Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 144 pages)
Wotoporiously speaking Scam ![]() |
brutustech:Wotoporiously speakingTurkey or Georgia, for example ![]() |
brutustech:Wotoporiously speakingAre you asking base on opportunities, currency wise or the 5mil at hand? I wan know mk I know which country I go tell you. |
Wotoporiously speakingI know say na big country you dey target na why your money no reach, if you really dey serious about the japa matters, why not japa to a smaller country with lots of opportunities, make it there and then japa again to your favourite big country. In the absence of crocodile you can manage lizard o. See ehn japa no be problem for me o, the only problem na cash, I know person wey know person wey also know person for different countries and I'm not capping, if I get your 5m by now I for don loss. Sha invest the 5mill cuz with time if you still keep am you go use am buy wig finish, talking of wig, you said you're looking for a profitable business to run, why not try wig business...you can start small sef and it doesn't cost much before you know it you go dey cash out like mad. Not capping but my sis dey produce/rewamp old wigs and I know how much she dey generate weekly, funny enough na just her side hustle o. |
AImiron:Wotoporiously speakingAlmiron my man, abeg take am easy with them ![]() I no wan mk person get cardiac arrest this night ![]() |
Wotoporiously speaking Baba no wan go collect 99 lashes ![]() |
Wotoporiously speaking All this one wey you dey cap na English ![]() Like Africa is better off abi even with the backwardness 🤣 Stop wasting saliva |
Wotoporiously speakingThis is what mortal Kombat refer to as Flawless Victory ![]() |
Wotoporiously speakingThank God for Frank ![]() |
jimcaddy:Wotoporiously speakingBook of Lamentation 🤣🤣🤣 Una never see anything, A country that cannot even vouch for it's own citizen, that one na country? 😂😂 |
Wotoporiously speakingMost people don carry their japa money go drink sniper cuz it was not enough, the country is nothing to write home about |
Ray07:Wotoporiously speakingBaba forget all this one wey you dey cap, if you dey collect that amount and your team mate wey no even Sabi ball reach you dey collect pass you, I swear you go wan double your hustle, you go bet tire, you go even bet on your coach to not play your teammate. 😂😂😂 There's competition in this bitch my brother, na just say you gaz find the right source wey no go affect your hustle to channel yours |
Wotoporiously speakingThis is a team and coach being supportive of the player irrespective of what's going on in his personal life but if na one ngozi united them for don ban am since before the real people wey dey handle him case ban am. Tueh....I dislike that so called ngozi united, them dey behave like core feminist. Sandro tonali na confirm player Sha but he for no bet against him team ![]() |
Wotoporiously speakingSnoop ma nigga ![]() |
Wotoporiously speaking I'll rather use my money and play bet9ja I don't have strength for heartbreak abeg ![]() Wetin women don do men on top relationship matter, if I no learn something my father fit disown me ![]() |
Wotoporiously speakingThis Messi and Ronaldo beef for nairaland Sha , my own is you people should not keep space for other people that want to post a thread o ![]() |
Wotoporiously speaking I just checked my teeth and everything is fine, I thank God ![]() Op that thing is not gender based, I don see babes wey teeth resemble gorilla own, go work on your teeth and you will be fine. |
Jeon:Wotoporiously speakingMore like a rabbit you mean 🤣🤣🤣🤣 |
Wotoporiously speaking Baba just dey chill ![]() The youngest no dey move one bit away from the papa, that boy no dey gree for the papa ![]() Beautiful family That Ed Sheeran concert I suppose try attend the next one 😁 |
Wotoporiously speakingPeople need to have common sense even if you nor too dey educated, imagine donating your kidney on mere promises, oga you bleeped up big time. And what's the thing your oga rubbed on your head again? SMH 🙄 you mean to tell me you went on your knees for your oga to pray for you on top kidney wey you wan give am? slavery to all this oga's sef... 🙄 Greed finished you, you never thought twice about your decision before making it, now the don scam you throway, it's a pity cuz this is Nigeria I don't know if you will be able to get anything out of this, but I hope you do for your own sake cuz this matter no make sense at all. Irrespective of weda you get money or you no get, you gaz wise up for this street o, if not you go be meat for anybody wey wan chop you. |
Wotoporiously speakingChai, see wetin anger don cause Na why I dey avoid these people and their mouth at all cost. Rip to the death |
Wotoporiously speaking Lol, disgusting read ![]() God no gree make he happen to me Sha cuz I can't deal |
Wotoporiously speaking E dey happen op, So many things dey contribute to that anger my brother...we wey understand as he be we dey give them space but we still dey let them know say no matter how much anger them smoke, our own worse, so mk them dey try calm down when them come around us cuz life can life you anyhow. |
Wotoporiously speaking Hmmm nawaoo, which kind mumu news be this this kind morning... E be things o |
Samantha124:Wotoporiously speakingYour mind is rotten 🤣🤣🤣 |
Wotoporiously speaking People from the top, this una argument sweet Sha but I no go put mouth ![]() The only thing I can say is check up those people their networth respectively |
Wotoporiously speaking![]() |
Guest2008:Wotoporiously speakingThis is the problem with women, their head is always somewhere, complicated people 🤣🤣🤣😂 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 144 pages)
speaking 

I go juss comot ya teeth now you go think say na play