₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,301 members, 8,439,825 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 05:30 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Xmas Greeting To You by StudioCFR(m): 7:24pm On Dec 27, 2010
stundy:
nice one. Pretending like he doesnt know wt I mean.

U're born and bred in Abakaliki b4 u absconded 2 Lag.

Yes, I know
my brother,  nor be how far - na how well.  wink  grin

U can say anything u like about me just to pull me down - but i no care.

i didnt force myself unlike u to get to the level i am today,  na God dey do am for mee.
9ice adviced me to copy nobody and that i should play by the rules,  now, see as i dey blow like bazooka.

abakaliki or not, me and u aint on the same level.    na lagos dem born me and na lagos i grow.     EKO O NI BAJE O    grin  grin
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 7:14pm On Dec 27, 2010
TANIMZ

thank u for exposing that STUNDY A.K.A TAYO_AST of a boy.

the boy too over stewpid ,  i still wonder why the yeye boy open username (STUNDY) wey resemble mine (STUDIO) after dem don show am the exit door.  grin  grin  grin  grin  grin

stewpid stundy i warned u but u no listen,  now breeze don blow your yansh don open.
IBADAN BOY  grin  grin


IMAGINE THE OGOGORO BOY DEY FORM FEMALE grin
Jokes EtcRe: Read This And Criticise: Be Fair Though by StudioCFR(m): 7:07pm On Dec 27, 2010
ok lend me your ears , I WAN TOAST YOU  embarassed  grin
























CANT BELIEVE I JUST SAID THAT cheesy
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 7:04pm On Dec 27, 2010
u must be out of your mind, HATER! cool
Jokes EtcRe: Read This And Criticise: Be Fair Though by StudioCFR(m): 12:30am On Dec 27, 2010
How?

U dey Lag?
Jokes EtcRe: Read This And Criticise: Be Fair Though by StudioCFR(m): 11:31pm On Dec 26, 2010
U missed your Period ni?

Why u dey laugh like dat sweety?
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:29pm On Dec 26, 2010
tayo_ast why dem ban u?

Ode
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 11:28pm On Dec 26, 2010
just having fun
tayo_ast aka stundy

Why the multiple i.d(s)
And we get mod o
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 11:24pm On Dec 26, 2010
Stundy im not a clown lol

Im studio the king of commercial. Lol
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:09pm On Dec 26, 2010
Orie o si'mbe jor

Wannabe
Jokes EtcRe: Read This And Criticise: Be Fair Though by StudioCFR(m): 11:05pm On Dec 26, 2010
U don prove to me sey the school fee i dey pay for u no be waste
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 11:01pm On Dec 26, 2010
Tayo aka stundy
Ode nla ni'e
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 10:58pm On Dec 26, 2010
Stundy
lol nice to meet u boy

Stud wannabe
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 10:53pm On Dec 26, 2010
O ma se o
Nairaland GeneralRe: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by StudioCFR(m): 10:43pm On Dec 26, 2010
Stundy A.K.A tayo_ast

lol

My admirers just dey increase every day.

tayo-ast boy, u for tell me to show t the way.

Lol
Fake Guy like u

Mtchew
Jokes EtcRe: Read This And Criticise: Be Fair Though by StudioCFR(m): 10:34pm On Dec 26, 2010
Free me jor
Lier!
lol
Jokes EtcRe: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 10:32pm On Dec 26, 2010
lol
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 9:03pm On Dec 26, 2010
I hope u customised dat name for your clothe?
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 9:01pm On Dec 26, 2010
lol
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 8:59pm On Dec 26, 2010
how many of una dey marry badosky?

lol
Dat name dey make me laugh
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 8:55pm On Dec 26, 2010
Badosky
lol

Nobody finish me o
I dey kampe.



@Tanimz
I'm a CATHOLIC
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 8:11pm On Dec 26, 2010
Im not a clown

And im trying to connect

Dis stuff is too slow
Damn!
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 7:53pm On Dec 26, 2010
Na question be dat?
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 7:51pm On Dec 26, 2010
Eldav
Cool down small make i relate wit tanimz for just 20minutes then i go free her for u lol

Tanimz IM me baby
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 7:44pm On Dec 26, 2010
lol

Tanimz he's ontop of a lady
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 7:42pm On Dec 26, 2010
TANIMZ

u wish i missed u abi?

Can i play wit yo yim?

Yes!
Yim baby
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 7:35pm On Dec 26, 2010
Why do u want to know?
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 7:33pm On Dec 26, 2010
Tanimz
She made me

And i will forever remain grateful to her

She's pretty and intelligent
Naturally endowned

Good height and her english na A1

she came to spend the christmas wit me

Am home alone so i allowed her to cook

Mehn, she wan purge me wit her food

Hehehehehe



how u dey na sweety?
I missed u dear
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 7:25pm On Dec 26, 2010
Bounce Bashy
Jokes EtcRe: Silly by StudioCFR(m): 7:24pm On Dec 26, 2010
Ewu!
Jokes EtcRe: Bb And Pin by StudioCFR(m): 7:22pm On Dec 26, 2010
Yes my dear

Rice don too much
And i wan change food - my girl friend dont even know how to cook any other food apart from rice.

Spoilt child
Belle don nearly purge me

lol
Jokes EtcRe: Make Your New Year Resolution Here by StudioCFR(op): 7:19pm On Dec 26, 2010
New year resolution

And not laughter resolution my guy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 416 pages)