Seanwilliam's Posts
Nairaland Forum › Seanwilliam's Profile › Seanwilliam's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 374 375 376 377 378 379 380 381 382 (of 574 pages)
If you do yamayama to wizkid , he go chop your career ![]() |
IJOBA2:politicians are thieves bro, but never compare any motherfuckeerr politician with dangote... bro non of dem get money reach dangote.. dangote worths close to 10 billion $ which approximates to 3,875,000,000,000.00 Nigerian Naira... Although Tinubu might have cash at hand pass dangote o, but hmm, dangote gets Africa under his feet..if you know what I mean.. |
Edumare Jowo bless me sotey fellow human being go sit down dey write analysis of my wealth..this is what I asked for oluwa |
Pidginwhisper:is it eatable? |
Fish are meant for eating joor.. wetin I go gain if I spare dolphin? Dey should save 2 or 3..the rest should be peppersouped |
Openbusiness:the bolded is something I dont pray to experience again..especially if her thigh kon land on top of your balls.. u will be like"Oh lord, let it rain" ![]() |
Hedonisco:ogbeni stop saying nonsense to feel good.. those Chinese had their government backing them for the hack and it's joint work.. they hacked not for the money but for info.. that's why trump accused Chinese of Intellectual property theft.. Hushpuppi na one man mopol and is a great guru in that game.. but as a typical Africa, na show off kill him ...we don know say wetin him do bad but saying hushpuppi is apparently in kindergarten in this game is totally nonsense.. romance scamming is hard and tasking pass hacking.. also people that do online romance scam are smarter than hackers( hackers use software and virus.. romance scammers use psychology).. as far as u know how to use computer programs, hacking is very easy.. but trying to scam fellow human ( of correct money oo, I no dey talk of 100$ itunes card) is not a small feet.. Na learn dem dey learn hacking, dem no dey learn romance scamming.. If some guys catch you , if dem write u better FMT, u will loose guide.. I pray no one opens your book..amen And when it comes to hacking, give it to guys in the following country 1. USA herself 2. Russia 3.israel 4.brazil 5. Pakistan 6. India 7. South Korea 10. China I'm very sure of the top 4 I no dey support scam, I just want to school u , make u no go dey bobo us here ![]() If you read my nonsense to this place, then you no get work ![]() I just dey imagine who dey fhuck hushpuppi right now.. ![]() |
Lol, see bro na girl u dey chat.. no working guy would stoop so low to bill you 1k.. shey na sub money ni abi format money .. Most of these girls are very very broke. And no be say dem no dey see moneyoo, but the race to keep up with slaying lifestyle na him dey kill them ..and e sure me say if the girl calmed down, she would cash out on u |
For someone like him, it is cheap na.. but for me, that kind tshirt is damn expensive.. |
Peppersoup periperi ,Finger licking ![]() |
oyetpel:chai u suppose be lecturer..thanks... Before , I would always stand in the position of object ( or person) in the picture.. lol |
Up your game and buy iPhone 7 |
Shey iPhone 7s dey ni? Iwo matun gbe tuntun dey o |
rasheylaw:sorry bro, tbh, I'm not joking.. when I'm looking at a picture, I always find it hard to differentiate between right and left... I'm serious .. |
Tbh, yoruba hardly travel outside our comfort zone.. our matter just be like america wey dey always believe they are the greatest..and yes to some extent they are right ..come to think of it.. 1. Top 3 universities na southwest 2. Top 3 richest non oil producing states na southwest 3. Most educated region na southwest 4. Most industrialised region na southwest 5. Most popular region na southwest 6. Economy hub of the nation na southwest 7. Tech hub na southwest 8. Entertainment hub na southwest 9.business hub( where u make gains) na southwest 10. Less religion conflict na south west 11. 4 of the 10 richest are in southwest 12. Most expensive estate is in southeest 13. Best night life is in southwest ( save south south ) 14. Cradle of civilisation na southwest 15. Land of opportunity na southwest 16. Most friendly and accommodating na still southwest And many more.. Anyway , every region is unique sha o.. I just talk wetin I sabi |
Let me buy it for my brother.. I'll give you 20k.. where you base? |
Tbh, it kinda makes sense sha |
This hush self |
The guy is one of the best... Best in this order wizkid Davido Olamide Burna boy Kiss Daniel Fire boy Rema |
You all don mad dey lie give una self.. if you are Hot, enter xvideo, find latest Victoria cakes. I promise you go dey alright |
frubben:abeg I no hold you ooo.. shey u hear.. if you get problem with am now your body go dey ok |
DominusPrime:you and the guy you quoted are right.. |
tubolancer:so that you can have nice view of the ass abi? U no go see money buy am ![]() |
kenny5811:let me help you .. I go pay you 5k |
Olodonairaland:tie ti ta pau ![]() |
squash47:stop posting nonsense joor.. who told you structures dont matter?? Na una dey defend mediocrity, school be like village secondary school u dey yarn nonsense..Anyway na naija cause am.. e go make u think sufferness na normal thing.. Na your type go say meat doesnt matter for swallow.. Nonsense.. |
Hit or miss? Like for hit share for miss ![]() |
It looks sexy in the first pic, but becomes baggage in the remaining ![]() |
Twitter people wicked mumu say Twitter brought cynthia Morgan back only to cancel her again ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 374 375 376 377 378 379 380 381 382 (of 574 pages)

DO YOU WANT TO SEND HIM TO JAIL BRUH .
May our big anaconda never break in Jesus name