Sheyitokz's Posts
Nairaland Forum › Sheyitokz's Profile › Sheyitokz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 26 pages)
naso dem go prolong this matter and later die the case |
na werey twitter dem take baff u when young nii leave religion kwa olodo |
na only your dick size her toto narr muntula |
yeyeyenyen awon werey tika live scores fun wan sha ![]() |
I think it shud go for jimi Benson up ikorodu gengs |
the devil has no place oo afta rounds of nacking the babe 10kpakos so na death con visit dem nxt RIP to dem oo nd make God spare my own life ijn nd nxt pesin 2 comment |
all this ones na story for the gods make dem give dz muntula poor man long term jail term instead of sharing yeye story 4 us here abt hush OTHER HUSTLERS ARE WORKING LIKE SAY DEM NO SABI WORK |
Many women experience uncomfortable,vaginal infections at one time or the other cos they don't take proper attention to the vaginal which can lead to irritation. BRIEF ON THE VIGINA The vagina is a tube of muscle inside a woman's body that runs from the cervix(opening of the womb) It has been specially designed to keep itself clean with the help of natural secretions (discharge) "Generally good vaginal health is maintained by making sure you're in good state,this includes a healthy diet and exercise. click on link below to read full article
|
this is nt a matter of selfish or nt when was d last tym dey trained on a regular basis so it affected during his first match when he took the pk so notin lyk selfish cos even dybala no be small player yet he still lost a pk...ANYTIN CAN APUN ON THE PITCH MEHN |
I'm without a ban nd still not able to post any article on this forum |
all this kain guidelines no fit join body enta laspotech at all |
please ooo any solution to this I can't post any article on this forum agn since 3days ago it's been showing server overwhelmed since I posted last and besides I dnt 've a ban |
i wan blow I wan blow you don blow enta kirikiri I pray u guys rot in there awon ologbo,ole olee ofon,olokukokoro omo de |
Albertone:lol nt all razz padiis all i was saying wz campus life changed my story |
Dpsychologist:dats the interesting part sir |
met lot's of giran friends who has more beards when I neva even get chichi beards till now on campus from my dept nd other dept so the fear pick race comot my body Albertone: |
400k or no deal |
any online member with an help pls i can't post threads on nairaland since yesterday night nd i dnt ve a ban wots rong any solution plz |
people like me wey dey wait final yr exams nd i still dey house arrest nko where i wan see moni buy data |
oba ti pada seki comot for apc
oshi go wage war soon |
baba don turn adviser
thanks all the way ororo |
abeg i dnt belive this jare |
peterangelo:muntula if i may ask u wots the genre of rema's songs nd wnt kinda suits his type i need ur ans oo |
oloribu ni t.billz mama aje wey no kill her own pikin ryt from childhood e beta talk wetin dey sample hin brain med fellow |
Rema wey neva even sabi hin type of song |
she neva meet guy like me wey go knack am orijo prick for dat yeye yansh |
all of the above
even your puna sef go soon fade off |
ah! this humble man wey get plenty posters for ikorodu
rip oshinowo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 26 pages)