₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,387 members, 8,450,087 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 06:53 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland ForumStudio43's ProfileStudio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 394 pages)

Jokes EtcRe: My Private Part. by studio43(m): 8:01pm On Mar 19, 2010
chaiii, see as madness dey escalate for here sad
Jokes EtcRe: Please Lauf With Me by studio43(m): 7:59pm On Mar 19, 2010
yes i'm a big boy, Got foreign accounts in london, us, holland, germany and by the grace of god sweden grin
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 7:56pm On Mar 19, 2010
with that your opelenge hand? , no make me laugh abeg angry
Jokes EtcRe: Na Joke by studio43(m): 7:50pm On Mar 19, 2010
Na joke abi? grin
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 7:48pm On Mar 19, 2010
the boy know him Oga naw,


DIKELE , u still never come pay homage abi? angry
Jokes EtcRe: The Funnest Joke Ever by studio43(m): 7:42pm On Mar 19, 2010
kilon jebe ? huh
Jokes EtcRe: If You Start This Business, You Will Never Go To Embassy To Travel For Life! by studio43(m): 7:36pm On Mar 19, 2010
i no be mugu,

i've learnt to be careful when dealing with a woman grin grin grin
Jokes EtcRe: If You Start This Business, You Will Never Go To Embassy To Travel For Life! by studio43(m): 7:11pm On Mar 19, 2010
Lol, U wan know so that u go bankrupt me abi?
E no go work for you.
Comot for road make i pass na, Abi u want make i call police?
Jokes EtcRe: Na Joke by studio43(m): 5:21pm On Mar 19, 2010
I love u
u love me too? Lol
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 5:18pm On Mar 19, 2010
Person wey never chop belleful nor dey fit talk naw, U don forget?
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 5:15pm On Mar 19, 2010
Na u be the child na, Abi u sef wan dey form adult?
Jokes EtcRe: Na Joke by studio43(m): 5:10pm On Mar 19, 2010
I'm a gud guy, No shakings sweety, *winks* lol
Jokes EtcRe: Na Joke by studio43(m): 5:01pm On Mar 19, 2010
Na hin u still dey provoke me abi?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 4:58pm On Mar 19, 2010
Na hin make u come dey shout for my ear?
Jokes EtcRe: Na Joke by studio43(m): 4:53pm On Mar 19, 2010
I go wound somebody o
Jokes EtcRe: Please Lauf With Me by studio43(m): 4:43pm On Mar 19, 2010
Lol u are mistaken.
I run things, Things don run me
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 4:38pm On Mar 19, 2010
Lol my hands are clean o.
Lol
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 4:31pm On Mar 19, 2010
Lol dikele how far naw?


Dyt my love, Why u wan provoke me naw? Dem send u?
Jokes EtcRe: Na Joke by studio43(m): 4:26pm On Mar 19, 2010
Chai, Show some respect for a star like me naw, Habba, U want my body guards to pocket you?
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 4:19pm On Mar 19, 2010
*Sips moet*
dyt i like your picture.
Wanna be friends?
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 4:14pm On Mar 19, 2010
Use u catch trips sey wetin happen?
I go vex o
Jokes EtcRe: Please Lauf With Me by studio43(m): 3:53pm On Mar 19, 2010
hey gotto go, i really wanna be friend with you, u can contact me with the number under my picture in my profile, okkk.

peace! i love you'all kiss
Jokes EtcRe: Na Joke by studio43(m): 3:49pm On Mar 19, 2010
the moderator abi?
Jokes EtcRe: Please Lauf With Me by studio43(m): 3:47pm On Mar 19, 2010
OLUJIME:
Four animals a Snake,
i nor fit shout grin
Jokes EtcRe: Na Joke by studio43(m): 3:45pm On Mar 19, 2010
how far now,
oga moderator?
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 3:44pm On Mar 19, 2010
grin grin
just talk say your ticket don expire grin
Jokes EtcRe: Funny Pix! by studio43(m): 3:33pm On Mar 19, 2010
yes na, baba iyabo dey show talent grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 394 pages)