₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,275 members, 8,439,681 topics. Date: Sunday, 05 July 2026 at 06:52 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Is This True That Nigerians Can Have Full Convo With Just Questions? by StudioCFR(m): 2:16pm On Jan 17, 2011
Na Bashy start the fight as usual
Jokes EtcRe: Finally; Studios Pix by StudioCFR(m): 2:14pm On Jan 17, 2011
No dey use light give us yeye excuse say na the reason why u go cotonou abeg


Just sey u go dia go sell market or go find work.
Jokes EtcRe: She Farted During The Cutting Of The Wedding Cake. by StudioCFR(m): 2:10pm On Jan 17, 2011
Typical IBO man temper
Jokes EtcRe: Blind Man by StudioCFR(m): 2:08pm On Jan 17, 2011
You too Dry

Mtchew

Talking to u is a waste of time
Jokes EtcRe: Finally; Studios Pix by StudioCFR(m): 2:05pm On Jan 17, 2011
Come naija come rock



Mtchew
Jokes EtcRe: Finally; Studios Pix by StudioCFR(m): 1:43pm On Jan 17, 2011
Good

And yours nko?
Jokes EtcRe: Blind Man by StudioCFR(m): 1:41pm On Jan 17, 2011
Like your pocket
Jokes EtcRe: Funniest Thread On Nairaland by StudioCFR(m): 1:38pm On Jan 17, 2011
Lol

So na true dem dey chop girls like kpomo?


Observation,
Some guys no dey only chop girls like biscuit and kpomo, them dey also suck and lick dew like orange and ice-cream.



*where's my vaseline*
Jokes EtcRe: Grand Pa And Grand Child by StudioCFR(m): 1:30pm On Jan 17, 2011
Na old joke na
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 1:28pm On Jan 17, 2011
lol

Ode
Mtchew
Jokes EtcRe: She Farted During The Cutting Of The Wedding Cake. by StudioCFR(m): 1:27pm On Jan 17, 2011
Lol

omo IBO ni bobo'yen na


oni sokuso
Jokes EtcRe: Nigerian Man With Sense by StudioCFR(m): 1:24pm On Jan 17, 2011
Enter wetin?

Mtchew
Jokes EtcRe: Finally; Studios Pix by StudioCFR(m): 1:23pm On Jan 17, 2011
lol

At last i don make person laugh today


God i thank u
Jokes EtcRe: Finally; Studios Pix by StudioCFR(m): 1:21pm On Jan 17, 2011
Whatever
Jokes EtcRe: Nigerian Man With Sense by StudioCFR(m): 1:19pm On Jan 17, 2011
KooLChinko

I'm fine o

Fanks



Bashy
Try make sense na

Mtchew
Jokes EtcRe: Finally; Studios Pix by StudioCFR(m): 1:15pm On Jan 17, 2011
The two of them they try make sound to get my attention


But i no hear

Mtchew
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 1:13pm On Jan 17, 2011
But i know sey na Europe


So eldav is a confirmed kidnapper ehn


No wonder
Jokes EtcRe: Finally; Studios Pix by StudioCFR(m): 12:41pm On Jan 17, 2011
I dont have time for your Lousy yarns


Mtchew
Jokes EtcRe: Is This True That Nigerians Can Have Full Convo With Just Questions? by StudioCFR(m): 12:39pm On Jan 17, 2011
Ok i hear u
Jokes EtcRe: Finally; Studios Pix by StudioCFR(m): 12:37pm On Jan 17, 2011
who be them?

Mtchew
Jokes EtcRe: Nigerian Man With Sense by StudioCFR(m): 12:36pm On Jan 17, 2011
Koolchinko


Yu alright?
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 12:33pm On Jan 17, 2011
El guapo is a returnee i guess
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 12:14pm On Jan 17, 2011
Nor be only whisky
Na busky u for call am

Mtchew


*jumps back to bed*
Jokes EtcRe: She Farted During The Cutting Of The Wedding Cake. by StudioCFR(m): 9:50am On Jan 17, 2011
Lol
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 9:40am On Jan 17, 2011
Pretend ke?

Mtchew Lol


Yes people dey complain of cold

But i no see cold
Jokes EtcRe: Nigerian Man With Sense by StudioCFR(m): 9:12am On Jan 17, 2011
Sup tammy

U like my Nigerian Man With Sense joke aight?
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 9:05am On Jan 17, 2011
Where u see me write love now??



But we all know dat tanimz is a queen.

No ofience @ my admirers.

lol
Jokes EtcRe: Nigerian Man With Sense by StudioCFR(m): 8:38am On Jan 17, 2011
Oga close yo mouth make i breath fresh air jor


*Dont even think about insulting me*

Mtchew
Jokes EtcRe: Is This True That Nigerians Can Have Full Convo With Just Questions? by StudioCFR(m): 11:56pm On Jan 16, 2011
You're taking it too far girl

Dis is jokes section.
C'mon!
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 11:46pm On Jan 16, 2011
El guapo

U dey ment?

Why u put Tanimz name for the strip dancers list?


I no dey joke with Tanimz o
So u better respect yourself before i run u down.


Mtchew. .


Strip dancing business is a serious bizness.
Jokes EtcRe: Finally; Studios Pix by StudioCFR(m): 11:16pm On Jan 16, 2011
lol

Xynerise pity the boyi na
Jokes EtcRe: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 3:54pm On Jan 16, 2011
Your wetin?

Bar wey we go soon turn to strip dance hall

Mtchew

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 416 pages)