Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 394 pages)
After 30 babies, nothing remain there again. Infact i'm tired of eating one food over and over again. I need to change diet. *still waiting for abygul's reply o* lol |
Clem needs a serious spanking i swear |
Abygul, Never turn am to fight naw i only asked a question as the C.E.O of this forum. Erm, Can we be friends? I mean good friends Lol |
U don dey talk as if u Soji abi? |
Still searching for the joke |
Tatafoism |
Sakriledge, Not fair, And please dont turn my thread to a battle field else u would have problem with me, U no dey shame na for woman body u dey show your abusive talent |
My detractors don re-enforce again, But this time, i jet blast them enter atlantic ocean. Clem, Dress back , Why u wan baff me with spit na, Abi i tell u sey i no baff dis morning? D1, Mine na chopper and a private aircraft. Thanks |
Act like u dont care. *winks* |
I'm still searching for the joke |
Flexystar, Are u jealous? Lol @poster, Dem use dry jokes swear for you? |
Erm poster, Did u came in through the front or the back door? |
Mmmtchewww |
Dye, U cant deceive me with those tears o, i need to carry out a DNA TEST to confirm that those babies are mine cuz i no trust women and cant father another man's child. I no be mugu! Chichi, See the shape of your mouth like that of Clemcykul thing. Lol Lie lie Baby |
@Dye, How're my sure the whole of those babies are mine? Women nor get truth for mouth. Lol D1, No let sylvex see dat shoe for your leg o lol @chichi, I mean your okro business wey u tell me about naw, abi u don forget? |
Chichi , How market? How're u |
I'm sorry, But |
Gbam! Lol |
No take style shy away from that question na, @bydot, Dem don finally discharge u from yaba left? How body naw? |
Ewu! I dont dream , Whatever Captain Studio tells u here is just reality flashing. *winks* lol |
@Sakriledge, I'm the best, I'm the Yes! Stop biffing me unto sey i rhyme pass you, I no send you and i dont believe in too much grammar. . , No vex sey i too much or sey i get mouth and that women dey show some love unto sey my jokes and swaggz dey make sense o, |
Make una hold me before i wound somebody o |
Chai, Make i pretend as if i no see that one. *Like my enemy's don dey escalate for here* erm, If una provoke me inside this chopper aircraft, i go vex crash land everybody enter inside atlantic ocean o |
Why u dey match me naw? I go push u enter gutter o |
U finish am naw |
I pray make dem fight |
Lol dikele my brother, I no see am, Thank you sha *winks* @Dye, U mean sey him mouth dey leak water ni? |
Sakriledge, I no get your time, Attension seeker! Dyt, U try Lol Dyt |
Not yet time to strike, U know i'm a celebrity and i dont want paparazzy's to take me chop? Lol |
*Clears throat* |
Are u talking to me? |
@ flexystar, I no go carry her go for that your One room apartment for servicing, U no know sey na f**kup ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 394 pages)