Saxwizard's Posts
Nairaland Forum › Saxwizard's Profile › Saxwizard's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 81 pages)
hmmmmmm this story dey sweet me.. .weldone dear... princedami as the second in command after op I don mak u group admin .. ur work don start immediately welcome all the ghost memberw serve dem popcorn. .mak dem feel at home cos the plane I mean story just started. ..good evening everyone |
PamelB:yea mayb I got the spellings wrong. my night was fyn thanks for the update |
princedami:Lol inshort the way the story dey go it will hard to tell its ending but me I knw the end of the story cos I don read am for my dream...but I no go talk am...I want mak una dey dark Viewing this topic: nobgill ( m), desire222( f), Khemhyte ( f ), Isabel2457 ( f), flashinglights ( f ), princedami and 1 guest come out of ghost mode all of una |
runa mdu ok.....or adi moke......hop I got dat ibo correctly yes u just served us breakfast. ...thanks...... bornita, princedami, hefelove oya come eat as e dey hot na |
that pastor is selfish selfish |
PamelB:u wlcm kinda busy too dats y.....anyway u are doing good....peak its in u ......no starve us lik bfr again oooo thanks princedami......and comma read food is ready courtesy of pamelb library and entertainment services place ur order now |
mmmmmm |
wow we are on fp...... congrats pamelb Viewing this topic: ezychris( m), akintech70 ( m ), killzone( m), Danemmy ( m), samdavjustin ( m), saxwizard ( m ), switchril ( m), thelifechangers , badassProdigy ( m ), obyno5 , llaykorn, huzhomah ( m) and 14 guest(s) Aghagba ( f), netzro , handsomeclouds , adesammy1 ( m ), blezzy080 , sexaddict08( m), Isabel2457 you knw it won't be fair reading without commenting oya drop ur comments |
ride on madam |
Dont worry ...u will surely get it bak Boys are nt smiling again ooo chai |
Lanretoye:Hehehe .....eepic |
Wizkid never open the package so him no fit knw if stretch marks dey |
Nice one ....take a look at my signature |
Feyikemi12:Dey whyn me dey go good is looking u in 5d Me wey never write poem not to talk of textbook....no b my talent abeg |
I must commend ur effort ooo frozenfirenaija ...waking up in the middle of the night means u still hv ur readers at heart.....kudos madam......am following u lik hunchback everywhere u go ... |
Am here to learn |
hefelove:Boss shey u knw nna wetin u teach me I dey do. ... am only ur loyal boy |
Wow Meaning dont despise the days of little beginning |
Why was father fidgety? Simple Ansa to ur question. The wicked flee when no one pursue dem but the righteous are bold as a lion |
Badest grandpa |
This one no b man of God ooo |
His manhood lives on in PEJ VOICE |
Well its time for tithe and offering ..congrats |
The question shud b will u buy for that amount? |
hefelove:Bfr nko.....na d father dey behind the matter |
PamelB:Part of the plan I dont think he's gonna let go without a fight. Good morning |
Bornita:Heya sorry dear |
Nice one from a boss |
This gospel dey violent oooooo Thanks for the update dear |
hefelove:U knw say na Buhari era we dey ntn comes free so gv an upfront and work will start. ...lol Frozenfirenaija love as we don land fp....how we go take celebrate am? I ws expecting an overflow of updates |
hefelove:Lol u go old fa |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 81 pages)
