Sammybest889's Posts
Nairaland Forum › Sammybest889's Profile › Sammybest889's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** oluwa burna na me be the d-d-d-d-don, d-d-d-d-don g-g-g-g- gorgon D-d-d-d-don, d-d-d-d-don g-g-g-g-gorgon D-d-d-d-don, d-d-d-d-don g-g-g-g-gorgon D-d-d-d-don, d-d-d-d-don g-g-g- baba don talk ooo, so u wey de do,do..de jump,jump de shake, waist apply number 6 b4 baba enter u wotopouriously bcus in d book of KOLOsian 3-13-33 (I read) "No be eye wey dem take chop eba dem take dey share meat". fank u |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** abeg wey dis one don reach wey him to, want start to de feel among ....to de extend him don de Flaunts Dollar.....hmmm(I laugh in 45 different languages) dem olamide reminisce seriki mode 9 (all of dem no start like dis wen dem de with ID Cabasa's) guy u no go clam down make u enjoy dis small fame as it last I don talk am..and I go talk am again nothing dis Days celebrities has to offer than just trends |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** as I don sharpy book space to think of what to comments let me bless u Wit dis track 4rm one of our legend Guitar Boy / Victor Uwaifo Guitar Boy Guitar Boy If you see mammy water o If you see mammy water o Never, never you run away Ay, ay Never run away, sammybest889 If you see mammy water o If you see mammy water o Never, never you run away Ay, ay Sing that song of love, sweet melody Guitar Boy Guitar Boy If you see mammy water o If you see mammy water o Never, never you run away Ay, ay Never run away, sammybest889 If you see mammy water o If you see mammy water o Never, never you run away Ay, ay Sing that song of love, sweet melody Guitar Boy Guitar Boy If you see mammy water o If you see mammy water o Never, never you run away Ay, ay Never run away, sammybest889 If you see mammy water o If you see mammy water o Never, never you run away Ay, ay Sing that song of love, sweet melody |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** R.M.D (Richard Mofe-Damijo ) baba name sound like R.V.D (Rob Van Dam) an American professional wrestler beautiful family I must say, baba don pay him dues in full (one of our earliest romantic actors..him and omotola DAT year) b4 d likes of Jim ike and Ramsey Nouah etc.. I tink baba want to get d right connection with his families now! as baba is not getting younger anymore |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** I no known y dis fans worship deir celebrities like God...if na only my time remain 4 dis world na beg celebrities go de beg me b4 I attend deir show |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** d moniker above me clap 4 urself.... |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** na only pikin and mama we just de c were de keep papa it is well..even inside d well,bcus God is aware |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** hmmm so Sola Sobowale is 58(wow!!!) I though she was like around dat 60 something like deir mamma g and co.. so dis woman young like dis..since dis day of.. The Village Headmaster, Mirror in the Sun , mama still keeping 100 happy birthday Actress Sola Sobowale |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** abeg mod....this is fake news...(may b u should research very well) what i was told was dat, dey were boyfriend and girlfriend not sister and brother different stories...one video |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** abeg mod which Reactions again.. As Mo Salah Celebrates Christmas With His Family na 2day...salah de celebrate Christmas With His Family..this is not the first,second or third time his doing it.. d last time he snap with a Christmas tree with all his family dress up in Christmas cloths |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** if na me b dis guy na Microphone And Speaker Set I go use take round Lagos...de celebrate dis my birthday Craze Clown on Monday 26th Oct 2020, survived a ghastly car accident.as in, it is not over..until it is over happy birthday brother man!!! wish you long live and prosperity |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** There are three times in Scripture that Jesus wept (John 11:35 ; Luke 19:41; Hebrews 5:7-9). Each is near the end of His life and each reveals what matters most to our loving God. happy Christmas nairaland to iyabo ojo happy Saturday |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** 2022 watch out for this guy Portable... in orisal femi voice Opolo eye E no be open eye And if you're new in the game Make you go pay your tithe (and dat what portable is doing) this guy just make me remember terry g,dat year (Free madness) I Hope say d way, him de humble like dis make fame no go make am begin misbehave.. |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** wati kemi de wish 4...na him Tony Elumelu de achieve with ease meaning....in Victor ad voice What money cannot do eh Too much money can do it eh What money cannot do eh Say too much money can do it eh Wetin DJ Cuppy money no fit do Otedola money do am eh Wetin O B O money no fit do Adeleke money do am eh Say e do am eh |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa haaaa no ask me why I de laugh oo (if u no Read d comment above me) no come here,mentioned me 4 d reason of my laughter kia comrade this ur comment supposed b d Savage respond of 2021 |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** this one still de act film...hmmm what did I know (wen Instagram skit makers, 2 don turn actors and actress)Happy birthday.....Actress Chizzy Alichi ,me I like dis ur outfit oo.. u are looking take to run BT nairaland "it is a wa" 4 una ooo...no single day go pass wey una no go celebrate,celebrity birthday (Op dem de bribe Una) |
nachisunday:****TO WHOM IT MAY CONCERN***** thank u... |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** Ruff coin - nwa aba omo if you never hear that song...then what song are u listening to, very funny song lyrics... one day me I enter lag make I find marketer whey go feel my track. I got so disappointed for Alaba so I vex discharge find my way to iyaba Wetin remain with me nah thirty box so I say make I treck small then enter bus enough hunger hold me that day so I they wait make I reach my sister house near ogbalede . As I dey wakadey go some boys block me before OK know what's up them Don corner me Ahhhh Wetin I do why Unah corner Nwa aba them say guy cool down why you dey harsh we get bus in business deal whey go give you cash dem carry me enter one place nnnwane I see phone so tee I crazy demsay if I bring 200 turn dey go give me the phone worth 1milion before I go know I go get ten million Abi you no go like to count for million I shout walayi my guy I dey interested no dought this must be a very nice invest but I no get money but my sister get as you see me so I be my sister pet but yesterday that my sister travel abroad so she give me 3 hundred K for the landlord I wanna go bring the money but I no wanna enter bus so of Unah fit give me 1K make I enter drop dem give me 1K ehhhh m Yb a agaria make dem dey there wait ka Mua Laria I Waka enter one booth lekwa Nwa Aba lega food Tia rice imma tia beans imma tia Kanda tia ofu anu e nwere spaghetti Yanah plaintain mah lotah nii ga efe y'all ofeence ake |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** u c, Kate funke mama g (patience ozorkwor) omotola.... mercy Johnson if I mistakenly c dem 4 road...I fit prostrate greet dem BT u c INI Edo nancy ishime destiny etiko ada ameh if I c dem 4 road na slap..(confirm 1 I go give dem) no ask me why.. na my opinion I just give Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland. Kate carry go abeg nothing do u... |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** happy birthday baby gal...wish u d best of life..Milaré’s Milaré’s (omo names de sha...) I just type d name Milaré’s and my keyboard gave me this "Milady's" I just have to Rush to modify my comment,after seeing d correct spelling (this is my first time of hearing dat name what does it mean....) |
We4all:come wati dem mix for ur drink or food wey make u de type dis rub****ish.... abeg oo let b guided |
We4all:come wati dem mix for ur drink or food wey make u de type dis rub****ish.... |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** is like dis zlatan na davido main G...(d kind tin wey David don do 4 zanku life I no tink say him don do Same 4 him own artiste ) so,zalata bcus David buy DAT ur White polo 4 five thousand pounds u get mind to de shout price don go up in macaroni voice ARE U NORMAL!!! |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** so finally him don draw d tattoo wey we de anticipate for(at least him 2 go trend small)... but y 30bg in Adekunle Gold voice People wey no dey feed you Always the first to talk about you (Your life) Look at the irony, shame you for public Con dey beg you for side |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** but wait ooo dis female celebrities fit ever snap pictures without using filters or make up dis Genevieve just made me remember DAT female sex worker DAT look like her I swear if u watch DAT video (u go swear say na Genevieve..act am)just DAT d voice de different |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** if you are from the north and u don't known D.r salisus a.ka baba aisha herbal cleanser (oga/aunty) u are a BAST****D (yes na me talk am..come beat me 4 my House) only one drug ooo, dem go tell u e de cure scorpion bit, mensural pain, discharge after sex weak erection it also good for pregnant women..etc |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** the Ebonyi State Governor is a good man.Umahi’s government has reversed all positive achievements by former governor,.yesterday, he gave the state university chapter of the Academic Staff Union of Universities (ASUU) seven days to resolve the state varsities through litigation also Umahi suspends Permanent Secretary over delay in November salary so I c reasons why Sanwo eko, will credit Governor Umahi as One Of The People his Learning From |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** I don comments on this Bob,bob tor risky and toto decay matter 2day 4 nairaland, about like for 4 different threads oo come..oo (u sure say i well so)..hope say I never don de become notice me..like dis moniker slawormiir na 2day I confirm dis proverb say.. an idel man is a devil work shop (how wish I de work wey my oga don shout 4 my head,like two times to attend to customers I 4 no get time for Toto and Bob Bob) |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** omo dis country no gat joy at all..Craze(madness) no hard to form, na the trekking be wahala na dis kind tin, de make me no celebrate "BUYDAY"(according 2 my junior brother)...dem tink say na maturity..oga na lie after u don spend ur heaven and earth to set up a nice birthday party some kind idiot friend go just come chop clean mouth like say na deir father do d party...some go come carry one useless gift giv u like say u de beg 4 am....kia(it is well o) |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** it's about to get down!!! abeg make I go buy my guru guru 50 and groundnut 20 (let see how d drama unfold) omo we go c plenty gbas gbos from dis yeyebrities come 2022 b DAT |
(wen Instagram skit makers, 2 don turn actors and actress)