Sammybest889's Posts
Nairaland Forum › Sammybest889's Profile › Sammybest889's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 16 pages)
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** in rudeboy voice living fake life with cheap data DAT y I don't trust all this things I c on Instagram last week one of my guy snap 4 plane...say him de go Canada (now I de call him 9ja number e de go) hope say no b dis Photoshop dis guy do |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** I think I support d comment of d person above me |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** God wen... ??all this people wey De make am dem no get 2 head |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** how which u de my side I 4 give u one number of one of my guy wey b mechanic DAT guy good die.... (I b once b get problem similar like dis...my gen no de last long ) BT in my own case d guy say my engine de leak (DAT is my gen de consume fuel) I no known abt ur own.... na d guy help me 2day wey I de use 5liters of fuel till d nxr morning BT dis ur gen big pass my own |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** monitoring spirit full nairaland see them up der arguing who d pikin resemble.... |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** no b boma I blame na nairaland and d op wey go him page go copy dis nonsense come post am here 4 us mok we Read c how him resemble God 4bid bad thing!!!! |
slawormiir:****TO WHOM IT MAY CONCERN***** u don come back abi u no go allowed person rest I go report ur act make DAT mod wey barred ur acct com block u again lol na play ooo I hope dis one wey u come back so,hope say u go allow god used u in a positive ways |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** is like dis Father of all nations no known say sapa is really really real... u tink na child's play wen ur colleague (p square) come back 2gether come even fix their concert for DEC 19 even obo (omo baba olowo) turn corporate beggar for social media...others celebrity's 2 disguise come follow am join....nwa!!! every were red 4...9ja....9ja no get joy at all at all!!!! (u known how much b a dollar 2 a naira....4 black market ) oga u gats manage d soap like DAT ooo cus d way Nigeria de go self, u no need 2 study business admin b4 u go b a good manager na wen sapa hold u...u go known say dem de used sugar of 20 naira 2 times |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** in d banj voice Don't get it twisted, love is a beautiful thing It's Don Jazzy again I'm D'banj or skibanj like my Jamaican friends call me When the Koko master fall in love You know say water don pass garri Hmmmmmmm I'm in love, are you in love? congratulations guys.....happy married life (abeg this English correct nairaland spellers and grammar association do d needful) |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** oya ooo na who get money b living thing BT some up here just say...so pastor 2 de go party wati him want to de preach 2 him church member now in voice Umu Obiligbo money is d root of all evil BT I give u dollar's u collect am |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** make una no push dis nonsense thing go front page oo if not mod I go just de quote,quote ur face with slaps |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** I was watching d video live on YouTube yesterday.. I must say wizkid no really try at all...if u c how baba grab d bae (wati na big wiz) and u need 2 c tems facial expression u good known say na gal wey dem train (she just act cool like.... no big deal) so DAT dem no go kill d vibe (DAT maturity) |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** wow I hope she is not stigmatised for her predicament.. I have once live with someone who has HIV b4 (i stay with dem i tink 2weeks or so) d day d guy confessed 2 me dat e has HIV I was just laughing (he was shocked).. a very little boy (around DAT 15yrs or so) e say e had been with dat virus Right from birth (he ask me y I was laughing wen he say e had HIV ) and my response was if I could remember vividly was... "so u went all along hiding all ur person belongings from me not to get in touch with dem.... just 2 avoid me from getting d virus thank u... why I was laughing is not DAT I don't believed u or I don't know d weight of what u just say..it is just DAT I can't hug u 2 tell u how I feel 4 trying 2 protect me (4rm been affected by d virus) is just DAT one of my bad habit is DAT I don't know how 2 judge people d boy cried still date I don't know d reasons y e cried BT I could remember he say something after his tears and I quote "HOW WISH PEOPLE CAN B LIKE U" #SAY NO TO stigmatization of people living Wit HIV/AIDS |
*****TO WHOM IT MAY CONCERN***** 51 yrs old damn!!!!! dis woman go good 4 milf...oo what did I known... this people looking young self what is d secret behind it ..unlike we DAt..we are in our mid twenties (person go just look u say bros u look 35..dem go even De follow u argue abt ur own age like say na dem born u)God am just tire!!! person face just look way older Dan him age and na my papa cus am (how wish I resemble my malle cus she look young) I 4 no get dis kind of problem my old man just keep strong face every time like say him and person de fight (and na him I come go resemble) kia!!! Jesus wept!!!!! modified; DAT mod wey remove me 4 space wey I book up der ..as u remove my space I hope ur bank don credit ur acct idiomatic expression,mumulious something, nonsensical ode (do ur worst) mtchew!!! |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** omo whala 4 ladies wey no get stretch mark 4 yansh...oo (see fish.. burna boy trap don catch big fish ) I no known y tins like dis no de move me again.. may b na bcus I don c am 2 plenty oya soapy crew over 2 una |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** trust Nigeria 2 get it for him.....(2 seconds) BT whala wear bone straight oo.. so after all does oyibo chips, shawamers etc na PH fish de hungry u dem must b something about dat fish... hope say no him b DAT fish Jesus take feed 5 thousands people |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** omo nawa oo through out dis month of November na celebrity anniversary we just de celebrated for nairaland (mod them de pay una)...una 4 change d name from nairaland to couplesland.. from basketmouth to funke from funke to buchi from buchi to banky w and others way I no remembered now ay and mabel any way happy anniversary 2 my osae!!(e don tey I hear 4rm ay is like d bros no carry show come abj this yr oo) der is something I never still understand abt d guy abeg I want ask one foolish question abeg ay na Yoruba boy bcus d tin never clear me.. cus bros like 2 de claim WAF town for most of him comedy |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** when u are big u are big..haters will just be running der mouth like a linking tap both wait oo why my mind de always tell me say na Nigeria people full der... share palliative una go rush elections (rallies)... una go rush to enter dafo...una go rush to c ur favorite celebrity..una go rush trends..una go rush to jump on top am Chelsea never score una go rush 2 shout goal haba!!!! c,people wey name Nigeria do mistake...big one 4 DAT matter how wish DAT Lord laugard wife get foresight (na we 4 de bear Russia) bcus DAT name fit us die |
*****TO WHOM IT MAY CONCERN***** this nairaland forum funny sha this gender war is becoming another thing I open trend make I read comments boom!!! na 3 ladies I c for FTC trust me if na d other way round (5 ladies I no go called names left d group chat) dem supposed change dis nairaland to genderland.... eh eh back 2 d matter open and close... Female Fan Proposes To Rick Ross During Concert MORAL LESSON: if u get money gals are cheap (just like what my comrade up here is saying) fank u |
hefelove:yes....with Jonny drille |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** haba...what should we call this...now tomorrow nw.. de will wear tie and suit with 1 i swear to God shoe and b finding job up and down is like d babalow wey swear 4 Nigeria don give him 2 Christ what a nonsensical mumurism,idiomatic stupidity... ode didiri institution |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** abeg who is dis one again...what is she saying.....I no blamed u ooo hmmmm mba!!!na mark.. I blame wey create Instagram wey give u hand 2 de type rubbish so make ur father de rub u 4 head de clap 4 u say Weldon my daughter u do well (nonsensical idiot..opornu mumurism,didiri jaguar).. I don't known what dis idiot OAP see good parenting as (now c dis idiot panting her father black bcus e want d Best from her) now u gave birth out of wedlock if tomorrow...does children start misbehaving..u will say is village people not knowing dat any action u take has consequence how will u feel if DAT child comes 2 social media and spoiled u ,(cus you've already start d trend) it hurting me,DAT dis days celebrity are leading our youth astray...it now look like people who has morals have no Say's in d society it is well |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** na so dis guy finally go..what a wicked world d bad de alive d good de die.. (my favorite song from him is DAT song e title area) it always remind me of one of my uncle like DAT who went abroad..(we thinking DAT dis my uncle is living large over der cus anytime we call him..dis my uncle de always show us love not knowing dis man was into illegal) u wouldn't like 2 hear d outcome of d story let just 4get it 4 another day so 4 d main time lemme bless u with one of my favorite song from d legend Haa Ohhuuhh My baby my love it's been so long I've heard from you Oh Stacy why oh you don't pick up my calls no more Please remember me oh oh oh Don't let this love go oh oh You would break my heart oh oh oh If you follow Allen go oh oh Oh how I wish say I fit to reach you anywhere you dey you dey Ajo o da bi ile ee no matter where you go No forget area oh area oh How I wish baby That I could be there wherever you are you are So far away eh away e That don't take a shine from your star Cos what you are is my shining star Chinedu somebody borrow you ego Make you take travel go Chicago Remember Nnamdi sell ehm car So you go go America And all these people weh be dey raise you Still dey stay face me I face you Promise say you no go fashi dem Say every month you go tashi dem Hillary wey you promise to marry She dey wait she dey tarri Wetin she see for inside ovation Na oyinbo from another nation You use mago mago get doh Oyinbo wife don know Next thing you know she don go report you Oh how I wish say I fit to reach you anywhere you dey you dey Ajo o da bi ile ee no matter where you go No forget area oh area oh How I wish baby That I could be there wherever you are you are So far away eh away e That don't take a shine from your star Cos what you are is my shining star E no matter weather near or far Say you go always come back home E no matter what they think you are Coz what you are is my shining star |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** so after snake kill DAT fine bae... don jazzy and this two idiot now find it funny (,from someone misfortune) Nigeria never seems 2 amaze me how which something like dis never happened 2 DAT gal... no celebrity or OAP (will find time 2 create trend like dis ) now it has happened, der are now teaching us stupidity and nonsense once again rip to DAT bae (God 4give ...me Ur incident served as an eye opener 2 me...I am more careful now d way I used both public and my own toilets) |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** him no sabi give Savage reply (if na me BBC ask dat question) my response will b if u don't like me 4 whom I am.. alaye go and hang ur self |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** wati kayamata no go c 4 Regina p***sy na d guy I blame (alpha males like us 4 don block u tey tey) na ojokokoro de worry d guy (him no fit commot eyes 4 wey Regina de) |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** b4 I start my comments DJ switch I known u are a nairalander (,d last time we met in US...u tell me dis ) I known say busybody go de check my profile like say my personal life concerns dem eh eh DJ switch kneel down let me pray 4 u... for exposing our evils and wicked govt make God exposed ur enemy (switch if u are seeing dis text reply me with an Amen) may d lord guide u,protect u (IJN) Amen chai money good oo c how Paul wife de shine like 2day bread |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** this woos facial expression no b here oo.. ehm Latin my man (expect natural talented comedy) BT d problem b say I never c Latin act English films.. if na Yoruba now u go nearly laugh piss 4 body unlike uwkwa (Nkem Owoh) wey both Igbo and English e de murder am for d sake of mr Latin alone op (abeg if dis movie don come out abeg post am here) e don tey wey we update our list we de movies lovers |
KingEverest:guy how which u known my area I 4 buy u 2 bottle with one cat fish pepper soup make u step down |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** so amebo don turn blogging (OK ooo) dis ...aunty and DAT kemi sabi choke eye for celebrity personal life..like say na dem born dem association of baby's mama geng happy 15 yrs of amebo |
****TO WHOM IT MAY CONCERN***** omo dis guy funny sha.... so man best friend supposed 2 b woman (I laugh in 27 different language) anyway happy anniversary (I just discovered lately DAT this my generations de celebrate wedding why d older generation de celebrate marriage) |
??