₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,625 members, 8,446,333 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 12:08 PM

Toggle theme

Sammybest889's Posts

Nairaland ForumSammybest889's ProfileSammybest889's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)

CelebritiesRe: If I Turn Into A Blogger, I'll Be Going To Court Everyday – Tonto Dikeh by sammybest889(m):
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
make una no carry dis nonsense enter front page oo (IF NOT I GO SLAP PERSON BLOW OO) we no go rest again 4 Toto decay...matter 4 nairaland,(she bride una bloggers nehuh??)

how dis nonsense wey she type now come b NeWS (abi cus say, she b celebrity...) nonsense and ingredients

una 4 kukuma change d forum name to Toto-decayland make we known say.. na her Brand una de promote

una no go c,other intelligent actors like (dem Mercy Johnson,funke akindele and d rest) make una go deir Instagram timeline copy sense...(na dis Toto decay, bb 9ja house mate,kemi,Bob risky,ffk and d rest)

bloggers....!!!! who do una dis tin
CelebritiesRe: ‘because I Refused To Borrow You Money’ – Bobrisky Fires Back At Tonto Dikeh by sammybest889(m): 1:34pm On Dec 17, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
una don start again....(nonsense and APC)

kettle de call pot black
CelebritiesRe: Mo Abudu Named One Of The World’s 100 Most Powerful Women By Forbes by sammybest889(m): 1:26pm On Dec 17, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
well deserved......

Mo Abudu’s Recognitions and
Awards
Recognised by Forbes Africa as First Woman to Own a
Pan Africa TV Channel 2013
25 Most Powerful Women in Global TV by Hollywood
Reporter 2013
Entrepreneur of the Year at International Women’s Day
Forum in New York 2014
Honorary Doctorate Degree (Honoris Causa) from
Babcock University 2014
Listed as one of ‘Forbes Africa Most Successful
Women’ 2015
Movie Producer of the Year (English) at City People
Movie Awards 2015
Special Recognition at City People Movie Awards
2017
IoD Entrepreneurial Award by Institute of Directors
Nigeria (IoDN) 2017
FAME Award of Excellence
2017
50 Women Making Impact in the Showbiz by Variety
Magazine 2018
Glazia Persons of the Year Awards
2018
African Achievers Awards at UK House of Common
2018
CelebritiesRe: Useless Scammers On Nairaland : Exposed by sammybest889(m): 1:18pm On Dec 17, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
BT how come...una de get scam self here if no b GREED
CelebritiesRe: Stephanie Linus Partners With UN On Women, Girls Trafficking Awareness by sammybest889(m): 12:56pm On Dec 17, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
the real slay Queen.....(God bless u 4 us)
keep on doing d good work ,keep on enlightening us on d dangers of child trafficking (I pray dis people learn)

abeg hu hold dis remote...make him help us add volume

louder ma we can't hear u from d back!!!
CelebritiesRe: Zubby Michael, Regina Daniel, Ini Edo, Toyin Abraham Goofing Around On Movie Set by sammybest889(m): 12:51pm On Dec 17, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
imagine people de catch cruise Wit deir life...... nairaland don Carry am as news
CelebritiesRe: Kemi Olunloyo Blasts Tacha: PH Lady With The Bleaching Cream Body Odour by sammybest889(m): 12:36pm On Dec 17, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****

is like d babalawo wey swear for this kemi don giv him life to Christ....(dis woman no even get one atom of shame na person wey u fit born u de drag 4 social media so)

wat a nonsensical mumurism,an idiomatic odetical,adamulicious iberebe somebody...
CelebritiesRe: Patience Ozokwor Celebrates Her Daughter, Chioma On Her Birthday (Photos) by sammybest889(m): 12:27pm On Dec 17, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
abeg hu de chop dis gal work...(just asking 4 a friend)

omo dis 1 na carbon copy (no need 4 DNA)

happy "BUY DAY" gal wish u d best in life

in rema voice
I get one way dey call me honey
One way dey do me winchy, winchy
She dey do like Patience Ozokwor
CelebritiesRe: Bobrisky: Thousands Trooped Out To Catch A Glimpse Of Him In Lagos: Video by sammybest889(m): 9:13pm On Dec 15, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
like say falz known us well well DAT y him sing DAT him song hypocrite...

in falz voice

People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breath oh
People just dey do like say dey get superpower
People just dey do like say dem no dey weak oh
Ah ah ah ah ah
Nobody wan dey sow where e no dey reap oh
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Eh ah
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Oh na na
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
People just dey do like say na dem be Jesus
People so wicked but they so religious
Who dey calculate
E no dey show the figures
Who dey demosnstrate wey dem run leave us
People too complain but they fear to speak up
You don’t want to die but nothing to live for
Christian and corrupt no suppose be mixture
Real mosu lo mi no suppose dey thief jor
Real talk no be fight rara
Everybody get fault for inside matter
We dey talk human right
We no be specter
Who are we to crucify the homosexuals?
Most of una don dey involved from time
But no be anybody business who you wan climb
You dey form gentle man when we dey with you
But you go still go home beat your wife to stupor
People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breath oh
People just dey do like say dey get superpower
People just dey do like say dem no dey weak oh
Ah ah ah ah ah
Nobody wan dey sow where e no dey reap oh
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Eh ah
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Oh na na
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Pastor wey dey do like say e no be sinner
I see the speck in you eye
No dey point finger
What about the really greedy politician
Acting like you really care for the layman
And what about even you voters
Wey dey act like say you only see two jokers
Recycle the same corrupt men
Later you complain, you say you hate government
And the fake prophet
Some dey for convent
With underage boys
Wey dem make boyfriend
And you claim consent
When you messing with a minor
Some say na devil box oh
No telli for their parlour
Eh eh
Because she no be virgin
You no meet am well
But the one wey tie scarf
You no give am hell
But you say you no dey smoke
You no dey drink liquor
But your heart dey evil
Shey you see the picture
People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breath oh
People just dey do like say dey get superpower
People just dey do like say dem no dey weak oh
Ah ah ah ah ah
Somebody wan dey sow where e no dey reap oh
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Eh ah
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Oh na na
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
Of course I know say truth is bitter
Bitter gidi gan pass bitter leave oh
What is the essence of debating
When we know the truth in our mind
Why you come dey do like say you no dey shit
Why you come dey do like say you no dey love oh
We no fit be the same
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
TravelRe: Bent Truck Spotted In Motion In Lagos: Pictures & Video by sammybest889(m): 8:03pm On Dec 13, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
abeg which kind tin b dis one for dis "ember" period so.. d driver no de look side mirror (make him japa 4 him life)

chai people de take risk sha....oo

as 4 me and my family we shall not die BT live 2 fulfill d Glory of the lord in d land of d living......
CelebritiesRe: Mercy Johnson Drums Support For Precious Chikwendu Over Custody Of Kids by sammybest889(m): 2:04pm On Dec 13, 2021
Akerele44:
Those of us wey SARS no kill na English go kill us grin
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****

oga na English I speak so,or pigin...y u no take ur time...read u just Rush to type...******...... (abeg..I no get DAT time)

I take God beg u
CelebritiesRe: Kemi Olunloyo’s Son Makes Shocking Revelations About His Mum by sammybest889(m):
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
even me wey I no b her pikin I don known since

wati de pain me b say I no known y dem no let aunty ada brush her teeth with blow (make she recover her sense)
CelebritiesRe: Mercy Johnson Drums Support For Precious Chikwendu Over Custody Of Kids by sammybest889(m):
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****

abeg hu get ffk number or de close to am make him tell am say dey is fire on the mountain

cus dis one wey de "FUTURE" don de come out so (d disadvantage plenty pass d advantage)

1.dem go spoil him political career (make him ask baba ijesha hw fr.. )

2.there will end up bringing bad name to him (even do he claimed say, his wife get mental issues)

so if this man want peace make him jejely surrender does childrens to his wife

as simple as APC
CelebritiesRe: Mercy Johnson Drums Support For Precious Chikwendu Over Custody Of Kids by sammybest889(m):
lala
segun..
CelebritiesRe: Whitemoney Cooks With Governor Babajide Sanwo-olu At Lagos Food Festival (video) by sammybest889(m): 9:35am On Dec 13, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN****
chef White a.k.a Ota mie mie ,1 of Enugu kingdom and d pointing governor (u are doing well)

white money na dis ur cooking strategy (an ur pity face ) u take win our heart 4 big broda 9ja season 6,

wey u for focus on ur strength u go de do music.....

in ycee voice
l dey sing music
I dey sing music
You think music is for everybody
CelebritiesRe: Dj Cuppy Meets Rapper Fredo And He Said He Has Never Heard Of Her by sammybest889(m): 9:29am On Dec 13, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN****
d way dis gal de dress... if I talk now, somebody here go mentioned me say make I mind my business...

anyway it her life...(BT d wey I de c dis cuppy so she go sabi doggy die....)hmmmm what did I knownhuh
CelebritiesRe: Stunning Costume Of Nigeria's Representative At Miss Universe Pageant 2021 by sammybest889(m): 9:22pm On Dec 12, 2021
cry
CelebritiesRe: Odinaka Chukwu Eze "Mama Uka" Graduates From IMT Enugu (Pics, Video) by sammybest889(m): 2:50pm On Dec 12, 2021
dominique:
Too many skit makers dressing in female costumes. Is it that they can't be funny without pretending to be women?
so taaooma wey de dress like man kor!!!
abi u never hear of her
CelebritiesRe: “i’ll Not Leave My Man Because Of Cheating” – Nkechi Blessing Warns Home Breaker by sammybest889(m): 2:41pm On Dec 12, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****

abeg who hold dis remote make him help us add volume.....

sorry...aunty blessing louder pls....!!!!!
we can't hear u from d back

I known say d future is clito no go like dis 1
CelebritiesRe: Odinaka Chukwu Eze "Mama Uka" Graduates From IMT Enugu (Pics, Video) by sammybest889(m):
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
Mama Uka u still wear dis ur dress go sign out.... (lol)
this guy u just funny die na everything u de take do comedy

congratulations baba....more wins
CelebritiesRe: Didi Ekanem Moves Into New Home Weeks After Fire Accident Burnt House by sammybest889(m): 2:15pm On Dec 12, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN****
Clitocurrency....na yar!!! mate

in her voice

Moving into a new house is not easy oo Today is our last day
in the hotel
(if u,don get it...den 4get it)

me I don vow next yr (come 2022) d way i go de market my self and my product aggressively...if u b my friend u no patronize me (oga DAT is d end of our friendship)

#SAYNOTOBILLING....
CelebritiesRe: Mystery Man Almost Beat Comedian Ebiye At Party For Dancing With His Girlfriend by sammybest889(m): 11:35pm On Dec 11, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
this is wat kiss Daniel mean by....

Nor be you I carry come
But na you I go carry go
Sisi Agbarigo eh ya
woju oo

BT were d boyfriend go b4 ebiye start to rock am....

I repeat myself again

FEAR WOMAN!!!! (Make una go call police na me talk am)
CelebritiesRe: Kristina 'Kika' Dukic Commits Suicide Over Hateful Messages by sammybest889(m): 10:21pm On Dec 11, 2021
RingRoadMafia:
Guy stop this stale “To whom it may concern” nonsense. It’s silly and annoying. Everyone wants to have a signature intro since Slawormiir made it look cool and of all the phoneys I’ve been seeing trying to copy Slawormiir, yours is by far the dumbest!
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****

go call police...abi u no get DSS number make I find give u
CelebritiesRe: Kristina 'Kika' Dukic Commits Suicide Over Hateful Messages by sammybest889(m): 10:03pm On Dec 11, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
that why people like us stand to say #NOTOBULLY of any from

this is 1 of d reason I like Nigeria (most especially people like us who are been raise 4rm d ghetto) u are build to have dis sense of toughness(a.k a stubborn Head) DAT wen a bully give u trouble,u give him double (two seconds)

BT wat abt those with low self esteem

#SAYNOTOBULLY
CelebritiesRe: I Did My Father Proud By Not Coming Home Pregnant” – Nancy Isime by sammybest889(m):
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
according 2 broda shaggy laughing my "arsenal out"...

aunty just c how nairaland find it hard 2 believe u,na so my own Case 2 b 4 area bcus de see me flirt around with so many gal der find it hard to believe am a Virgin

some call me gay,some say may b am impotent and stuff like DAT on top my personal life

I remember a lady use her mouth swear say if I b virgin (make she suspend 4 air ) I no known y God no answer DAT prayer as proof (bcus she believe it hard to find a virgin especially guys) and d wey I behave

so if na true wati u talk I....cut cap 4 u...CU's DAT is one of d most difficult tin to do in this entertainment industry

so I believe u small CUs ur scandals no too plenty
CelebritiesRe: Photos Of Grand P And His Fiancée, Eudoxie Yao Will Surely Put Smile On You by sammybest889(m): 9:26pm On Dec 11, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
I don swear... d day wey any body go mentioned me 4 nairaland here come de preach abt true love 4 me na fight me and DAT person go fight (even lala and segun no go separate us)

(u tink say na true love still keep some of our parent's today 4 marriage...oga na by commitment make una der dey deceive una self)

just 4 get it u c,women of nowadays no money no love

that y I say dey are VERY VERY VERY cheap (go call police na me talk am)
CelebritiesRe: Big Brother Africa To Return After 7 Years by sammybest889(m): 9:04pm On Dec 11, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****

at op u sure say na big broda Africa u want talk abi big broda south Africa (cus I no known which 1 b ‘Big Brother Mzansi’)

BT if truly na true say big broda African de return

I want use this opportunity to say RIP to big broda 9ja bcus dis one na live PORN u de watch (dem no de hide anything) camera de every were...even enter toilet

so una go de c live *d***k,live p***sy ,live bobby

and na wati Nigeria (in fact d general world like )

so goods news.....
soapy gang and porn streamers worry less as I introduce to you big broda African a show of live Bleep
CelebritiesRe: Pete Edochie's Lookalike, Kingsley Abasili, Calls Yul Edochie His "Senior Bros" by sammybest889(m): 8:53pm On Dec 11, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****

abeg make una no push this tin wey look like campaign speech go FP oo (if not I go slap sense commot 4 person Brian)

we never settle our matter with Desmond idiot (sorry Elliot) and him god fadas them...this 1, 2 want carry him pity face come disturb us....
CelebritiesRe: Luchy Donalds Gets A Mercedes Benz As Christmas Gift (Video) by sammybest889(m):
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
b4 dis post get to front page I want to use dis opportunity to say a very big thanks to nairaland redpiller association (una no go known wati una do 4 my life)

BT u guys save one man from going down....

at least today I fit boast say I de receive my mama blessing and DAT is enough 4 me..

thanks to these monikers..
mosdii
danm ni**g etc
CelebritiesRe: Skiibii Laments Over ₦1M Electricity Bill He Was Given (Photo) by sammybest889(m): 11:43am On Dec 11, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
in skiibii voice

Ice on my neck
Ice on my wrist you should know (Daz how star do)
If you ain′t talking money please
Don't call me for a show (Daz how star do)
Ten milli Ten Million for a show (Daz how star do)
Never oh never to be cut off fresh (Okay!!)

ha ha haa haaa!!!! sapa don touch my bros him don start 2 de complain, BT wait oo pre- pay meter de now.. 2 commot urself form dis stress (abi dis one want Chase clout )
CelebritiesRe: Fans Ask As Anita Joseph’s Husband Dances Sluggishly With Actress At A Party by sammybest889(m): 8:45pm On Dec 10, 2021
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
wen u carry wati big pass u wati u expect

age oo she senior u
money ooo she get am pass u
body she big pass u (one idiot go come Tell me say love is blind wen u de see all these red flags)

u tink say na love still keep our mama and papa so (oga na by commitment)

our people say...

Rat wey follow lizard enter rain, na later é go hear am.
CelebritiesRe: “I Have Been Married For Years And I Have Never Cooked” – Dr. Ola Brown Reveals by sammybest889(m):
****TO WHOM IT MAY CONCERN*****
haaaaaaaaaaa I don die..

abeg wati dis world de turn to....abeg,somebody wake me (something wey House gals de use take turn second wife,na him Dr. Ola Brown type like dis with out shame)
haaaaaa it is finished

although it is written in 3 KOLOsians13-33

"to whom Brian is given wisdoms is expected"

fank u...

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)