₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,295 members, 8,439,803 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 01:29 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Super Eagles Better Than Chelsea Now by StudioCFR(m): 11:23pm On Dec 27, 2010
I'm a Chelsea fan
And why u go compare super chickens to Almighty Chelsea fc?

I no for mind if to sey u compare dem wit Man U or Arsenal cuz dey play same type of tip tap game wey no get action.

Mtchew
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:13pm On Dec 27, 2010
ok then YINKALINK
if u can send your social number to my mail addy; ?
frank_stilwaters@yahoo.com


i go halla u - and let me know when u don send am ok.
Jokes EtcRe: Read And Criticise 2 by StudioCFR(m): 10:58pm On Dec 27, 2010
stale

No Ofience
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 10:54pm On Dec 27, 2010
Kunbee

lol
Obirin ni'e na

How u wan take do am?
Abi na 2 reproductive organ' u get? Lol
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 10:49pm On Dec 27, 2010
Na dem say u not making any sense at all

And dat i should ignore u.
Sorry o
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 10:44pm On Dec 27, 2010
Attention Seeker!

I for like to give u small attention
But u are not making sense.

So no need.
Jokes EtcRe: Read This And Criticise: Be Fair Though by StudioCFR(m): 10:20pm On Dec 27, 2010
Copied!
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 10:17pm On Dec 27, 2010
YINKALINK

i think we need to talk
Not here

Maybe YIM or . . . I dont know
But i want to have a quick chat with u. Ok
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 10:11pm On Dec 27, 2010
Ah No No No
Eldave

U are taking it too far bro

Dis is jokes section
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 10:05pm On Dec 27, 2010
Yinka

I'm just having fun ok
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:59pm On Dec 27, 2010
Na for your dream' u see me


And why u go say singlet dey sagg - na evening school u go?


Wetin your eyes find go my chest if no be sey u be gay
lol

Guy no let laugh wound me abeg
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:49pm On Dec 27, 2010
No boy!
lol

Eldave
U sef wan upgrade

Mtchew
Jokes EtcRe: Read This And Criticise: Be Fair Though by StudioCFR(m): 9:45pm On Dec 27, 2010
lol
Dont hate me please

Dis is jokes section
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:39pm On Dec 27, 2010
so eldave is a poor boy ehn

Gud to know
lol
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:34pm On Dec 27, 2010
eldave
See me as yo brother

As your hypertek nigg**
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:30pm On Dec 27, 2010
Go motivate the prisoners wey dey yaba police station
Jokes EtcRe: Xmas Greeting To You by StudioCFR(m): 9:27pm On Dec 27, 2010
Forget it
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:24pm On Dec 27, 2010
the same thing u said to eldave

Mtchew

Se oro'pe mugun ni mi ni?
Jokes EtcRe: Read This And Criticise: Be Fair Though by StudioCFR(m): 9:20pm On Dec 27, 2010
Ok i bin think sey u get half passed eye like jonathan lol
Jokes EtcRe: Xmas Greeting To You by StudioCFR(m): 9:16pm On Dec 27, 2010
*tell dat person to go back to the kitchen*

Dats wia dat person belongz
Jokes EtcRe: Problem Dey Fear Problem by StudioCFR(m): 9:11pm On Dec 27, 2010
Me too
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 9:08pm On Dec 27, 2010
Nothing Angel

I just dey yoke wit u

*smiles*
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:06pm On Dec 27, 2010
lol
No let your boy friend break my head before we enter new year o

Stand far blow me kiss abeg lol
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 8:52pm On Dec 27, 2010
Since when tanimz turn to messenger of god?

Mtchew lol
Jokes EtcRe: Problem Dey Fear Problem by StudioCFR(m): 8:50pm On Dec 27, 2010
lol
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 8:47pm On Dec 27, 2010
Kunbee

Oyekan kilo fun'e iwo omo yi

Mtchew
Jokes EtcRe: Read This And Criticise: Be Fair Though by StudioCFR(m): 8:41pm On Dec 27, 2010
No my love

eye dey pain u? Hehehehe
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 8:36pm On Dec 27, 2010
Na dat trouble maker first attack me o
lol

Ok i won't fight back again for your sake baby

Happy now?
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 7:59pm On Dec 27, 2010
kilode my darling?
Jokes EtcRe: Lovely Couple by StudioCFR(m): 7:49pm On Dec 27, 2010
stale!
Jokes EtcRe: Gud N Bad News! by StudioCFR(m): 7:45pm On Dec 27, 2010
where is the joke?
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 7:38pm On Dec 27, 2010
wanna sign onto hypertek? cheesy

hypertek family rules baby wink

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 416 pages)