Sammybest889's Posts
Nairaland Forum › Sammybest889's Profile › Sammybest889's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 16 pages)
*****TO WHOM IT MAY CONCERN***** first let me start like dis...is not easy to lose someone u love especially d one close to u Pastor Taiwo Odukoya stay strong.... may d days b far form each (amen) and also 2 us wey still de alive... d remaining yrs we still get 2 use 4 life (b a success, remarkable, fruitful yrs 4 us) |
*****TO WHOM IT MAY CONCERN***** so finally nairaland don turn dis one 2 celebrity OK oo 2day na Sunday I no de 2 like show myself..if not, c ( how she take paint men for her story as cheat like say woman 2 no b player's) when she and kpokpo gari do deir own she no remember dat one nonsense and ingredients |
*****TO WHOM IT MAY CONCERN*** Try to c an Optometrists may b e can have answers 2 ur problems (I known say things de hard now BT na 4 ur own good) BT nairaland and bad mouth are 5&6 since 1900 How stinginess de CUs eye problem now Anyway It is well sha...
|
*****TO WHOM IT MAY CONCERN***** Abeg op how this tweet take relate to wati DJ cuppy talk Una go just go open one celebrity page copy wati de him timeline...come post am for una mumu blogging site with another captions C,segun lala and d rest is like una go begin screen people mentally 2 know, hu and hu qualify to post any trends for dis una forum oo
|
*****TO WHOM IT MAY CONCERN***** E was just saying DAT 2 make mama twin's head de big...(we known all this things) BT really this is d first time I am support dis guy....(kudos bro) No.... funke na real woman Starting from scandal from her colleague DAT she is a jealous person,also dat she was opposite of what she preach down to... insulting her husband jjc dat she was d breadwinner of d family (dis woman still keep it on a kum kum) No..... Na people like funke akindele I want de praise 4 nairaland now..... Abeg Alex add volume we can't hear u from d back
|
*****TO WHOM IT MAY CONCERN** Hmmm elenu...dis guy still de so,it been long have heard from dis guy.... Oya ooo is like oga k1 don scam dis guy man oo
|
*****TO WHOM IT MAY CONCERN***** Wen I say dey have nothing 2 offer rather than only sex some idiots will come here and quote me.. This last picture say it all Love kill u der...
|
******TO WHOM IT MAY CONCERN***** Pls if..Have you read and exhausted the long article? Can you summarise it for the slow and lazy readers And by d way op why u no pt dis ur thrend 4 religion section
|
******TO WHOM IT MAY CONCERN***** When I c thing like dis I quickly remember d song of victor ad which say What money cannot do eh Too much money can do it eh What money cannot do eh Say too much money can do it eh Wetin DJ Cuppy money no fit do Otedola money do am eh Wetin O B O money no fit do Adeleke money do am eh Say e do am eh Instrumentals Bless me with money eh Oh Lord bless me with money Bless me bless my family God bless me with money eh |
******TO WHOM IT MAY CONCERN***** Abeg hu de video dis things inside church far Jesus wept!!! BT make I no lie d bae gather sha
|
******TO WHOM IT MAY CONCERN***** U don talk finished go carry cane go beat dem now BT wait oo check out true..true she de right oo AG baby really top him game this yrs oo Form is it what is it To sinner To high Ko ni dafun iya LA ya anybody
|
******TO WHOM IT MAY CONCERN***** I come hear 2 come comment ooo BT as I c d way dem de take attack @iyaebe I have no option dan 2 com de laugh. ..... ahhhhh ahhhh ahhh ahhhhh ahhh dis lady abi woman segun suppose giv her award 4 d most mentioned nairalander 4 d month of oct/nov she and righteousness 2.... dem sabi quote dem eh eh eh back 2 cross na u get u life u tink say we don 4get DAT ur mumu thing u post 4 snap chat idiot upon nonsense...gettaway u!!!! |
******TO WHOM IT MAY CONCERN***** I tink I support d motion BT wait oo hw which davido na gal him 4 no fine oo |
******TO WHOM IT MAY CONCERN***** This is will b last time I will give this kind of advice on relationship stuff like dis Oga go and make money (I will not repeat my self twice) There is nothing like d word "LOVE" d last one DAT exist is d one Christ display on d Cross of Calvary If u like hear hmmmm if u like no hear hmmmm Na money wey I get I borrow u so Fank u
|
******TO WHOM IT MAY CONCERN***** If this.....is true noooo u deserved (1 Bottle) BT hope say u give d young man some confirmed ethics and norms Bcus if he go do am 4 place wey guys no get joy (especially my area) b4 u shout (O) na tyre dem de roll b4 d (LE)
|
******TO WHOM IT MAY CONCERN***** I 4 reply u Op oo BT I just discovered say we b six (6) wey get sense 4 dis world.... Me and 5 others So 4 ur mind u don write article No b 4 my mouth u go hear say u are an idiomatic mumurism,nonsenstical ode,adamulise musa Koshi ko ro jere.... Omo jati jati
|
******TO WHOM IT MAY CONCERN*** It is a wa 4 u oo (OP) eyes de pain u Make I ask u 2 back d question Who Looks More Like The Dad? Yul Or Kingsley?? Make I confirm first....say no b only eyes de pain u...may b we go carry am go spiritual
|
******TO WHOM IT MAY CONCERN***** Teachers: today we are discussing about future impossible tense (u say...I say) Students: we are discussing about future impossible tense Teacher: what is future impossible tense?..they are action dat cannot take place or will never happened So hu can giv me 1 (OK... tude) Tide: Nigeria will b better than USA Teacher: correct... (Who next......kemi) Kemi: i Want Wizkid, Davido And Burna Boy To Do A Song Together Before I Die Teacher: wow DAT fabulous is like u guys understand wat am teaching We sha continued like dis still APC come out from power Fank u
|
******TO WHOM IT MAY CONCERN***** Wait ooo is it nasty black DAT is saying this or he is high wen type this sh***t or is it me DAT cannot read again I laugh in 35 different languages... Guys if u watch...d skit of DAT idiot over dere u will b depress...u c him,lord lamba,and d rest (lord!!) u need 2 see d kind of fine,fine gals dis guys are Changing on deir (skits) na only god know wey dem c dem...not only DAT if u c most of d locations dis guys use 2 act deir skit local man can't relate expect d message they are passing |
******TO WHOM IT MAY CONCERN***** I watched d video sometime last week and I was amazed with how the guy drove d bike as in like...wati de body, de body BT angle wey him de carry up and down 4 abuja don De Ride her benz |
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** what on this earth would he has done,DAT u c no other means of disciplines rather Dan to beat him still he became crippled I have say dis b4 and I will say it again In KOLOsian 3:13-33 The though of man are evill from his days of youth Fank u....
|
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** there is a say " goat de laugh aboki de smile....goat no know say aboki want use am 4 suya" there are more meaning 2 d picture depending on where u are seeing it bt "IT IS A WA" 4 Nigeria oo na everything De trend |
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** right from day 1 I known say this guy man na player (how which e has started d show early) nobody will look at dat nonsensical naked cross talk more of say he his most crush on in d house and lastly b4 I go... it remains 53 days (b4 2021) go pack him kaya I know no u..u no know me BT.... as u wake up with clean mind 2 carry out ur daily hustle...wati pass hustle u no go see am oo |
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** me I have not seen any movies this gal is star in ooo anyways DAT bye d bye una wey say una like big meat (is this wat u guys are saying) |
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** I have said this b4 and I will say it again if u see woman DAT does all this body enlargement,and all this facial surgery of a thing they are woman with low self esteem CUs it is written in TITUS'S 6:16-66 TO WHOM BRAIN IS GIVEN WISDOM IS EXPECTED |