₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,397 members, 8,450,133 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 08:21 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland ForumStudio43's ProfileStudio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 394 pages)

Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 2:25am On Mar 21, 2010
Clem,
You wish' u were my father abi? Lol
Jokes EtcRe: If I Catch You I Take You To Bed by studio43(m): 2:13am On Mar 21, 2010
Working hard to make me laugh
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 2:10am On Mar 21, 2010
Dyt u cant pull out of this business naw, And for the money u demanding for, dont worry my driver (D1) will bring it to you first thing tomorow morning.



@say4gunit,
your face dey make dis babies dey cry, Hope nor be sey na kidnap u wan come kidnap for here sha?
Omo Nna
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 2:02am On Mar 21, 2010
Waka shake yansh fast comot for road jor, I go jam you o
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 1:57am On Mar 21, 2010
*laughs like a european pilot*
una want make i wound somebody?
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 10:16pm On Mar 20, 2010
C'mon sharrap dia jor. No be u sey make i dey pump you more and more and that u want like 600 babies before u clock 59years old ni?
Jokes EtcRe: Pix Talk by studio43(m): 7:54am On Mar 20, 2010
Kunbee u don dey talk as if u no dey masturbate abi
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:34am On Mar 20, 2010
Shakes head in pity
Jokes EtcRe: Pix Talk by studio43(m): 11:22pm On Mar 19, 2010
Ehen, U wan come beat am ni?
Jokes EtcRe: Tell The Moderators Your Mind : Lay Your Complaints Here by studio43(m): 11:19pm On Mar 19, 2010
Amen!
Kunbee is a bad girl
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 11:11pm On Mar 19, 2010
Whats that?
Jokes EtcRe: Na Joke by studio43(m): 9:38pm On Mar 19, 2010
Dyt no fall my hand na , Kilode nor
Jokes EtcRe: The Funnest Joke Ever by studio43(m): 9:29pm On Mar 19, 2010
The percentage is 30-70 o
agree?
Jokes EtcRe: If You Start This Business, You Will Never Go To Embassy To Travel For Life! by studio43(m): 9:23pm On Mar 19, 2010
Lends her my shoulder to lean on, E don do naw habba
Jokes EtcRe: Na Joke by studio43(m): 9:20pm On Mar 19, 2010
U not talking to me are u?
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 9:16pm On Mar 19, 2010
I no want person wey go break my hand o lol
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 9:12pm On Mar 19, 2010
Ok thats enough
Jokes EtcRe: If You Start This Business, You Will Never Go To Embassy To Travel For Life! by studio43(m): 9:09pm On Mar 19, 2010
Well said my love, Lol
erm, I only promote serious minded peeps and not kidnappers o
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 9:03pm On Mar 19, 2010
Tell that kidnapper make him nor near me o, I nor want my convoy to would anybody
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 8:57pm On Mar 19, 2010
Lol i nor dey tire o
Jokes EtcRe: Na Joke by studio43(m): 8:53pm On Mar 19, 2010
Lol chaii, But real men dont lie naw, I'm a real christian to the core
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 8:48pm On Mar 19, 2010
U want more of my front side abi?
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 8:45pm On Mar 19, 2010
U dey find who my body guards go kill?
Jokes EtcRe: My Private Part. by studio43(m): 8:30pm On Mar 19, 2010
how u take know?
Jokes EtcRe: Na Joke by studio43(m): 8:29pm On Mar 19, 2010
kiss kiss kiss u don make me fall in love kiss grin
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 8:26pm On Mar 19, 2010
yes your ass should be on fire by now after all this kids
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:21pm On Mar 19, 2010
D1KeleVra:
sad Studio sorry, i no see u. . . why u dey stand there sef? u wan pick my pocket? huh
erm no, i just dey take style wait for BrT bus
hope u nor vex sha?
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 8:17pm On Mar 19, 2010
kini big deal?
Jokes EtcRe: Yar Adua In Saudi Hospital. by studio43(m): 8:10pm On Mar 19, 2010
thread locked!

Reason> Sperm,
oops sorry Spam wink
Jokes EtcRe: Mother's Day by studio43(m): 8:05pm On Mar 19, 2010
chinesedoll u try kiss

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 394 pages)