Sammybest889's Posts
Nairaland Forum › Sammybest889's Profile › Sammybest889's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 16 pages)
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** I have said this b4 and I will say it again part of the people DAT spoiled this country are 1.poli-theif-cians 2.Yahoo's boys 3.sugar daddies 4.ritualists if not...who in his right sense will give u money worth millions without any substantial,concrete,undoubted, reasons now see dis 1 don turn motivational speaker misleading others gals for something wey d all world known say no b her sweat buy the car what can I say.... the book of "ROMANCE 11-19" (I read) TO WHOM BRIAN IS GIVEN WISDOM IS EXPECTED fank u.... |
*******TO WHOM IT MAY CONCERNS****** all these poli-theif cians get offense wey dem go punished dem anyway let d best candidates win |
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** B4 u come here with ur hate speech.... Hustle 4 ur own first....eh eh,anything u want do with am na 4 ur pocket According to "ROMANCE" 3-13-33 (I ready) " hustle oo b4 ur phone charger go first u blow" Fank u.... BT wait ooo all this million,billion wey dem DE mentioned so na for dis music dem dey make all this money Bt Wait oo wati come DE do me...I DE Jones oo is like this money wey DE gather give me make I go pay NEPA bill na him I go use enter studio 2morrow.....anything can happened me 2 self want DE count 4 billion
|
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** I remembered this man 4 wazobia DAT year DE enter street DE ask funny..funny question BT 2 b sincere d first time I hear DAT name "shaggy" was from dis dude (I don't know y e has 2 change DAT name) May b "broad shaggy" don outshine him shine Ahhhhhhh
|
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** This are the kind of relationship we should be celebrating in the society 11 years of misunderstandings 11 years of understandings 11 years of mistakes 11 years of correction 11 dedication 11 years of love 11 years of bad and goods times Happy 11th Anniversary to u @basketmouth No all this emma, rose situation ship Basket mouth u deserved dis
|
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** Ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh ahhh NO COME UNDER HERE COME QUOTES ME Y I DE LAUGH...NIGERIA NO FIT B LIKE DIS AND U EXPECT PERSON TO DE NORMAL imagine dis imagine (nothing wey social medium according 2 broda shaggi, no go see 4 key warriors and hoelosho hand oo) person wey no get ideal about ur struggle get advice 2 give U Is it not one of the reason JESUS WEPT!!!! |
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** Them plenty if I start to mentioned names now (nairalander wey go quote me if this tin go front page go reach 50) So I go just melo 4 now may b later I go modify am BT.......d celebrity I hate (I mean hate) even do I no go mentioned other name na "BOB FOLISHLY RISKY" (no ask me y)..... Pray make u get person like am 4 ur family dem u go known y (I hate people like such ) Fank u..... |
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** B4 I will start 2 say anything I want to say a big thank u to Manchester city 4 give me mouth 2 enter enter all this man u fans that can argued blindly woto wotoriously Chai!!! (God of soccer I thank u oo) In fact.... Pep gardorla u b big name Bernardo Silva u b big name Kelvin debrune u b big name Folden u b big name Sammybest ko...oluwa make me a big name make I pt all my enemy's in big shame Eh eh So back 2 d matter.....abeg my people make una no blame d parents of this mumulisious stupiditical odetism Jaguar over there Na 2day I just realizes say we b ten (10)wey get sense 4 dis world Me and 9 others...... |
********TO WHOM IT MAY CONCERNS******* I remember e was said DAT.. e support dis government bcus of their mumu manifestos (changed) now we are seeing change of good 2 bad oga that is Nigeria 4 u I have said it b4....and I go talk am again if u believed in any politheif-cians u are part of the problems we are facing |
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** Mohammed Danjuma Goje (born 10 October 1952) was a former Governor of Gombe State, Nigeria under the platform of the People's Democratic Party (PDP), taking office on 29 May 2003 during the 2003 Gombe State gubernatorial election. He is now a member of the All Progressives Congress (APC) Yes d people has wake up You can fool some of the people all of the time, and all of the people some of the time, but you can not fool all of the people all of the time. Abraham Lincoln |
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** Major Gideon Gwaza Orkar (October 4, 1952 - July 27, 1990) was a Nigerian military officer who staged a violent coup against the government of General Ibrahim Babangida on April 22, 1990. Orkar and his conspirators seized the FRCN radio station, various military posts around Lagos and the Dodan Barracks, Lagos, the military headquarters and presidential residence. Babangida was present when the barracks were attacked but managed to escape by a back route. Na God save ibb then (see men DAT are ready 2 put deir life 4 d country) |
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** Las las dem don finally release this man (wey all this keyboards warriors association of nairaland,wey una de) Sabi I talk am b4 say dis 1 wey efcc de do na initial gra gra... dem go free this man(moreover dem de make d man popular d more)....e never happened I don talk b4 and I go talk am again In third KOLOsian 13-33 (I read..) "Since d days of bros Johnny d world don de suffer gra,gra and na who chop liver de chance who lose guard" Fank u..... |
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** If the gods go fit answer this prayers I go happy die... Abeg make he no 4get to pt ole solskjaer name,
|
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** omo dis bae set oo farther lord!!! u de create things oo I b d person son wey go find u one day (make baba buhari finished him tenure first )sapa still de..... I get 1 man u friend this guy just de Happy anyhow 2day...I no know him cus of happinesses (make I remind am say e go play man city 2morrow) |
. |
Omo whala de oooo
|
***TO WHOM IT MAY CONCERN********* So this anti don enter 37 she still de ball Any way "HAPPY BUYDAY" Na DAT ur last pic I still de look weather d future go clear
|
******TO WHOM IT MAY CONCERN*****" I don de talk this thing b4 una no go gree (4 small gal to marry her grandfather u till say na childs play...come couple d fact say she get co-wives) omo make una free Regina make she top her game na she say make d other one's de Jones.... to whom brain is given wisdom is expected |
*****TO WHOM IT MAY CONCERN****** first of all let me start like dis......u disappointed me (I don't know 4 others) I was rushing 2 see nude pic BT u (surprise me) can't u see DAT d lord we serving work in miraculous ways and there is something have been observing...is like wen dis...gals (I mean slay mamas dem) wen dem start 2 reach d age of 30 plus dem start turning *motivational speakers *responsible single mum.....(and stuff like DAT) anyway khafi 2day is ur day I want to which u "HAPPY BUYDAY" Fank u!!!! |
******TO WHOM IT MAY CONCERN****** abeg dis kayamata wey dem de pt.....4 pu***y how e take de work self (say na 2 tie d man 2 oneself abi make d man no de look outside) anyway what do I known....... later dis idiot females nairaland moniker go come under here de start 2 de yarn trash say men 2 like sex... how u go use kayamata 4 man and expect make him no de demand... I have said dis b4 and I will say it again in d book of TITUS'S 3:13-33 TO WHOM BRIAN IS GIVEN WISDOM IS EXPECTED Fank u!!! |
sebi I tell dem d other day, dem start to de quote me (say una de sell now!!!) ....ehhhh i say,dis nude wey una tink say na new normal (new trend e go get repercussions one day (dem say na lie) now c....dis is a 21yrs old (angle 4 big brother age mate) she don step Down 4r miss Zimbabwe bcus of nude yet....dis idiot,stupid nairalander go come say there is nothing bad in nude...make una continued....I still keep tiwa sex tape 4 future references |
I laugh in 24 different languages....so wati happened 2 deir oyedepo dem....(de private jet,private university) mtchew!!!! what a nonsensical mumurism...,idiomatic rubbish, and a yeyelisious odetical |
And na person carry dis 1 4 9 months Jesus wept
|
Omo whala de oo na which movie dis one want act...wey e go keep bald head Omo guy if u finish DAT role..go remove this lubbish 4 ur head e no fit u
|
I de beat small pikin ooo |
*****TO WHOM IT MAY CONCERN***** omo whala de ooo how person wey "HIM HEAD CORRECT"go see dis thing...talk say him d**k go stand imagine 2 dress decent dis days come b like taboo (abomination) 4 gals nowadays what a nonsensical mumurism, stupidious lubbish....odetical jaguars, |
Odidigboigbo:thanks for de corrections make I quickly modified my comments |
mrksquare:thank 4 d corrections make I quickly modified my comments |
but wait oo dis bae get mind oo dem catch u first time u no gree repent.... na 2 come again na him de ur mind hmmm and 4 una wey de book space,up here (una no well oo) u go just open thread... person no go write anything as in no meaniful speech except dots (.) de wait later to modified am (omo craze people full nairaland oo) |
wait ooo in d other side of the picture...is it not a white man am see their seating on one of d chiefpalace chairs wow so dis White men has been extorting us since time memorial anyway I have nothing 2 say....BT going by history I once heard DAT ..d Alaafin, or The Owner of the Palace in the Yoruba language, is the title of an emperor of the medieval Oyo empire down to dis present-day how true is dat |
nice one 4rm PDP BT d real truth still remains DAT na d older men de hold key positions 4 dis country I just pray DAT , dis one go just served as an eyes opener to we d youth dat we are not young 2 run (and we are d one 2 create a better path in dis country) look at d military regime (d likes of ibb, them....) they wey all youth in deir early 30's so what happened now DAT it is democracy (no we d youths have awaken 4rm our Slumber's) is high time we strike Fank u!!! |