Slowvenom's Posts
Nairaland Forum › Slowvenom's Profile › Slowvenom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Abeg mak I kiss my ex first b4 I say buy final. because I wnt 2 say Noooooooooo!!!, ex go I don marry, ex go I don marry, u de hear me ? Go I don marry |
It's d Lord doing, let it b mavelos in NL's eye. Abasi anam Ikponkpo, ayen Owo ukut, yak Ikom Abasi |
Y hin no drink go enter gota? na Hiv woman hus hin go c, Oya na mk hin repent cos hin don near grave. |
B4 nko! D fst person got schorlaship, may b d poor boy fill is d only 2 atract heipers of destiny, bt d 2rud is dat all face no bi dsam, who is nxt? pls 3ry north u may b luky 2 land in Boko camp n den u will bcom dia flying agnt cos they r luking 4 dffrent means of atact. |
Gud monin NL, sha, d fst person won scholarship, may b d poor boy fill dis is d only way 2 atrack gud tin. Who is nxst? |
Una de suprise, no be Oyinbo? She fit fall in lv wit d shark n propose 2 d shark, Tah!! No b 4 9ja, 9ja pple weh Lion sef de fear. |
Sickness dey het me, me too I no de givam face, hin no de grit me, me too I no ke 2 gritam, so I no evn no hin NaMes |
Y acus inocnt pple? nw pple will say somanytins cos psts are involve, 9ja Ekelebe bkful say d 2rud, arest d rit pple dnt 3ry 2 wok had wyl u r not working had. |
am a christian, bt I dnt bilif on dis tstimonis cos is cosing cnfuzion in d christian body. Bsid God is nt d God of d death bt d living. If u av ur bible study it n do wt Jesus tell u 2 do n u will nt b afred of tstimonis. |
mostquito n HIV, I dnt lk mostki at all, bt mk God sef me 4r HIV, cos u cn kill mostki bt u cnt kill Brother HIV. |
Nawa ooooooo!!!!!!!!!!, wtin peson no ko hear |
Vaccancy! Vaccancy! Vaccancy! A pastor needed for urgent employment, requirment, 50 days dry fasting with constan speaking in tonuge(non-stop) for four days, must be from age25-30 apply in person to LIFE ASSEMBLY CHAPEL.( all requirement will be don practically in the church) Good luck |
If u av understnding, av it 2 d glory of God, dnt use it 2 disregard dos who dos nt kno cos u r nt a peft jug, if u wnt 2 bring light of d gosple b polite. Bsid I lv pple dat study 2 kno beta. Cheer. |
Anywere u av a point there, bt most Nija r turning demslf 2 smtins els, at 50 sm r still dressing dis way |
Babymumsy: Not far from my house! Thank God for his protection! R.I.P to the dead!Tn God 4 ur life, no evil shall bfall u nither any pluage near ur dwelling, say Amen |
God av mercy, dis tanka tins |
U cn stat wit Vitamine C, Alabuku, panadol, procol etc, incase u dnt av mony 2 rent store huk dem, anoda option mit Mama Abiodu 4 more advice n u 'll bcom reach very soon |
Evn me cannot juge O!! D mata is bcming coplicatate, but Baba God Know d Truth. Hapi Sunday to u all |
Abasi akan idiok Nkpo, nw they will bcom prison fighter/ freedom fighter |
Abasi!! Una no ko kill pson with funi, funi story. Anywe, Ebe Iwaka-aba so Nno ewana even ke prison. |
mk dis kes no die O!!!, as Oga don de deny am, abeg dem no get names? |
mk dis kes no die Oh!!! As oga don de deny n dia names dem no rit am put. I de won dem Oh eh eh eh!! |
The blood of innocent pple is hunting them. They not av any where to escept to. |
The bible said, He that juge without listening to both side is a fool, I dnt know wat to say cos av not had from the pastor and I dnt know how congret your story is, but if what you are telling the public is true, then free yourself, forgive yourself, forgive the church, forgive evryone that is involve and forgive the pastor cos if u cannot forgive u remain a sleve(spiritualy) and thank God for the grace to be bold cos the step that u have taken many christian would not do it. U r love by God my sister. lastly get ready for your God geven Husban. Cheer |
Thank God Oh!!!!!!, dia festival go soon finish. Sha mk I dust my book n pripe 4 d Exam. |
No one is rightious by works, bt u cn leave without sin is u believe n strive for rightiouness. Rom4:1-5, pls read |
Dem de mk dia moni, mk una cnsnt38t |
Abi Oh!!! dem jst de post anitin were dem c. |
abeg, peson were life no sweet mk him/her RIP. |
Na waoh chali boy sef!! wetin him want tell us? wondas shall neva end. |
You can now watch live matches and news on your blackberry and android phones. Enter <a href="http//www.naijabrave">HERE</a>. And download. |
You can now watch live matches and news on your blackberry and android phones. Enter <a href="http//www.naijabrave">HERE</a>. |