Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 394 pages)
nat my house, i dey live for mansion Lol unlike some people for here |
i no understand, ![]() |
i dey my house, u wan come? ![]() |
u want send boiz to attack me? |
![]() u say? lol |
were is the joke? |
lol, baba iyabo the rap artist ![]() |
![]() your six months salary is at stake o, hhhmm cuz as an international recognised artist, my service go cost u alot o ![]() |
i reserve my comment ![]() |
i beg to differ jor |
ok that u are weak and cant do sh*t? |
i dont compose for jobless people, i mean peeps wey nor fit afford to pay there school fees ![]() |
u cant do sh*t. lie lie baby |
Lol, ibo boy u cant do without, u are tripping for this ibo boy aren't you? |
Lol, music wey nor get head na hin u sabi sing, |
as if u dont like it ![]() |
i'm a man, not a boy. why u dey downgrade naw? i go injure you o |
i nor wan jam u with my 2 point 2 na, cuz i dey fear u might press charges ![]() |
Dyt i go treat your fuc* up o. instead of praying for my safe landind, u siddon there dey follow that guy wey nor fit do without wearing head warmer under sun dey pray for my down fall. after u go dey pretend to be my baby abi? ![]() |
Lol na me u dey talk to like that ni? |
Make una nor make me vex o |
I thought as much. |
Lol, See who's talking. Abeg go oneside i wan pass jor |
![]() yeye fowl |
obiuchesil:God bless you my brother, ![]() Nothing do u too ![]() romsky:you're confused rumsky, go sit down and suck your thumb. i no get your time ![]() romsky:Enemy of progress ![]() i dont copy and paste jokes like you do naw. that makes me your MASTER! ![]() Dyt:See your mouth like beautiful yoruba gal ![]() wetin u dey feel like now? ![]() anyway sha, Nothing do u, infact u get mouth [quote author=chi-baby link=topic=406270.msg5721262#msg5721262 date=1268946713] datz not wat u put da 1st tym!, . i caught u! . . will report u 2 D1 [/quote]D1 wey nor get mouth, hisses in every dialect of nigeria ![]() just about landing, chaii, this aircraft landing gear nor wan come out from it's hole. and i forgot to write my will. ![]() |
![]() thats all i can say for now ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 394 pages)



. . will report u 2 D1