Sprinklepee's Posts
Nairaland Forum › Sprinklepee's Profile › Sprinklepee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 20 pages)
TheZeezle:birds of same feather, flock together, certified igbotified. |
Braintaf23:Op who be your weed plug ![]() |
[quote author=Rubyjade post=121622943][/quote]Nepa dey structure us for our side, them dey let us know say if we get light make them bend. |
For our area rat dey fight cult war like this, based on say some other rat come from outside wan come take over and our area rat dem be real confra, rat wey go carry food for your presence and get mind walka pass you, them even they bring their family come join them. Those thing na bastard aswear. One even dey treatening me for my house, if i use one leg pursue am, he go do me back. |
Axis313:rat for my side, them know rat poison and sabi jump wella, they even get mind walk pass where u dey make u know say them dey around. |
xtivin:you get google voice and verified paypal or cashapp? |
MaDaRa01:Op this matter wey you go bring make we dey drag so, na you dey talk small small like this. I never wan talk now, make people share their experience. |
EBMedia: |
Important Notice to All Girls... My doctor just informed me that I will go into a COMA on the 13th of this month and regain consciousness on the 15th... So due to this unfortunate news, I won't be able to get any girls a Valentine gift. |
Earlier this week, the Nigerian Association of Boyfriends posted a list of items they need on Valentine's Day... Below is the reply of the National Girlfriends Association... Dear Nigerian Boyfriends, We hope that you and your ATM card are getting ready ? In no particular order, below are a list of items we WOULD NO LONGER accept as Valentine day gifts... Whatsapp Broadcast TikTok shoutout Instagram Woman Crush Sunday. Romantic SMS except it is accompanied with a credit alert. Card; Soft and hard copies. This is not applicable to recharge CARDS. Leaves/Flowers: Fresh, rubber, dried, scented, unscented, cooked and uncooked. Perfumes from an unnamed designer; That type that stains cloth and produces rashes. Cheap Jewelries made out of copper, steel, zinc andiron. Cheap chocolates. Rice and Chicken in Mr Biggs nylon. However, while we are still saving for your Bentley, we expect that you'd receive your regular valentine pack of a Handkerchief, a Singlet and a Boxer with sincere appreciation as these three items connotes a deep meaning that has more value than silver and gold. Thank you! Signed Nigerian Girlfriends Associations (NGA) |
Valentine Rules Dear Nigerian Boyfriends, We the Nigerian Girlfriends Association (NGA) are expecting our boyfriends to observe the following rules from now till 15th February... – You are not allowed to take any one-week impromptu trip to the village to visit your uncle’s brother husband. No fake business trips! No disappearing acts! – You are advised not to fake any form of terminal disease or sickness. Be warned! – No "bad phone, bad network, bad battery, phone speaker is bad, power button is not working" excuses. – No ‘ATM is not working or card has been blocked’ excuses. You have from now till Friday to register your BVN. – You are advised to increase your tolerance level for all our excesses. No ‘we should go on a break’ ‘It’s not you, it’s me’ or ‘I have been thinking about this relationship’ speech will be accepted. – Third service, fourth service, prayer meeting, youth meeting and fasting MUST NOT be used as an excuse come Sunday the 14th. Please pass to respective parties. We thank you in advance for understanding. Signed By @Naijasinglegirl, On behalf of Nigerian Girlfriends Assocition (NGA |
jeromestarks:haba op your own good ooo, for my area warri that 20k na 4k charges.. Ment, na die we dey here |
[quote author=Dreadlock69 post=120269577]Come teach am how to smoke ice “mkpummiri” if him get phone wey dey browse help I’m install sportybet |
Oshey eyan knackamora, when u go dey pour inside, weytin u dey expect before nko. |
I go first introduce going to ashawo quarters take start, then introduce bet9ja virtual football and dog race, then introduce drinking joint and add weed join am. |
jeromestarks:jet li, i just love his fighting style |
envoymedia: |
jitesmallz:which dey enter wey dem don dey yansh so, e con be like say their main aim na yansh. |
Nelbless:it real |
Back then 2018, i win a lot of recharge card and a tecno phone |
YunqTee:op you dey game, i sight you |
op i sight you |
YunqTee:aswear i dey fear all those girls, no small pikin for there ooo. |
YunqTee:op you be man especially iyara girls, gbola wey the 17, 18, 19 dey carry girl wey dey 30 nor go try am, make that op just come warri abeg. |
YunqTee:op you be man especially iyara girls, gbola wey the 17, 18, 19 dey carry girl wey dey 30 nor go try am. |
YunqTee:op you be man, especially iyara girls, if you hear run ooo, i dey fear them pass my mama. |
Vinnie2000:na real matter, all those dem don tear eye, dem go even tell u say make u nor dey call them small pikin, fear those girls |
Kayw4re:op you be man, from rocky 1 to rocky balboa |
Nor worry come my area for warri, make u date under 22, nobody go tell u, your mind go dey. |
What do u expect since when he don visit buhari, na so so back to back defeat, na now he gear up. That buhari top to bottom na e dey fight am. He mind go dey |
Kayw4re:i dont know who remember sylvester stallone film; rocky |




