Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 394 pages)
your birthday |
settle with your landlord first ![]() |
so that hin go come back to you? |
teissys:Broke ass like you, hisses in ghana |
pappine, how many tymez i call you? i beg oooooooooo, i no fit take u do son inlaw o |
Na me get this joke |
thankx romeo |
u and this ya yeye glass sef |
Area scatter like you ![]() |
TOYIN, Please dont make me laugh abeg, jo shogbo ![]() |
oh so romade side nor pure sef, the guy man just siddon there dey talk as if an him holy pass |
my tytymoyo is getting her traveling gears ready. |
Wetin this TOTO of a thing nor go cause sef ![]() |
for your mind abi, ![]() |
U wish, |
as if u nor wowo pass am |
i promise never to do it again, were i dey as of that time too tyte and the spirit was very high ![]() i nor fit shout, and i promise never to try it again ![]() |
nairaland jokers party, Mr. pappine. ![]() romade ![]() moyola, just ssshhhhhh, is dec 18 public holiday? if its not, then the gate fee wuold be N700. u are to come with your money , as u dey enter u dey collect gate pass. ![]() |
i had better reserve my comments before u BLOW ![]() |
e concern u cuz if they should continue wiff the small pikin behaviour, they are goin to make me loose interest. |
who and who treat u LIKE THAT FOR 9IJA SEF? ![]() |
i think romade and lolabey are siblings. |
lolabey, dont make me come down to your level please, |
![]() oya back to the party o |
i hope they dont fight. |
Blisseiing, moyola nor wan hear them lies you've cooked up jare ![]() and for the party, START A NEW THREAD, erm a kinda voting thread so we could know those that are with us and those that wouldn't be able to make it. ![]() MOYOLA, Zip those shovel teeths of yours up before i cann SEUN ![]() |
blissieng:Lol, i dey enjoy my Lunch , make una nor vex. blesseing, forget that airport story please nor expose my yansh for public. abeg ![]() TYTYMOYO, Orie 4kasibe. and incase u dont know, this party is for real, and its happening on the 18th day of december 2009, at the lagos airport hotel ikeja. swimming pool section, u can check my profile to see the sampling of how the place is like, the yeye camera man nor fit even capture the whole place though. |
and is that how to greet ya elders? spoilt child |
Romade and lolabey nor dey ever hear word |
lol |
Make una nor fight o, as u all can see, i wan go market go buy wetin una go eat, i dey come |
tswweee |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 394 pages)





