Sorsilo4life's Posts
Nairaland Forum › Sorsilo4life's Profile › Sorsilo4life's Posts
1 2 (of 2 pages)
Eye fit go turn arsenal But Dem nor go lose Sha |
Kizz Daniel is my G.O.A.T. if na another person nai don sing d kind songs when he don sing, nobody for naija suppose see him back. But e be like he nor loyal to their cartel. Him just dey do him own thing. It's difficult to believe that he nor win any single award with BUGA, COUGH, or RTID even Eh God, or oshe. And he want shut down d second biggest arena for London after O2 arena by November |
Na Uncle P-back. ARMY DAY dat year. As is name implies this man dey flog fire. After break some of us go still dey play ball. Once he stand with him cane, full crowd don vanish. Where he take bad be say he must mark one person head. He go find am reach him class he go ask everybody to stand up and he go use d person head take track am. The next thing is FINISHING. |
From what I noticed. D Egyptians respected us too much. Dem start d game with fear.(Dem just nor want make mistake) They made d eagles feel Superior. And that's where matches are won and lost 95% of d time. However what I must say is dat We have not played this way since our last Nations cup win against Ivory coast. What makes this victory sweeter is d fact that we were still dominating d game even with our lead. We could had scored up to 4. The thing too sweet me. We played against probably d most feared team in Africa and we Showed Africans why we should be feared more. Nigeria has not been this dominant against any of African big six for more than 2 decades now. I love d attacking play |
In my heart, I love my mother more. But my sense of fairness and respect will never allow me give more to my mum than to my dad. Their two nor be age. If my mum take 30k my dad go take 50k. The man will still spend his money on his wife. The woman own na her own. I mean a father spends on his children. It is disrespectful to give more to a mother even if u love d mother more. It's just like giving d place of a firstborn to a second child because u love d second child more. Then just to clear matters. Mother's prayer goes a long way however a father's blessing is more potent. God made him d head of d family. If he sincerely and humbly request God's blessings on any member of his family, na blast. |
Nice development. E be like small discipline and sense don dey enter their head. If na b4 Dem go carry am go like that. |
na wa o. the best thing na to use MAXI EBUKA pattern. PRESS AM comot 4 naija. |
Nice one. However, they just crowned a Fulani king in Edo. I don't know how I seriously became a Nigerian |
I pray that they are not affected by d oil curse. This might make those normally hard working igbos in that state become lazy and start looking for how to chop oil money. Oil in some countries kill productivity and brings corruption. Brazil was doing fine with cocoa, oil came and corruption took over. Anyway Thank God 4 life |
[quote author=NewSoul post=104046796]My happiness for you is you did not get ensnared by bet9ja or babaijebu or slaymama/olosho if not that land you won't have had it, that 80k phone is torchlight Nokia u will have been using, the funds you sent home; you for nor dey send shishi, The house you rented; na still squat you for dey squat. Finally it is not the amount of money you earn that makes you rich. It is the dream and visions you dare to dream. I respect this dude more than 200 Benz driving Yahoo boys put together. EXACTLY |
THIS ONE WORRY MIND |
[quote author=Hezzyluv post=104031358]No start wetin you no fit finish. because, wahala be like woman n!pple "[b]always black" all this warri people una too do. LOL |
[quote author=Joybringer post=103565042]I received. I got a mail before they sent this. The other email was about interview not CBT Where you among d set that applied last year or this year? |
I WUD NOT ADVISE MY ENEMY TO GO INTO MARRIAGE WHERE THE WOMAN HAS TO TAKE CARE OF PART OF THE BILLS. IF U ARE NOT FULLY PREPARED TO TAKE CARE OF ALL THE BILLS, DO NOT MARRY. WOMEN ARE NOT ABLE TO HANDLE STRESS LIKE MEN. ONE DAY SHE GO UNINTENTIONALLY (If SHE BE GOOD WOMAN) TELL U WORD WEN GO DEPRESS U. IF SHE NOR BE GOOD WOMAN SHE GO TELL U WORD WEN FIT MAKE U DRINK MOSQUITO KILLER. BE COMFORTABLE FIRST. |
1 marry someone who really fears God. 2 marry someone whom to some extent understands the scriptures. 3 Marry someone whom u see as a friend. whom u can just be with and not think of having sex. dat kind friend wen be say una two fit talk story from morning till night. that person wen u dey urge to see so that una go just dey gist. Romantic love fades with time, that ass and boobs go soon become used to u. after consecutive banging everyday u go loose interest. At this point u go start to dey notice other girls outside.(YAWA GO SOON BURST 4 YOUR LIFE). At this point regret will start setting in. u go kon dey notice some bad characters wen u been nor notice, at this point u will start spending more time with friends. b4 u know children don come and u start living for them.(YOUR TIME DON DEY PASS). b4 u know u don dey old.if u and your spouse are not besties, u wont enjoy your marriage to the fullest. Once romance and good looks fade all u will have is friendship(this one hardly fades) |
1 marry someone who really fears God. 2 marry someone whom to some extent understands the scriptures. 3 Marry someone whom u see as a friend. whom u can just be with and not think of having sex. dat kind friend wen be say una two fit talk story from morning till night. that person wen u dey urge to see so that una go just dey gist. romantic love fades with time, that ass and boobs go soon become used to u. after consecutive banging everyday u go loose interest. At this point u go start to dey notice other girls outside.(YAWA GO SOON BURST 4 YOUR LIFE). At this point regret will start setting in. u go kon dey notice some bad characters wen u been nor notice, at this point u will start spending more time with friends. b4 u know children don come and u start living for them.(YOUR TIME DON DEY PASS). b4 u know u don dey old. if u and your spouse are not besties, u wont enjoy your marriage to the fullest. once romance and good looks fade all u will have is friendship(this one hardly fades) |
Yes o. If warri guy speak Pidgin for u. Your mind go dey. |
I don't know if I am d only person who comes to nairaland just to read all these crazy comments. If u are having a bad day and wanna laugh, just visit nairaland comment session. |
last last we nor hear anything again from pinkoin |
The p4roblem of the south is that. they can never agree one anything. now with this yoruba/fulani issue on ground, u will see all fulanis home and abroad supporting themselves. the fulanis that do not support will simply remain quiet. however when e reach yoruba own, thats when u will see some condemning the action of the yoruba nation. some go support, some go oppose. when this matter happen u don hear any fulani leader or youth or even fulani nairalander when support the yorubas? NO. make una get sense o. if u nor want support, just quiet. dont oppose |
I never knelt down to propose to my wife o. that doesnt mean i dont love her. infact i love her with everything i gat. for those of una when dey form christian sef the bible does not support a man kneeling for a woman. infact it will shock u to know that most women hate simps. as for me i be AREA i nor fit kneel for my wife. this one nor mean say u wen dey simp or mumu yourself for woman show love pass me. AREA...... |
i never knelt down to propose to my wife. infact, i even propose sef? we just know say we go marry. why we kon dey date for years. when small money come nai i tell her make we start to plan our marriage. but seriously wetin be the sense in proposing wen una don dey date for long. una be nor want marry. O boy i dont encourage any man to kneel b4 a woman. its uncalled for. For those of una wen be christians the thing nor even make brain sef. sounds Satanic for a man to kneel b4 a woman. is that what will make the man not to cheat later? abi na that one go make the marriage last. I am an Alpha male. i lead my home and will never kneel b4 my wife. but the fact is that because of how respectful and submissive my wife is i have become addicted to her. i love her with all i got. This is because she recognises that God has made me her KING. she can only be my Queen.(not my king). abeg make i type finish make i hurry go meet my queen |
Otaiky:BETTER STYLE. How guy man go kneel down for woman. simps everywhere and the thing go suprise u to know say majority of women hates simp |
NA WA O I NOT ONLY ENDED UP BEING A NIGERIAN BUT ALSO ENDED UP BEING AN ARSENAL FAN |
BEYONCE VS WIZKID |
na wa o. wahala for who come from naija |
na wa for u o CalliDora1: |
IgweBUIKE1:Take your drugs o{your kolo drugs) |
Take your drugs o |
Dansioligy:Take your drugs o |
oluwaseunamos33:Take your drugs o. |
Charleys:U read d thing sha |
1 2 (of 2 pages)