Siga's Posts
Nairaland Forum › Siga's Profile › Siga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 (of 123 pages)
Haba Bros SuyaEater, group stage and u don conclude say Naija go win the tournament, na wa for u ooo |
I think Nigeria is gonna win. They are more physical than Canada, but I see a red card somewhere, |
Abi jare Romeo, infact if i get chance, I go go back school, go learn plumbing, become business owner, make good money, write off everything ontop tax, lots to gain man |
Make una sidon there, Plumbers make a killin in Canada, before dem even touch ur pipe, na standard $40 to $70, even if na 1 min hin spend fix ur prob, now, after the first hour, na like $50 per hour oooo, na big money here ooo, dem dey make pass accountants sef at the end of the yr, |
From wat I heard from both owners and mechanics ( not Naija Mecho ooo) is that the transmission is too fragile and has issues all the time, plus the sensors on the SUV are very bad, so, its very faulty, U cant just ignore any lights on it like Hondas, |
I doubt if this stupid poster has any sense remaining, after Awolowo and hin family chop all the money finish, u dey talk about hin family, I don talk, fire go burn all of u one by one, |
The guy is a big fool, you came in to office , the very first week in office, u declare free education before even checking out the states finances, i doubt if these guys have any sense at all, all they do is say wat people want to hear, idiot, All bunch of liars and thieves, fire burn all of u, |
I am not here to condemn anyone, but if Pastor Eddie Long is innocent, why settle, he was on TV saying with assurance that he will come out strong and win, so, na settlement be the win, I beg, if he is gay, come out and say it, and lets move on, |
all these ones wey una dey talk no worry me, na rokiatu be my wahala now, omoge, i dig u o jare, too much swagger |
Guys, these are used trains, not brand new |
I think Enyeama should think twice before heading to Man U. As most you have stated, he might waste on the Bench, unless of cos, if he is the second choice and Van Der Sar waka fall down break hin arm, then hin go get play time, Another thing is that this guy claims he is 27 yrs old, I doubt that, hin better run go get money as time dey tick, he must be at least 35, Dont you guys see Rigobert Song, claims to be 33yrs old, ah, that one for sure is 47yrs old, As per Enyeama, follow the money, |
leye1234, I gbadun u alot, anataala try pull the price down and u stand by ur JUNE 12 say na N2.2m, nice, ur car must be very good. Keep it up. |
tx alot inspired |
Hi all, I beg i need help, How much would a 2003 or 2004 Nissan Xterra go for in Naija. Thanks |
Toyota Camry 97-99 ---- Pencil Light Toyota Camry 00-01-----Diamond Light Toyota Camry 07, 08---- Batman |
Haba Oga, why the insult now, "If you read ma post with your senses, ", na wa ooo, did i insult u with my own posting? I beg, slow down ooo, i wont insult anyone, but plz, make we respect ourselves. Thanks |
You are right Promise72, even if u want all those options, u might have to wait a week to pick up ur car sef, |
Toba1909, Im sorry to say anything here ooo, but, i am just wondering, is there anything wrong in someone selling his car to whoever comes up for it? I will like to know my guy, if Abacha son come say hin wan buy my car, i go sell it to am, so, Im sorry if i say anything wey vex u, anyone second me so? |
Oga Samguru; Are u sure u know wetin u dey talk, which kin cars are u talkin about, u must be talkin about those crappy cars , if i want to drive a solid and sensible car, and I cant afford a brand new, why wouldnt i pay for used, even if i can get some other brand of cars as new and way cheaper, i rather drive a Used Toyota, Honda or Benz than drive a brand new Kia or whatever, an 2004 Toyota, Honda would out live a brand new Kia brand or wetin be this new one wey dem dey sell now, CHERRY, u get am, |
Guys, I beg take it easy, plz, let Inspired_m and Inema deal with the issue, I beg no fight oooo, |
Ziontrain, Fhemmy is not saying VIN is not a good idea it is, but, there some things that VIn cant carry, but generally, make all man dey provide VIN. |
Exactly Femo, infact, people dey declare incorrect mileage when dem go renew plate, so, wetin una dey talk |
ahaha, Oga Aiyegbaje, no be u say u need Honda Sedan, now na scrap metal u dey ask for again, i no know this one oo, which one u dey now |
Guys, here is my take on this matter, I beg read my comment first before u cut my haed off, for instance, lets say Fhemmy, Jafour , Promise72 and I were out one night, we don shark enough beer, got drunk, on our way back home, promise72 hit my car for yansh, the damage was bad, but i cant report to eso( Insurance) say i get accident as na my friend hit my car like Tinubu hit Tetula car, so, I fixed the car, how Carfax or OMVIC go know this incident, I need an answer, so, lets be factual, VIN is a good Idea but it will only carry reported info, This is my take oo, I beg no curse me oo |
Oboy Igwe, I fear u oo with these ur Lucifer talk, Inspired_m , watch out oo, enough don dey pour u ooo, |
Hello Inema; I feel ur pain, no worry God go replenish ur pocket, just know that God no dey sleep, whoever is guilty in this case shall live to tell the calamity that will befall them, Thats all i gat to say, i no dey curse, But inspired, there is no way u will forget wat kinda car the guy wants if u admit u had a chat with him, I go do some CSI on this for sure, |
Nice on Gamechange, My Bad, i still dey think like broke man, lol, true talk, Oga, two weeks is possible, nice one again Gamechange, |
Hello Guys; I actually called the guy in Naija, he sounds real but u never know, at first i argued with him over the Sedan issue, so, i told him i will research it, so I did and I found that its Honda Civic Sedan, u can google with that same name, basically, the car is Honda Civic exactly, also, he said 2 weeks which i told him its 100% unrealistic, before u buy and ship, how u go manage 2weeks, so, oga if u really interested, dont expect to get a car here , ship within 2 weeks, |
Hi Dan, Na me call u from Canada, so, let me know as soon as u make ur mind, will call u next week for sure to know ur stands. Thanks |
I don mail u, |
Yea, i dey do car biz on the side, im into IT, and u? |
Sounds familiar, how about Stewag by Jane and Eddystone, there i sabi well |