StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 416 pages)
lol I just dey see am U don fall my hand lol |
Come my house c.u.m see proof na Make we see if u no go carry belle too |
Dry! |
Ok i can it that the dude u dey support be your mugun |
Na just now i dey see dis mumu thread But women don suffer Thank god for creating me man |
Why some bizzy body people like to put mouth ontop matter wey no concern them |
U talk too much man U be woman? Abeg shift go one side Make people no think sey u be my friend. Mtchew |
Mtchew E'leran like u |
Egbon, your english get bow leg' *No Ofience* Tayo_ast a.k.a stundy no be human being na Boring! |
Idowuigbo lol I no take u ginger o I just dey hail you U no be mugun The boy just wan use u shine since But u just dey notice am. lol All of dem wanna be like studio - but dem no know originality speaks for me. Mtchew lol |
Pharoh Stop to dey fake nice guy here Na people like er you dey do bad thing pass. True! |
Hahahaha Idowuigbo U are back to yo senses for real sweety lol I don enjoy myself today. @Jokingmommy lol |
Hahahahahahaha Idowuigbo my dear Im proud of u Sweety lol The boy come dey form ownership ontop property wey no be him own. Mtchew Id girl i like the way u make am open Even if u reconsider him out of pity and not out of true e-love like una call am, atleast we now know tis not real. Na just one of those karmakazee's lol |
Idowu U don dump am before and later re-consider am Him come phuck up the second time and u dumped Him (which i'm aware of) How bad is dis latest offense him commit wey make u no go ever forgive am? I know sey ELEMENT na yahoo boy and a first class womanizer Dont tell me him dey toast your maid for your back Cuz omo buruku ni omo'yen. |
Idowu Lol Joor ooo |
Idowu Mo ti gbo yin o lol But see as u just expose all him gra gra lol |
Bashy The reason why i prefer posting with my posting is cuz i dey take phone go anywhere i dey go Even if i dey go And i use MTN 'U GO" service I also get lappy wey i no dey use since my phone dey do mostly all the things my laptop dey do. I no dey use MTN 'CHEAT" |
Kunt bee Kilode ti'oun biff mi Life mi ni mo'oun live |
Plus, she even say na only online she know u. Downgrading! |
Shattap dia Loser! Dis is the second time IDowuigbo go dump u. Shameless Boy |
What is MTN cheat? Guy i dey pay my bill' |
Both! |
I believe u |
Tehehehehehe U can lie o Lyssa |
Lol Egba mii |
Well well well sha Lol |
lol |
lol U just dey hate lyssa |
U be IBO? lol |
talk to the hand dude Lol |
U talk too much Lyssa Enter kitchen abeg |
mtchew U said the same thing last year madam do good |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 416 pages)