Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 144 pages)
Wotoporiously speakingThis is not gonna end well for either party, all those people wey dey support Ecowas to go into war with Niger, una forget say no be only Niger he go affect, y'all be supporting a kill order on your fellow brothers. Let's say this happened in Nigeria, As the citizens I would hope y'all keep the same energy, una feel say if war start now say na only military he go affect? You don forget say civilians dey that country too. Una never fit fix una own na other person own una wan go fix because una dey try show muscles, make we talk truth for e.g if Niger wey to be a country like U.S.A, Russia based in africa, talk true say Ecowas force go carry body like this, it's all political bullshit, that's what I see. Niger is right to defend themselves if any of this is to go through, as small as they're they got heart, unlike some big headed third world countries forming jagaban on top another country matter. Ecowas my ass |
Wotoporiously speakingI don tire for this football club I swear Westham wey no fit beat Bournemouth, just look at this rubbish Na to just stop to dey watch them cuz it's tiring |
Wotoporiously speakingSee as Enzo Fernandez just carry penalty throway, abi another person no dey wey fit take the penalty!! Even our handicapped Sterling go score that penality, chilwell sef go bury am |
Wotoporiously speakingWell deserved congratulations to em |
Wotoporiously speakingI go beat nonsense commot for small pikin body |
Wotoporiously speakingYou go carry breastilola, from what I'm seeing, you too like breast my brother ![]() Carry on, may the good Lord be your strength |
Wotoporiously speakingTell am make he sell him kidney, mumu man 😂😂😂 |
Wotoporiously speakingI could add them to the my kill list but today is Sunday ![]() |
Wotoporiously speakingThe greatest of all time and the goat of all goats have done it again, never doubted him for a minute I knew he would always come through. King with a 👑 ![]() |
Wotoporiously speakingMuting is the key ![]() |
Wotoporiously speakingNow they have really stimulated manu's clitoris, ![]() |
Wotoporiously speakingTottenham don do mistake go touch Manchester United clitoris, let's see how they react ![]() |
Wotoporiously speakingMehn I just dey bang wizzy yesterday night, my sixteen no sabi wetin dey sup |
Wotoporiously speakingAnother draw ![]() |
Wotoporiously speakingBournemouth can you do the needful ![]() |
Wotoporiously speakingHow some men still get hunged up on the pussy still baffles me.🙄 Don't let a bitch detect your directions toward life, For God sake act your age make your life for get compass. |
Wotoporiously speakingMake I just dey observe online argument |
Wotoporiously speakingMay her perfect soul rest in peace |
Wotoporiously speakingDumb motherfucker |
Wotoporiously speakingI been wan buy lion cub in the future but I dey reason weda he go sabi me when he big ![]() Meanwhile she dey play with fire |
Wotoporiously speakingYou did nothing wrong in hitting the nail on the head my brother, ride on nothing do you. |
Wotoporiously speakingKeep pressing their neck ![]() |
Wotoporiously speakingWetin government don do before for person? 🙄 |
Wotoporiously speakingHmmm |
Wotoporiously speakingThis country na cruise, Naira Marley wey be drugs himself ![]() |
Wotoporiously speakingThe king of all Kings ![]() |
Wotoporiously speakingThis was when football was football in Nigeria ![]() |
Wotoporiously speakingThe baby wan receive anointing for dream ![]() |
Wotoporiously speakingAmadioha |
Wotoporiously speakingFor here almost everybody dey claim say them get money, especially the shenkes them. Internet life no be real life my brother, na why I nor dey take anything here to the heart, na just fun I dey catch here, same with every other online platform |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 144 pages)
speaking