Crime › Re: Pastor Inserts RedCandle In The Vagina Of His Housemaid In Delta by RuJay: 6:15pm On Mar 14, 2016 |
Justycxx: reincarnation of Rev Kings kaiiii I don die dats it |
Crime › Re: Pastor Inserts RedCandle In The Vagina Of His Housemaid In Delta by RuJay: 6:14pm On Mar 14, 2016 |
chocolateme: Good for him, has her vagina turned to candle stand? He is a slowpoke and porcupine.
FTC CHOCOLATE CREAM lolzzzzz u funny sha |
Crime › Re: Cultists Behead Two Students Of Abia State University (warning!! Graphic Photos) by RuJay: 6:09pm On Mar 14, 2016 |
Even d devil is shock nd frawns @tins lyk dis, all I knw is dat he who kills by d sword will surely die by d sword dats my take |
Crime › Re: Cultists Behead Two Students Of Abia State University (warning!! Graphic Photos) by RuJay: 5:59pm On Mar 14, 2016 |
Tunami: and their parents will be like, ''my pikin dey university''. Wasted sperm. lolzzzzzzzzzzzzzzz indeed a wasted sperm |
Crime › Re: Gay Man Caught In Ondo Dies From Beating (Graphic Photos) by RuJay: 12:01pm On Mar 13, 2016 |
C dis unjst killings shuld stop in dis country Naija has shed a lot of blood, I tink dats y wat is falling us is falling us. If u guys r gud in killing homosexuals den enter Aso rock 99.9% r dere. Nw politician nd d wealth 1 was able to escape but d poor 1 culd nt |
Crime › Re: Gay Man Caught In Ondo Dies From Beating (Graphic Photos) by RuJay: 11:41am On Mar 13, 2016 |
D old politician was able to escape but d old gay wasn't ok, make una dey deceive una sef cos una no give deceive me. |
Crime › Re: #FreeYunusaYellow: SAN, 4 Lawyers File For Yunusa Yellow's Bail by RuJay: 11:26am On Mar 13, 2016 |
Shey na ordinary keke driver naim get moni take hire 4 lawyers nd a SAN? Dere is God ooo make una no dey deceive us again. God is jst luking @u pple nd am sure he is releasing his anger gradually his judgemental fire is being release soon. Again both christians nd Igbos shey u r seeing hw coperating nd united dere r? Dey r ready to use all dey hve to protect deir own even an ordinary keke driver. But in our case if we r nt popular well known, educatd we nt rich nobdy snd u. Shey we r seeing it ntorrrrrrrrrrrrr |
Crime › Re: Eye Pluckers In Kaduna Attempt Plucking Woman's Eye While She Was Asleep At Home by RuJay: 11:18am On Mar 13, 2016 |
Na naija I hail oooo so if person wan comot e go dey tink hw e wan do am? If u decide to stay inside house dem go still find u cum, I swear I dnt pray to xperience dis kind tin ooo any chance I hve I will kill d person nd ready to go to court |
Crime › Re: Kidnapper Caught With A Boy's Corpse In A Bag (Old Video) by RuJay: 5:45pm On Mar 10, 2016 |
Y una dey do lyk dis naa? Sotey news don finish wey una dey bring dis news wey don pass 4yrs mtchewwwwwwww |
Crime › Re: Man Kills Brother Over Farmland, Family Members Kill Him by RuJay: 1:19pm On Mar 08, 2016 |
Pple frm dat region vry lazy, only deir women hustle till dey die, dey r nt after wat dey will hustle 4deir selves, always fighting 4wat deir father left behind. Shey d land follow die nw? No but will go 4sum 1 else |
Crime › Re: Michael Chukwuma Stabbed Obina Durumchukw Because Of Liga Stars by RuJay: 1:13pm On Mar 08, 2016 |
Shey Messi nd Ronlando don cum answer una nw? Fools |
Crime › Re: Igbo Girl, Ifeoma, Abducted In Zaria: "I Want My Daughter Back" - Father by RuJay: 9:36pm On Mar 05, 2016 |
papiforreal: Ifeoma is now 18. Allow her to choose what she wants now. shut up ur mouth, wen she was nt yet 18 wat happened? |
Crime › Re: 14-Year-Old Lucy Ejeh Kidnapped In Zamfara, Converted To Islam by RuJay: 9:16pm On Mar 05, 2016 |
Ecoterrorist: Is there any statue of limitations for crying out for your loved one lolzzzz |
Crime › Re: : Ten Last Words From Murderers Before Facing Execution. by RuJay: 8:20pm On Mar 01, 2016 |
ashkenking: love to hear nija version. go b like..i don mark una face oo. ma spirit go kill u all lolzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz u funny seriously |
Crime › Re: Face Of The Man Who kidnapped Ese Oruru For Marriage (Photo) by RuJay: 3:52pm On Mar 01, 2016 |
Dey r here to fool us again mmh Naija my country, so d boy (cos he is a boy according to d age provided) dnt hve a current pic or cannt b snap xpct dis lie lie pic abi. Sum Northners nd sum of dese muslims marrying dese gals by force, is it by force, is it fair,wuld u allow d christians to do dis to ur gals? dis tin has been happening 4 a vry long tym dis is jst d 1 we knw mmmh na God go judge una o na trouble una dey luk 4 ooo mmh |
Crime › Re: Pic:See What This Man Said About The Abduction Of 13 Year Old Ese oruru by RuJay: 11:19am On Mar 01, 2016 |
Dem don use dat gal 4ritual make una watch wetin go happen to dat gal in time to cum |
Crime › Re: Suspected Cultists Behead And Bury Rival In Shallow Grave by RuJay: 5:06pm On Feb 29, 2016 |
[color=#000099][/color] ok ooois gud fulani herdmen r in 1 corner doing deir own, boko haram r also doing deirs, massob too nd odas u 4 1 unnessary reason u did urs dats gud, probably nobdy will challenge u in kirikiri if dey do u shuld continue ur killing dere u hear doooh mumu senseless fool |
Crime › Re: Nigeriens Arrested For Robbery In Nigeria (photo) by RuJay: 4:28pm On Feb 29, 2016 |
amunkita: Yes!!, there is money in Nigerian Prison, Because ur family members will be sending u all money from time to time nd if u save well, u hammer..
Umu Ewu... lolzzzzzzzzzzzzz I cnt laugh u funny o bros |
Crime › Re: See Pics 4rm Burial Of Lowo Oyediran,The Man Stabbed To Death By His Lawyer Wife by RuJay: 11:49am On Feb 29, 2016 |
libertyfather: Enough of your stupiidity abeg get off jst as stupid as u r too |
Crime › Re: See Pics 4rm Burial Of Lowo Oyediran,The Man Stabbed To Death By His Lawyer Wife by RuJay: 3:47pm On Feb 27, 2016 |
libertyfather: You get sense @ all? u wey get u don c where ur own cari u reach |
Crime › Re: How I Escaped From UK, US, Prisons - Ex-drug Courier by RuJay: 3:31pm On Feb 27, 2016 |
Wooow wat a lyf experience |
Crime › Re: See Pics 4rm Burial Of Lowo Oyediran,The Man Stabbed To Death By His Lawyer Wife by RuJay: 10:12am On Feb 27, 2016 |
libertyfather: R.I.P lowo
So every man must be killed by their wives because of this, one day you will also be killed like that except you are you are a gay mmmh so is only women dat r gud to die wen caught committing adultery? May thunder bend ur mouth |
Crime › Re: House Girl Butchers Little Child (warning: Graphic Pic) by RuJay: 9:27am On Feb 27, 2016 |
mikron: yap the maid is heartless  lolzz correctn I grab |
Christianity Etc › Re: Nigeria Will Gain Nothing By Killing Rev. King – Igbo Group Begs Buhari For Pard by RuJay: 9:25am On Feb 27, 2016 |
He shuld dieeeeeeee aaaah Ndi lgbo sef |
Crime › Re: Boys Stripped Unclad For Stealing In Ogun State (Photo) by RuJay: 11:57pm On Feb 25, 2016 |
@dis age 600 000 ok |
Crime › Re: Boys Stripped Unclad For Stealing In Ogun State (Photo) by RuJay: 11:54pm On Feb 25, 2016 |
@dis age 600 000? Ok |
Crime › Re: Nigerian Woman Arrested In US For Striping Unclad In Front Of Police (Photos) by RuJay: 11:13pm On Feb 25, 2016 |
Babe u don enter 1 chance, I believe ur eye don clear nw. But sum Nigerians y una dey disgrace us lyk dis eeeeeeeeh? Which kind wahala b dis? Evry naija wit 1 crime all d oda nawa oooo |
Crime › Re: RiverPoly Student Shot Dead In The Ogoni Crisis (Graphic Photo) by RuJay: 11:01pm On Feb 25, 2016 |
Oooh Jesus short of lyf |
Crime › Re: FFK Replied To Ali Modu Sheriff Who Threatened To Deal With Him by RuJay: 4:40pm On Feb 24, 2016 |
Only d English alone dis man don win, aboki speak ur own english @lest make una start frm there, he even quote shakespear 4u, quote ur own I beg make u no fall our hand ejoor |
Crime › Re: 4 Year-old Boy Sentenced To Life Imprisonment In Egypt by RuJay: 5:26pm On Feb 20, 2016 |
Lolzzzzzzzzzzzzz laughing out my jaw, is dis real? Hw cn a little boy of dis age hve such power nd strength to commit all dese crime? Eeeeeeh God of Abraham |
Crime › Re: Photo: Nigerian Man Kills Himself & His Nigerian Girlfriend In The US by RuJay: 10:27am On Feb 20, 2016 |
[color=#000099][/color] woooow lyf ooooo |
Dating And Meet-up Zone › Re: * by RuJay: 7:39pm On Feb 19, 2016 |
Lolzzzz funny chaps here, interestd in 28ffdcb0 or ruchina1010@gmail.com |