Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 394 pages)
Come meet me for bedroom i dey wait, Hurry up |
Na u be the sales rep na, Na me wey dey control magas for system u dey ask? Free me jor |
Lol, My hands are clean o |
Tanimz , Why your eyes dey red like this, Wetin u chop? |
How are u and the babies? |
No comment |
Lol, Pappine i go woze your o. Erm, why everybody dey tackle Dyt unto sey she dey roll with me na? Lol |
@poster, Bring your pc to my house let me put u through, But only if u are a gurl o |
No leak my secret to the media, I go abandon u completely o |
U dey pity that mugu? |
Ben, No victim, Just making my point clear. Tanimz, I no it sounds like bragging but is true that i'm talking, No try me o c'mon smile for me baby, Im the coolest dude here, Trust me |
Hard core niggar like me dont hate, I beat! |
As if u get work apart from warming the bed and washing baby's napkin mmtcheww |
Tanimz why u dey tackle me anyhow na, Abi i chop your food no pay? |
What happened to the discovery u told me u bought in your dream? Na him be the motorbike u talking bout here? |
Mere looking at you sumarises the crisis in the niger delta region, Infact u look like a blown up oil facility, Ewu |
Tanimz position well make i fuckdown too naw. Lol dikele, Keke marwa still better pass your bicycle |
Crying wunt solve anything darling |
Dikele beside my SUV, abi u wan loose the mirror? Tanimz i give u my but u fumbled my sleeping with my security . |
Good for that gardeners daughter |
That guy is not my boss, He's my security. U mean you've been sleeping with him while i was away? |
Well, i need to taste something fresh and smoky lol |
Meaning u enjoyed my services and dont want me to go? |
Call police |
Clap for yourself, Erm u fit shift go oneside make i enter my SUV ? |
Seconded! Erm papine, U don stop your beggy beggy talent already? |
Yes, U don dey talk as if u soji abi? |
Taninz , No dodge dikele's spit go match me o |
Na babes wey get k-legs sabi do the thing well, Erm talking from experience lol tanimz be bad girl o lol |
Yes i know but that doesnt mean i should look outside, U don born 30 babies already and your thing don slack finish and no dey fit grip my thing wella u know, |
U don forget sey na minister pikin u dey talk to like that abi? Like u want make i lock u inside my bedroom for serious torture |
Tanimz, Yes na me first start am, And the first time wey i do am i used condom, Why u come dey threaten me with police as if na only me don taste am? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 394 pages)