Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 144 pages)
Wotoporiously speaking Na Rugby I know, nothing concern me with cricket and I nor even like am sef hence the lack of interest. |
Wotoporiously speakingSo sad Rip to the young man |
Asawoboy:Wotoporiously speakingThem don already dey knack Nottingham 2:0, fear fear man |
Wotoporiously speakingHe will be found |
Wotoporiously speakingGod knows I don't be checking this bitches phones, I'll rather keep my distance but trust me the truth always reveal itself to me cuz I ain't stupid like they think. |
Wotoporiously speakingThis is some bullshit |
Wotoporiously speakingOmo see vawulence ![]() |
Wotoporiously speakingI no understand wetin Bayern and tuchel dey play ![]() |
Wotoporiously speaking Abeg Chelsea get another competition wey Dem dey play wey I nor know? abi Dem dey reserve players for UEFA or Europa ![]() Cuz I'm not understanding why Enzo, mudryk are not in the match day squad, James no even start game. Pochettino dey play with fire, make him ask him ancestors wey been dey Chelsea before am. |
Wotoporiously speaking Chai, Chelsea dey ball like who just finish to undergo surgery. All this unnecessary loss no go carry us go anywhere o |
Wotoporiously speaking Big wiz as usual ![]() |
Wotoporiously speakingI tell person say Nigeia will never be great, him dey follow me argue..I just laugh commot leave am. Nigerians are the worst set of human beings when it comes to worshipping their fellow humans, so all this one wey you type be like nursery rhymes to them cuz they'll always end up doing the opposite, so better leave them to their woes and focus on your own matter. If you get money run o |
Wotoporiously speaking Go blues ![]() |
Wotoporiously speakingNothing special about El classico any more but na still game and any body wey play better go win ![]() |
Wotoporiously speaking Oga sorry o, but you be mumu and you're even more childish than her for allowing this to happen, to spit on your forehead dey hungry me but I no wan waste my saliva. Keep simping ![]() |
Wotoporiously speaking Them never still cure this one? |
Wotoporiously speaking We hate ourselves more than they hate us, they're only feeding on the energy we present to the world, them know say we nor like ourselves so stop blaming them and take responsibility for once. We're our own downfall with our backwardness |
Zionmdde:Wotoporiously speakingI guess you didn't get my point, as for the uniport oil scholarship level I know about it, now what makes you think someone in that same school will not be claiming he's under scholarship and living big too like you said but he or she is still into shady Business. Reason am wella If you now go believe wetin you hear from your nigga or babe all in the name of love without doing your necessary research, wetin you feel say go happen to you? Don't answer, your guess is as good as mine. I no blame anybody, all I said is make una dey try dey careful in una doings, e get why....many people have escaped death and many have died along the way, the ones that escaped did that either by the grace of God or being vigilant and the ones that died...I do not need to say much. How many pitys do we need to feel before we start being sensible, the society is not friendly and everybody's got a job to do, as much as you're walking around with a free mind don't go thinking the next man or woman is as free as you, If you're dating a gangsta, yahoo boy/ritualist or any bad man or woman you should be ready for the heat. Wise up |
Zionmdde:Wotoporiously speakingIt's still not an excuse to not double check the nigga you're dating...many have been decieved by what you called scholarship and many have gone 6 feet by various lies too. |
Wotoporiously speaking The point is be very very careful in your doings, yes he's insensitive with his comment but what he said was not a lie so irrespective of how y'all feel about his comment also try to understand that life doesn't have a duplicate, whether the guy hold am stand or he no hold am stand is not an excuse for the banny to not have double checked on the nigga she was involved with, it's a pity she fell victim but the truth is if we keep repeating the same thing everytime obviously the same results will keep showing itself just like this one we have here. Ladies y'all need to wise up and look pass material things or the word Love cuz truth be told love no go save you when shit hit the fan. As for the nigga make the law deal with am as dey deem fit. May her soul rest in peace |
Silentgroper:Wotoporiously speakingLol, funny enough the insult no dey get direction. |
Wotoporiously speaking This nigga ![]() Forget anything, na your write up I like ![]() |
Wotoporiously speaking Goodluck Jonathan my nigga ![]() The best president in my opinion |
AfroBeatDiary:Wotoporiously speakingBros you say wetin? 😂😂😂🤣 Please use the 🎤 so people at the back can hear "Baba say na content he wan use am create" 🤣🤣 |
Wotoporiously speaking Omo this manchi na real cartel man, he dey influence drugs ![]() Nobody go oppress me for this life abeg cuz na who gun come catch na him be thief ![]() I just dey pity him yansh cuz you see all those Peruvian gays with muscle like Dwayne Johnson, abeg mk I stop here |
Wotoporiously speaking Omo na Crip walk be that? Reno na crips? ![]() |
airsaylongcome:Wotoporiously speakingTo stand a better chance of japaring to your preferred destination, other countries dey baba no be only turkey and Georgia, was just making an example base on wetin the money go reach, so anyone your money carry do. |
Silentgroper:Wotoporiously speakingThat one na their personal issue, women just love to throw insult around, na their MO, you suppose know this by now baba. |
Wotoporiously speakingWhen my sister was 18 she no fit even see man for road look am not to talk of having one as a boyfriend cuz she know say I go beat 300 years commot for her body, as this girl small reach she don dey dey with man, if you tell them now make them dey Careful with their doings, them go brand you spoiler of good things, broke shame you join. Life na game of cat and mouse, just don't be the mouse...Rip to her though |
brutustech:Wotoporiously speakingOga na another angle you dey carry am go so o, you asked based off the money at hand and I don cap you like two countries wey the 5milla go carry. Those countries wey you dey look down on sef, if them commot you then commot another person wey dey that country keep with your respective passports, I swear them go push you throway put for bush.. moreover I get niggas for those countries wey don enter bigger countries as we speak from that route. The wahala be say una dey always want everything big, nothing wrong with wanting it big but when you no get big you no go strategize to get big? Reason am well, no dey reason within your limit. |
Wotoporiously speaking I don't even chase Nigerian women.. Killing has no gender, men kill women and women kill men too, just don't be the prey. Welcome to Africa |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 144 pages)
speaking 
