Slevin1's Posts
Nairaland Forum › Slevin1's Profile › Slevin1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
I tink ppl dat do ask dat question do so cos dey kinda lack hw to start a gud conversation. So they start with- Q- Hw re u?. R- Fine Q- Hw ws ur day? R- It ws ok. Q- Hv u eaten? R- yes/no Next tin is "ok" or "are u nt hungry", "find sumtin to eat nw". It's nw a basis of conversation foundation. Abeg no mind me, I no even knw if d english dey ryt. My point is, monitor ur calls in a day and find out hw many of them didn't start wit d example above. It's nw viral. |
U sure say dbanj no go try to do to don Jazzy wot he tried to do to Ikechukwu's fiancee, as him dey feel say him na koko master. Well I guess he's abt to find out d hard way wot Jazzy meant to him. |
Hakwana u wan make we dey pursue una wen we knw wetin una dey find, a successful guy. Love is blind bt una generation own don get microscope. Na y u dey bear name like "chopurmoni". Nw wit dat kain name, hw we wan cum waste time dey talk. |
All of una wey dey support R2bees decision be mumu. D pay is not percieved from nationality. If Rkelly or Sean Paul come Ghana, dem go revolt too say na foreigner him be? Abi na cos say P-square dey share boundary with dem. Abeg make dem go stand in front of trailer joor. Lo...lo...lo..lobbish. Mtschewww. |
My friend will u stop asking d wrong people and look for an old man and ask him, he might actually tell u if it's a good sign or a bad one. Bt I believe it's a good one. |
Timijo, my dear Timijo, u surprise me with ur ignorance. So an acronyn dat is ambigous cos of different perceptions is nw a sin. Na ur type dem all dese fake pastors dey cari do juju, MUMU. |
Tiwa try shaa. At least I bin knw say she no fine so it's not much difference. |
Mekaboy u be real mumu. Are u dat desperate to bring up a topic? |
Is there no OCTOBER 24th in this room? ? ? ? ? |
That friend of urs is very foolish and selfish, and there's no debate about it. |
Name: Chinedu Age: 26 Height: 5'11 Pin: 26FCD96D I'm funny, goodlooking and . . . . . .well u're gonna find out how interesting I can be. I need a gal who's in it for fun (short time or long time). She's gotta be pretty smart and knows how to flow and have fun. No threads attached. Well, I guess that's it. Ladies. . . . |
Well I'm Mr C Woji. Ping me @ 26FCD96D |
Mine's Oct 24. Ping me at 26FCD96D or call 07036946519. ![]() |
My friend this ur story sounds very fake to the ear. U don't even knw ur details. She's 16. She's 19. Comot dis tin here. |
