Jokes Etc › Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 7:14pm On Dec 30, 2010 |
lol I no get time |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 7:12pm On Dec 30, 2010 |
Eldunce Go and sh.i.t in your hand boy Cant u see i'm bussy? Yoruba wannabe |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 5:51pm On Dec 30, 2010 |
Eldunce Na your armpit dey spell u so Go shave and take your bathe u dis IBO dirty pig *No Sofiences* |
Jokes Etc › Re: Pictures For Ur Eyes by StudioCFR(m): 5:27pm On Dec 30, 2010 |
Shattap dia boy No bring dat IBO kony kony sense come here Dem ban u STUNDY |
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by StudioCFR(m): 5:23pm On Dec 30, 2010 |
tayo E go pain me if at the end of all dis your vote u wahala, U still no win o U don labour for am well - even suffer join. |
Jokes Etc › Re: A Man Crossing The Cementry At Night by StudioCFR(m): 5:11pm On Dec 30, 2010 |
lol Easy |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 5:06pm On Dec 30, 2010 |
Eldunce! U sef make sense IBO! |
Jokes Etc › Re: Could This Be True Girls Pls For You. by StudioCFR(m): 5:03pm On Dec 30, 2010 |
lol Make God take control |
Jokes Etc › Re: A Man Crossing The Cementry At Night by StudioCFR(m): 4:39pm On Dec 30, 2010 |
Why u wan know? Hungry don dey hammer you - You don dey find who u wan kidnap. IBO! |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 4:36pm On Dec 30, 2010 |
El Guapo Mehn, dis your ghana name fit make person bite tongue. Ehen, why u say IDOWUIGBO go good for Mouth Action - is she NYANSHABLE? Dis is new yam New year i meant *No Ofiences* |
Jokes Etc › Re: A Man Crossing The Cementry At Night by StudioCFR(m): 4:30pm On Dec 30, 2010 |
Guy Make sense na |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 4:27pm On Dec 30, 2010 |
U well like dis? |
Jokes Etc › Re: Could This Be True Girls Pls For You. by StudioCFR(m): 4:25pm On Dec 30, 2010 |
Mtcheww |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 2:17pm On Dec 30, 2010 |
I GO VOTE U TAYO lol Life too sweet abeg Mtchew |
Jokes Etc › Re: Could This Be True Girls Pls For You. by StudioCFR(m): 12:52pm On Dec 30, 2010 |
lol |
Jokes Etc › Re: Short Jokes *just Drop A Smile* by StudioCFR(m): 12:50pm On Dec 30, 2010 |
@EL Guapo I dont have time for your creep-ups please |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 12:48pm On Dec 30, 2010 |
Who wan vote stewpid boy like u |
Jokes Etc › Re: Bubba by StudioCFR(m): 12:46pm On Dec 30, 2010 |
dat girl don too over spoil Mtchew |
Jokes Etc › Re: Short Jokes *just Drop A Smile* by StudioCFR(m): 12:42pm On Dec 30, 2010 |
I nearly laugh** |
Jokes Etc › Re: Could This Be True Girls Pls For You. by StudioCFR(m): 12:07pm On Dec 30, 2010 |
I go like to scale am so as to know the worth? But god create u well I fit empty my bank account to reach there. lol |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 12:01pm On Dec 30, 2010 |
U dey take alcohol? *Just asking* |
Jokes Etc › Re: Bubba by StudioCFR(m): 11:57am On Dec 30, 2010 |
Lyssa u well like dis? *shakes head in pity* |
Jokes Etc › Re: Jokes Factory by StudioCFR(m): 11:53am On Dec 30, 2010 |
Wtf? is phate male or female? |
Jokes Etc › Re: Could This Be True Girls Pls For You. by StudioCFR(m): 11:52am On Dec 30, 2010 |
Dat consig*ment u carry for your backside no be small thing I dey trip But the one wey trip me pass na dat one wey your take when your 1989 model car break down |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:47am On Dec 30, 2010 |
lol U well like dis? |
Jokes Etc › Re: Jokes Factory by StudioCFR(m): 11:43am On Dec 30, 2010 |
I prefer the one' inbetween your legs |
Jokes Etc › Re: Could This Be True Girls Pls For You. by StudioCFR(m): 11:41am On Dec 30, 2010 |
*rolls sleeve* i fit do anything for your sake lol |
Jokes Etc › Re: Bubba by StudioCFR(m): 11:38am On Dec 30, 2010 |
lol See as woman turn dat one brain upside down lol |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:33am On Dec 30, 2010 |
How u wan rock 31th na? Dat baby wey dey drink Star for dat profile se-semble u o lol |
Jokes Etc › Re: Could This Be True Girls Pls For You. by StudioCFR(m): 11:30am On Dec 30, 2010 |
U need my service too? |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:27am On Dec 30, 2010 |
U suppose pretend as if u no see am And change the topic Mtchew |
Jokes Etc › Re: Could This Be True Girls Pls For You. by StudioCFR(m): 11:26am On Dec 30, 2010 |
lol Go siddon one place abeg Waist still dey pain u |