Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 144 pages)
Wotoporiously speakingThe only NO 10 I know ![]() A real 🐐 |
Wotoporiously speakingLionel Messi just dumps his girlfriend(PSG) now ex, unfollows her on Instagram ![]() He's now dating Inter maimi, a U.S model and social media influencer ![]() |
Wotoporiously speakingThe boy carry him master handicap Omo e be things o |
Wotoporiously speakingCongratulations op, life na journey so this is yourrs, just make sure you travel through with care so you can arrive smoothly. You go make am, aje ![]() |
Wotoporiously speakingAll the drugs wey dem dey seize them dey go use am, how eye wan take klear, now look at the outcome of the foolishness. |
Wotoporiously speakingMake una kukuma kill am na, which one be gun possession again ![]() Sacrificial lamb go see shege for balabu hand ![]() Buhari don package this one as ram for Ramadan while delivering to balabu ![]() |
Wotoporiously speakingI grew up playing the drums, back then we use to compete in church for who's gonna come out top performer and be nominated the overall drummer of the church but my stubborn cousin and friend no allow me shine cuz they were equally has good as me, our mentor didn't know who to choose from because we all had our unique way of getting the audience to stand on their feet when we mount the drums, so it was hard for the church cuz they had to deal with 3 extremely good drummers all at once ![]() But as time passed by everybody started falling in love with something different, I went to school and I stopped playing the drums when I got back my cousin was ahead of me by far and my friend (our friend) lost interest gradually, maybe because there was no competition anymore so he opted for the saxophone and he's a don now, well as for my cousin he nor too dey play again like before, while me on the Other hand fell in love with the Guitar, be it bass or lead, but I never still sabi play am till now, hustle no gree ![]() So my favorite instrument right now is Guitar in general ![]() |
omoadeleye:Wotoporiously speakingEven though I know say them no be my go to artist but try dey listen to them Sha, them dey bring new vibes once in a while ![]() |
Wotoporiously speakingClear road for ODUMODUBLVCK ![]() I for say Guchi but she's been here a while |
Wotoporiously speakingEven if our mumu officers no dey receive proper training on weapons and tactics, which I know very well, at least make them dey try learn one or two from American movies. I can recommend one for them, let them go check out this series called S.W.A.T. I swear our uniform men dey Bleep up when it comes to handling situations on the Field, they only thing wey Dem sabi na to dey carry weapons upandan dey form jagaban Rip to the 2 year old, it's a pity cuz the family won't find Justice for this kind of heat. Nigeria is a shithole |
Wotoporiously speakingI don't know what to say ![]() But one thing is for sure if I was greenwood I would never play for Manchester United again, even the banny wey accuse am still carry baby for am and even after being cleared of all charges, Manure United still talk say dem wan do their own investigation. Players you no get, you dey keep the only one wey been dey bang goals give you for long thing....tueh, shame on Manure United and shame on the the Glazers. I would love to spit on their forehead ![]() Congratulations to Greenwood and the baby |
siofra:Wotoporiously speakingHappy banging ![]() |
Wotoporiously speakingSomething wey dem for don do tey tey for Nigeria make I dey cash out since. ![]() |
Wotoporiously speakingI like it both ways |
Wotoporiously speakingThe ball is in-between the upper(top) and lower(bottom) half of the table. |
Puss360:Wotoporiously speaking🤣😂 |
Puss360:Wotoporiously speakingYou too like Bleep, no go carry the one wey go kill you Sha |
Wotoporiously speakingWhy do Gen-Z ladies operate like malfunctioned computers? 🤣🤣🤣🤣 And a lady from Gen-Z posted this 😂 |
Wotoporiously speakingThis ones go lack stamina for ground die, if you jam dem for ground you go mend like 3 years commot from their life. But being too tall can make you look unattractive in a way, these ones na long men no be tall men NBA players like ![]() |
Wotoporiously speakingBros no dey beat your wife again o See make I tell you women are very annoying but that doesn't give you the right to panel beat them, my sister dey very annoying, most times to an extreme but when I look at her all I see is my kid sister who needs protection and guidance from me (her elder brother), irrespective of what she did, your wife is not a punching bag. |
Wotoporiously speakingI guess business is business ![]() |
MrBanner:Wotoporiously speaking🤣 |
MisterBanny:Wotoporiously speakingThey say you be scammer na true? You be hushpuppi? Come and defend your generation ![]() |
Wotoporiously speakingThe 🐐 of all Goats Abeg make he waka with enough security o, U.S.A dey like africa in terms of you know what I mean ![]() Protect my 🐐 at all cost, na my Azul be that o ![]() |
Wotoporiously speakingMr money ![]() |
Wotoporiously speakingThis thing don tire me. ![]() Abeg make league do start jare |
Wotoporiously speakingThem don go price hushpuppi bail ![]() United for life, them think say them be Chelsea wey dey spend anyhow 🤣🤣 All this useless clubs sef 🤣 |
Wotoporiously speakingGo and learn from your mistakes bro. These bitches be out for blood especially if you rich rich ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 144 pages)
speaking
