Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 144 pages)
Wotoporiously speakingWho dey serve drinks? Who be manager, who dey bounce for dia? If men follow for any of those things wey I talk he mean say men are allowed only that it's not official ![]() Watch out, very soon those babes go begin dey bring men come dia to come buy drink ![]() I nor dey talk wetin I nor know |
Wotoporiously speakingToday the death shall meet the killers ![]() Up blues, let's massacre somebody |
Wotoporiously speakingCongratulations to CR7 |
Wotoporiously speakingTinubu no sabi wetin he wan do so, I just pity Nigerians on a long run if they actually go through with this nonsense plan |
Wotoporiously speakingDey your dey make I dey my dey ![]() |
Wotoporiously speakingChai, make Arsenal and co no cut my ticket o |
Wotoporiously speakingPress their neck for me ![]() |
Wotoporiously speakingThis season go hot ![]() |
Wotoporiously speakingMake I go carry goal goal for this game ![]() |
stanluiz:Wotoporiously speakingThat guy na defensive midfielder you expect make he dey bang goals every match? Check his work rate defensively you will know why he's that costly even though I know say Brighton just wan cash out too |
Wotoporiously speakingNa the fuel attendant fault, na your job and na you looseguard, if na me I no go pay shi shi pass wetin I tell you make you put... rubbish |
Wotoporiously speaking |
Wotoporiously speaking ![]() Mosquito don make mistake go bite vampire 😂😂😂🤣 |
Wotoporiously speakingThis transfer should have happened 5 years ago, oga, go and win something for once in your life, I hate it when players of this caliber are just playing football for fun and no trophy to their name. |
Wotoporiously speakingI don use all and I don see all but no be me buy all ![]() |
Wotoporiously speakingCool |
Silentgroper:Wotoporiously speakingOnly if they have access to your bank account? Is anything happening to your account or sim? |
Wotoporiously speakingHis Excellency, Late Umaru Musa Yar'Adua, His Excellency, Goodluck Jonathan The rest na mumu ![]() |
Wotoporiously speakingYour sim card is cloned, go get a new one and deactivate every account connected to the sim. If someone has cloned another person's SIM card, not only do they have the ability to receive their incoming texts and calls, but they can also send outgoing texts and calls using their number. This means they could impersonate them to gain access to important accounts, or even scam the victim's contacts. The problem is from the sim and not the phone. |
Wotoporiously speakingI know say I be okay person but Make I avoid this thread Sha for the sake of.... ![]() |
Wotoporiously speakingMake she dance to the music wey she suggest make DJ play for am, no pity here. Rip to the comrade |
Wotoporiously speakingReece james sister really Bleep up Sha but I understand the emotions that comes with the game, make she serve her ban so she can learn in peace |
Wotoporiously speakingBaba for the ball ![]() |
Wotoporiously speakingWe go knack England woto woto ![]() Asisat for the second half ![]() |
Wotoporiously speakingNaxo my aunty pikin switch off TV in the middle of an important program we was watching, just when it was getting sweeter and better...omo that day he dey like say I for carry am put for ground close am ![]() Kids are mean but adorable. |
Wotoporiously speakingWho seeks war never know peace, face the one wey consign you and leave person own, your own you no fit control finish, na person own you wan go control. Are the citizens complaining? No I don't think so, cuz if they did then it will be they're not happy about the change in hand but I guess they're happy reason they are not saying nada. The blowback go loud, war no dey finish in one day o |
Wotoporiously speakingShe sabi hwfa ![]() |
Wotoporiously speakingSecond half go hot ![]() |
Wotoporiously speakingBlocking or no blocking does not change anything but for your peace of mind and mental health do the one wey sure for you, nothing go happen and truth be told it doesn't change the outcome of your life or theirs. Life no be fairytale or Disney world ![]() |
Wotoporiously speakingThat guy called Robert Taylor sabi Messi well well and them dey link up wella, especially now wey Jordi Alba don arrive MLS go confam the ododo ![]() Messi the goat of all peppersoups ![]() |
Wotoporiously speakingHigh time ![]() Farewell to him |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 144 pages)
speaking
...