sef. but seriously, i wonder why she isnt here too. anyone know where she's at? @saucekid well not flirting. tryna get something here dude. @amievivian @rockledinkhmmmmmnnnnn |
well, no doubt. but its still more of a female thing, i think |
as long as it gets 2 me no yawa |
everything!!! i mean would you marry someone you cant even have a meaningful discussion with on any topic apart from sex? answer that and you have your answer. ![]() |
saucekid:fax me some man! |
cuz those creatures called women are so difficult to understand. more complex than the workings of a car man!!! |
dellynash:awww!!! i'm shedding a tear for you sis |
saucekid:i wonder where him bin dey yesterday sef. anyhow, make him quick come collect him banku before the thing spoil. i hope say u put am inside freezer that yesterday? ![]() |
![]() ![]() ![]() |
Soundmind: stefykarl:make una leave am joo. make him tande there dey wonder say wetin him go do next. |
sylvex:why would I doubt you? my darling you! ![]() |
yimiton:are you the one sucking the oranges!!! ![]() |
ThoniaSlim:tell dem o my sister! dem go just go dey revive thread wey don die tay tay! why Seun no go ban dem! ![]() |
realkemmy:so you actually have a girlfriend! ![]() |
julieto:wetin be dis sef? ![]() |
Lola4eva:hehehehehe ROFLMFAO!!! and i really am laffin out at the top of my voice |
Bblak:like say u don kolo abi ![]() sylvex:hmmmnnnn, ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 79 pages)
