Romance › Re: Mistakenly Uploaded A Nude!!!!! by shilenji(op): 6:31pm On Apr 22, 2022 |
Thanks a lot for this bro. People here like to act like they are perfect thanks,maybe they do it to console their miserable lives  . She's steady at the moment, I'll talk to her more when she wakes up. Thanks a lot once again. thompson1510: [color=#006600] I ain’t gonna judge her bro because I understand how you feel, I always wanna sort any situation at hand first, then think about what could have happened, how it happened and how to react. That’s only after i filter all the info and make sure its worth it. But na only to sort the situation i dey do for people wey i no sabi because I no fit waste my time dey search my memory how i wan judge or guess wetin fit happen. Anybody wey dey tell me to guess anything dey waste him/her time because na that ‘guess’ wey i read alone go make you wait for my response in hours...
Advice:
She should change her whatsapp number immediately and make sure whatsapp doesn’t send messages to anyone. So she can heal and accept what has happened. This is because I have realized people would wanna confirm or be sure it was her or not. Not because they care but because they always wanna hold you by the balls. She might be blackmailed/bullied later and this shit might come back to haunt her. You go see some useless people dey remind you about something you suffered to forget... What would she do if she mistakenly get a sextape out there? I am sure she would kill herself. She should only explain to her family what happened before they call her...and she better do that when she is at her lowest point right now because we lose our guard when we hear/see someone crying and tend to believe the person. Social media don kill us...I am always on this forum daily and I hate to type or reply mentions but i just needed to drop my advice right here because i dey d mood right at this instance, i dey vex as i read the comments. And once it happens, na everything wey dey my mind i go talk oooo...make my mind rest till another 5years or in heaven when i go dey the right mood at the right time.
How i wish you could see things from my own point of view or be able to pass my message through an audio without wasting time. I use more than an hour to edit my responses atimes just to make sure you understand why and how I arrived at a conclusion. Not that i care if anyone listens but maybe because I always get mad seeing people acting all perfect when they are not!!! I still remember how i would use hours to explain how i solved any Maths question step by step using things i know you see everyday or your life itself to explain because i know you might understand it better that way and be able to come up with another method to solve the problem. I read people alot through calls, body language, texts etc and I always come to a conclusion that people say whatever they say because you are giving them attention. E be like sey i don dey craze small... small ooooo  Abeg, she no owe anybody anything and if she receives any call from anyone she wanna explain to, she should never try to explain more than what happened and how it happened. Na only person wey dey pay her bills go need explanation so that dem go sabi if she dey guilty or not. And should always start with...’I know you might not believe this but it happened like...’’ Whenever anyone is trying to waste my time talking about how he/she is innocent, that gives me the chance to then listen more and detect if i need to shut the person up or advice am. People might think it’s me being arrogant and i would tell you ‘it is’. Shikenah!!!
Na why you go see someone dey do strong face for outside but go dey smile inside him house because the person wan make people see am like a bad person and dem go fear sey he go get craze for head. Once the person put smile for face and let his/her guard down, people go enter am oooo... I composed this long rubbish not because of you alone but because I no like make i dey see people waste their time trying to get validations from others ooo...you would think you no fit do without friends because dem sabi your secrets...but na because you dey fear wetin people go talk if dem leak your secrets out to your mutual friends. I sabi sey i no dey quick forgive or forget, so e better make i allow people judge me anyhow behind my back than make i let my guard down and make dem stab me from the back. The shit hurts like mad bro. All she needs is a wall around her right now for each problem and try to do entrance exam in her mind and bring worthy people in to that house, make others dey jump fence... 
If I be woman, i fit tell you make she contact me make i give her my face to photoshop ontop the picture. Dem never born person wey go ask me why i do am. Na how e take happen dem go ask and i fit reply dem in 3 weeks sef because e no go dey relevant again that time. Some go don die while some go don get problem wey big pass mine.  Na only wetin go bring money fit make me reply your chat instantly. Instant messaging apps like WhatsApp no be for me ooo because some people no get work than to dey check if your life don better or e don spoil. Na when e spoil dem like. Take care of her ooo...if she is pure, I understand sey she fit kill herself. Because na that thing she dey use do yanga for boys wey dey disturb her ooo. Dem go think her value don drop and retry just to have what they want or abuse her because she no gree again and dem don see her b**bs. Na things we dey see but never feel we go dey run after...we stupid gan ooo..lol
But one thing be sey people no dey store things for brain for long if dem no feel am...na short term memory card dem go use store am. Me wey be sey my brain dull before, make i con dey narate to my friends all the b*obs wey i don feel before, e mean sey i no get better thing to do and I don waste space for my memory card inside my head. No be by age, some people no get sense at all...dem go dey act tough but behave like a sissy when dem need to act tough. I no need make you sabi how i dey treat my woman or children because na when you dey my condition and you pass I go rate you as an adviser ontop that subject and not any other subject. Person wey never get 5M before dey advise someone how to spend 100M, na nigeria dem dey!!! Awon motivational speak!!! Na naija i dey see someone with 3rd class dey advise second class upper how to dey behave.
Make i dey reason how your babe got into that shit and dey give you scenarios wey dey my head? I swear, me go use hours and once you later find the truth, e go dey my top 3 but wetin i wan disturb my brain dey search for experiences and possibilities for? Because na we perfectionist dey vex because person no understand wetin you dey talk and e go be like make you give am your brain or make the person see am how e dey see am...
Abeg shey that one fit put money for my account? Na me wan marry am? Na you wey dey explain how it happened cause am nah, had it been you asked for advice alone and talk sey na whatsapp story, na people wey get brain and knows what’s important and what’s not important go reply. Then you go see person wey no fit follow you talk if una meet and wan dey use you shine ask you how it happened so he go fit know wetin he go talk. Once you talk am, he go finish you and others go follow. Na because na you allow them dey imagine sey dem fit judge you.
Make you judge me, thank me or abuse me, as i dey type this, i no fit come back to this thread to type anything at all or check my mention or number of likes...me don talk my own be that, na person wey need anything there go understand am, person wey no fit grab go digest am in 3years once he/she don dey same situation. Me wey dey use my personal life do experience for people...you see sey i go dey vex if person wan waste my time? Lmao... Because my life is full of adventures and others don get their own mapped out for them...na why i no get one particular work and dey teach person wey dey any other field work because i sabi sey i go don read am somewhere or get better experience about am, if i no enjoy am...i move on to the next. Small shitz here and there is gonna make me happy and not bored...because i like make i dey explore...I don’t drink or smoke but i can tell you how the thing be for body and my first time trying shitz people enjoy out...so i go sabi how e dey be for body and not just judge anyone. I no care if you dey happy or not as long it doesn’t affect my own feelings...i go just filter all your info, take wetin i need and face it. If i am being paid to advice people, I know i can only be truthful anytime i see you make a mistake an intelligent high school student wouldn’t make. Once I start staring at someone saying things and not say anything, just know I am just processing the percentage of your dumbness...which I even love doing. I dey use you do experiment for my head...not my fault though...
Some people are not worth the time Bro... |
Romance › Re: Mistakenly Uploaded A Nude!!!!! by shilenji(op): 6:26pm On Apr 22, 2022 |
It's snapchat bro. Take time to read the post. Kobicove: This is a blatant lie, there is no way of knowing for certain if someone took a screenshot of a pic on your WhatsApp status! |
Romance › Re: Mistakenly Uploaded A Nude!!!!! by shilenji(op): 1:13pm On Apr 22, 2022 |
Lol Aklee4994: Am sure she as a sleepy breast MUGU Na MUGU |
Romance › Re: Mistakenly Uploaded A Nude!!!!! by shilenji(op): 1:06pm On Apr 22, 2022 |
Lol I believe her story for now,of it happens not to be true in the nearest future, let it be. What I want now is a way to pacify her,she said she quickly deleted it,but she got a notification that someone took a screenshot. One of her coworkers. Kriss216: Her illicit and incessant behaviour is what I'm after.
Hope it's not community property you're embezzling like this |
Romance › Re: Mistakenly Uploaded A Nude!!!!! by shilenji(op): 1:00pm On Apr 22, 2022 |
Dude Are you proffering a likely solution to her incessant weeping or you are here to act an FBI? She works in a multinational firm BTW Kriss216: So, she removed her clothes at work?
What's the nature of her job? Hope it's not what I'm thinking |
Romance › Re: Mistakenly Uploaded A Nude!!!!! by shilenji(op): 12:57pm On Apr 22, 2022 |
No one is above making mistakes bro posty56: why she no delete am after she take am  |
Romance › Re: Mistakenly Uploaded A Nude!!!!! by shilenji(op): 12:56pm On Apr 22, 2022 |
LoL PlayMaker14: God has mandated us to liberate every SIMP's....
God will bless us as we continue doing our best. |
Romance › Re: Mistakenly Uploaded A Nude!!!!! by shilenji(op): 12:56pm On Apr 22, 2022 |
35k lol, dude you can do better than that. 35k na cabman tip na  PlayMaker14: She wanted to send it to one guy that promised her N35k on WhatsApp, but she mistakenly “Tweeted” it on her status....
Think...  |
Romance › Re: Mistakenly Uploaded A Nude!!!!! by shilenji(op): 12:54pm On Apr 22, 2022 |
Not in her house dude,she was at work and it felt as if something bit her beneath the breast Kriss216: A breast seen can never be unseen.
[b][/b] A girl without mirror at home
This format no gel for ear abeg  |
Romance › Re: Mistakenly Uploaded A Nude!!!!! by shilenji(op): 12:53pm On Apr 22, 2022 |
All I wish for you is to have sense,even if it's a minuscule I pray Aklee4994: cruise Na him we Dey now how far |
Romance › Mistakenly Uploaded A Nude!!!!! by shilenji(op): 12:24pm On Apr 22, 2022 |
Helppp this just happened to my girlfriend. Though I see no big deal in it but how can I console her, she has refused to go to work, she's refused to eat, she has been sobbing all morning. She got a message yesterday from one of her friends. The friend called to ask about what was on her story, to my girlfriend's surprise it was her naked boobs picture on her WhatsApp story. Apparently, she had to take a pic to see if something bit her breasts since there wasn't any mirror she could check and the picture accidentally uploaded on her story. She is down right now in my house crying. I have done all the motivation I possibly can. How can I/she handle the situation abeg  ? PS: I can never screenshot my chats and post it on here. Never!!!!! |
Business › Re: How Old Were You When You Made Your First Million?, And How? by shilenji(m): 11:24am On Apr 22, 2022 |
Lol There is no help thst I can render without you making sacrifices, I have a lot of people I'm helping already. penocrat1: Bros please help me. I want to win with you |
Travel › Re: The NIGERIA You've Never Seen - Beautiful RURAL LIFE By The River Bank by shilenji(m): 8:13pm On Apr 20, 2022 |
I secretly have a thing for this kind of life.
Eishhh it's no more a secret |
|
|
Education › Re: Nigerian Pilot Salary 2022: See How Much Nigerian Pilot Earn by shilenji(m): 3:22pm On Apr 20, 2022 |
When my dad was a snr pilot that year at Emirates airlines, he earned 600k-700k per flight that was some 17years ago. Why baba no allow my mama born me for America, I never understand till now, I somehow am angry with him for that. |
|
Education › Re: Do You Still Believe In The Score? Picture by shilenji(m): 3:18pm On Apr 20, 2022 |
Lol Not true in all cases |
Christianity Etc › Re: The Resurrection Of Jesus Brought Hope To Mankind by shilenji(op): 8:14am On Apr 17, 2022 |
I like your question. Believe Jesus Christ and accepting Him comes with incentives (I'm not sure I usedbthe correct grammar). The Resurrection of Jesus has paved way to eternal glory for everyone who believes and lives a Christ-like life. ukaface: I don't understand. So you mean, as Jesus died and resurrected we ain't scared of dying no more?
Then why do churches keep praying for long life? |
Christianity Etc › The Resurrection Of Jesus Brought Hope To Mankind by shilenji(op): 8:01am On Apr 17, 2022 |
Happy Easter Great Minds!!! How has the dieing and resurrection of our Lord Jesus Brought about hope to we believers  ? My view: Jesus Christ by Resurrecting proved that all power belongs to him and He conquered mans most dreaded, Fear. Hallelujah!! |
Crime › Re: Why Did The Prisoner Choose The Bread Instead Of the Key by shilenji(m): 5:53pm On Apr 13, 2022 |
So he go chop get strength to use the key to turn the lock. |
Celebrities › Re: Kim Kardashian Calls Kanye In Tears After Their Son Sees Her Famous Sex Tape by shilenji(m): 2:30pm On Apr 13, 2022 |
Men no suppose do mistake marry some kind women but the greedy 'I want to have her to myself' thinking which is a big lie will send some men to their early graveS or have them regretting actions for a very long time. Same goes with women too.
You can never fall in love with an ex bitch and expect her to stay loyal. GET THAT INTO YOUR HEAD STRONG MEN.
As for this matter OP,the video will keep on resurfacing till thy kingdom come because the internet never forgets. |
Education › Re: Glasgow Based Nigerian Mother Of Four, CHINYERE OGUNDORO Set On FIRE By Husband by shilenji(m): 2:14pm On Apr 13, 2022 |
Now see foolishness at its peak.
How will he sell the house now when he is rotting in jail because of murder. Didn't he think of the aftermath of his actions? Abi iru nuisance wo leleyi. |
Travel › Re: Help! How Can I Get Nigerian Passport In Lagos With Ease? by shilenji(m): 3:10pm On Apr 10, 2022 |
Travel to the states with lesser traffic,everybody wants to do in Lagos,you go wait tire. A friend of mine traveled to Delta to do business,decided to wait behind and do hope s passport renewal,completed everything in one day. He said they were not more than 3 that came to do passport that day. No be JUJU be that!  ?? |
Health › Re: Am Dieing Pls Help Me!! by shilenji(m): 7:21pm On Apr 08, 2022 |
Go for scans in a different places. Go to a General Hospital.
God heal you. |
Crime › Re: Tweeps Dig Out Late Tobechukwu's Sister's Anti-black Tweets by shilenji(m): 7:20pm On Apr 08, 2022 |
No bleeps to give
Just as you lay your bed will you lay on it. |
Family › Re: Should The Wife Or Husband Pay For Purchase On A Family Business? by shilenji(m): 6:58pm On Apr 08, 2022 |
Yes
That's business. The husband or any other family is a customer when he is in the restaurant. |
Christianity Etc › Re: RCCG Authority Disciplines Leke Adeboye For Calling Pastors 'Goats' by shilenji(m): 6:53pm On Apr 08, 2022 |
Welcome to the club bro  simpleseyi: And idiots who support fellow idiots are worse than goats. You are one of them. |
Celebrities › Re: Na Why Regina Daniels Leave You”- Reactions As Somadina Advises Ladies by shilenji(m): 2:38pm On Apr 08, 2022 |
Jeeezz Tske it easy on me,I was only being sarcastic. FunnyDude: You kid. Is it not gf that will later turn to wifey?
I spent on my woman when we're dating, today we are happily married. |
Christianity Etc › Re: RCCG Authority Disciplines Leke Adeboye For Calling Pastors 'Goats' by shilenji(m): 2:36pm On Apr 08, 2022 |
Do why did Jesus use the word 'fool' so often. derecho: Forgotten Ephesians 4:15? "speaking the Truth in love" |
|
Education › Re: This Is The Best Time To Stop Bet9ja Addiction Virtual And All by shilenji(m): 11:14am On Apr 08, 2022 |
Broo people don move go sporty  , 1xbet,Melbet, etc Make nothing sha do my funds for there  |