StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 416 pages)
Hotel - washing plate i guess |
lol |
@Ademiller. . . I like your name But na the way u come dey rake like a pregnant woman i no like. Wetin be my offense and how my matter take concern Mr Cork? Which other way u wan take deal with me if not to Ra.pe me?? |
Lol |
na pass be dat na. Poster u try |
I'm still searching for the joke |
U try poster - but the joke get part2 ? |
Lol |
Where is the joke Ben10 Please move dis thread to SINNERS WILL GO TO HELL SECTION. Odikwa very important |
@angels. . . lol *winks* |
@Tanimz. . . i don warn u reach - my next line of action na to begin borrow u slap and hard knocks. One of this days, i go advite u for dialogue so dat i go know wetin your problem be and how to solve am - so dat i go fit get rest of mind. (No offeince) |
she no go ever hear word until i remind her of how dem take born am. lol |
if your name na mr pri.ck and u feel sey na u i dey talk to, then so be it. |
tehehehe no be today i begin suspect those three happy boys lol |
off with your head - Mr Pri.ck |
Why do u want to know u dis stu.pid id1ot - how much is your life worth? wetin i do u wey u go dey attack me anyhow - na crase i dont like u i dont want to have anything to do with u and why not respect yourself and leave me alone ? ode oshi eranko omo jati jati. |
where is the joke ![]() |
i think sey u bin dey travel to europe by road u no go again? |
dem send u to come beg me? |
Guy leave my shirt - dem no reach |
Awww why the sad face na - u miss your period? |
I owe no one no apology i like it when people talk about me - it makes me more popular. lol |
Flat chested gutter gurl i not your time - talking to u na waste of time. i don step up mtchew eranko omo jati jati |
where is the joke BEN10 move dis thread to WOMEN and PLENTY WAHALA SECTION |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 416 pages)