Siga's Posts
Nairaland Forum › Siga's Profile › Siga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 (of 123 pages)
lalaboi:, My brother, fear catch me sef when I see wetin i write, no mind me, na the fuel price dey spike my brains man, u know i have to manage how i use fuel now, na stake ooo, lol ![]() |
And those st.u.p.id fans fail to remember that a black man has a steak in their club, ![]() |
I dont know why you guys are surprised, the bastard used forums like this to make himself know to those bastards by fighting them, he was never for the people, na hin pocket he dey fight for, now the moves have paid off, he is a born bastard now, ![]() |
B4st4rd, which kain cry be that, I dont even know how these animals can watch people suffer, u embezzle so tey, embezzle change to embezzlement, you removed subsidy for what reasons, all the money wey una dey chop can cover multiple subsidy, why are you animals treating fellow Nigerians like they owe you, if una die and didnt take 1 kobo, u are all confirmed b4st4rds, all our money wey una chop, if u spend it on ur children and family, Almighty God will make dem perish, as people dey die for the road you fail to fix, na so ur generations go dey perish, animals, |
All these B4st4rds we have as leaders, if they stop embezzling our money, wont that cover any subsidy, God will purnish anyone that is making life difficult for all Nigerians, Amen |
lol, Joke of the year, the guy was at Miami Vs Boston game last night, enjoying the game, lol, ![]() |
claremont:I agree with u , the girl no bad ooo, lol ![]() |
LeoMax:Trust me, no pot bellie here at all, very athletic my guy, maybe becos i too dey chop chocolate ooo, this white man's land sef, too much sugar, lol |
Ahh, never believed the saying about Calabar girls say dem like se.x until I disvirgined one, guys, na me run eventually ooo, ![]() |
Guys, I beg no forget OKC oooo |
Its so simple, stop stealing all our money and that would cover all subsidies, ![]() |
Ahhh, Taye made the worst move of his career, see how dem dey yap am, na wa ooo, I think he needs to prove Maldini wrong, |
Dont even know who told Oyedepo he can condemn anyone to hell, no one knows where anyone would end up, he is in no position to condemn anyone to anywhere, he needs reality check big time, ![]() |
Absolute rubbish, can someone tell Oyedepo to come slap me I beg, serious law suit, nonsense, |
realchange:Its so obvious this dude is an idi0t , talks through is fu_cking a$$, everything has to be tribalised, bastard, and now, u see your life, na your people, , who be Yoruba sef, fool, |
A very good avenue and opportunity for these guys to finally get their asylum papers through, GREEN CARD don show die, lol, once dem chop dem GREEN CARDS, trust them, dem go enter naija come marry beautiful woman for dem village, lol |
afam4eva:Afam, na u get the real fact pass, |
tundysho:I second u my very person, applaud to all that replied, more of these guys, |
Thumbs up GEJ !!, Now can u do the same on all issues I beg, At least I know you are not that slow, ![]() |
Steve Jobs went too far on that one, Steve Wozniak is in a better position to talk not Jobs, He is not as techy as people think, he is just a great marketer, There would be no Steve Jobs without Steve Wozniak, but in all, they are all great men, |
THIS IS A SHAME!!!! ![]() |
I need to know how this so called University of SA gave this dude admission, Bros, u sure say na u write ur WAEC so, im sure say na A1 u get for English, omo, fear catch me ooo, infact, how dem stupid embassy officials take giv u visa when good speaking guys cant even get any visa, u must carry some other skills for hand, I still dey laugh ooo ![]() |
Omo, i tried to say something here ooo, but couldnt, @angelo234 don kill me with laughter oooo, haba, Aboki, which kain grammar be this now, I beg say something cos I know it will be hilarious as well, we are waiting ooooo ![]() |
Sorry about ur car, I hope they are not going to use the car to commit a great crime oo, cos at times, they steal a car to use as a getaway ride , |
Nothin as good as thick girls, u cant go wrong ![]() |
Mr Cork, u don mad, the poor girl name na Amaka, no be Akama now, lol ![]() |
Well, maybe the anonymous call came from one of Baba Suwe's pals. Goes like this : U call NDLEA and say I carry gbana for tommy, once dem catch me and find nothing, I go Sue, once Maga pay, I go cut u 20%, abi now, ![]() |
What do u mean koruji that he can't sue FG, u must be in a different world, dem detain am, make am sh1t hin intenstine and messed up his name for paper, if na u , u go forgive them ![]() |
Oga, my wife na diploma she get for hairdressing, she brings home more money than I make, she be business owner, so, go figure, na love matter baba, |
Is there a safe place in this wicked world we live in? ![]() |
This why I love nairaland, everything must come with prove, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 (of 123 pages)




