StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 416 pages)
Koolchinko He bribed his way to victory |
Pharoh Why u brand me ashewo cuz your Babe agreed to give me a BJ? dont blame me mehn I'm Hot You're Not Mtchew |
Lyssa Who tell u say i no go church? Please stop talking as if u know me jor Mtchew |
Then u must be ugly then No Ofience |
Chai My bad Lol Wish i could modify dat statement bout lyssa Not 'i" 'U'' (LYSSA I MEANT) lol |
Ttdiamonds Na only satan pikin go see small children like Shakara48 and Yinkalinks dey fight and wakka pass instead of quenching the fire so dat peace go reign Mtchew |
Xynerise Did i hear' u say Rhymes? guy, the Tanimz i know is better off without him Rhynes Abi Rhymes and Xynerise na the same person? Mtchew |
Lyssa I too like to dey open mouth Like fish dey yarn dust' Comot make i see road jor Mtchew |
Tanimz U sef too harsh for the matter Mtchew Lol |
Bashy U try make my kid sister laugh for dis joke Weldone bro I see u lol |
Kuntbee U are not a virgin. I can put my bet on that. No dey use internet dey tell lies U wey dem don pop your cherry since u be 14yrs old. Some women for here don born for dem village And come here dey for wetin dem no be Mtchew. Bashy U too dey aggresive for everything. Soji yourself jor Mtchew |
Yawns Mtchew Element why u too dey follow i.d for yansh anyhow after she turn u to her SCAPEGOAT See, i don dey take style eye I.D of a girl- and i fit erm, U know? She's light skinned, young and sexy. For real baby. *smiles* |
Allow them to fight And make we see if them go tear them clothes and lets see dia ripe stuffs jor Mtchew |
I dont have time for your lousy yarns Mtchew |
Elejo wewe oshi omo'ita |
Then stop messing with me if u dont want me to fling u down there Sucker! |
Where is the joke? Mtchew |
Go to hell please @Bashy Mtchew |
Kidnap him ofcourse. See dis JJC, dont u know kidnap na serious bizness this days for naija ni? Mtchew |
lancaster See as u dey talk like small pikin Agbaya Oshi Ato'le Mtchew |
poster U are sooo Dead *adjusts sleeve* |
I just hope no be CHOP 'N' CLEAN MOUTH dbanj wan do to her sha Mtchew |
Bashy u dey shameless o So na even motor u enter go Cotonou? Thank u for dat confession. lol I no need to begin flex muscle with u about anything cuz already, i don see u finish. Ode! |
*Eyes* No Ofience |
Na dat thing wey no dey fit see well u dey call ice? |
lol |
All join |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 416 pages)