Jokes Etc › Re: The Staircase by StudioCFR(m): 5:09pm On Nov 01, 2010 |
ok the three of u are gay and i wonder what would have happened if to sey Vick1g no forget the hotel room key inside red cab taxi. Na stale gist sha |
Jokes Etc › Re: The Staircase by StudioCFR(m): 5:09pm On Nov 01, 2010 |
ok the three of u are gay and i wonder what would have happened if to sey Vick1g no forget the hotel room key inside red cab taxi. Na stale gist sha |
Jokes Etc › Re: Na Tru? by StudioCFR(m): 4:57pm On Nov 01, 2010 |
Where is the joke  ? BEN10 move dis thread to LOST and FOUND SECTION. |
Jokes Etc › Re: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 4:39pm On Nov 01, 2010 |
El Guapo: My distinguished Efe,i presume u've been way back elevated frm engulfing urself in poo war of words.
This yeye guy is having his thread filled up courtesy of your taunts btw studio.
U're the V.P of arguably the best college in N.L and u got to acknowledge that fact.
Dont waste your administrating time with an ordinary studio worker.  Shut-up dia u dis mumu wey no get class - how much is your life worth u called me ordinary yet u dey fear your efe fit downgrade u wey nor be ordinary follow an ordinary studio worker. see as u just dey ridicule yourself for public. see, i no get time to begin follow u make noise ontop nothing - and stop to dey biff me cuz no be my fault sey u be DUNCE wey no know him left and right.  |
Jokes Etc › Re: Lets Play Who Wants To Be A Millionaire by StudioCFR(m): 8:50am On Nov 01, 2010 |
Thats my boy  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 2:44am On Nov 01, 2010 |
lol iyawo asiko iyawo tailor  |
Jokes Etc › Re: Lets Play Who Wants To Be A Millionaire by StudioCFR(m): 10:13pm On Oct 31, 2010 |
i don warn u to stop taking ganja but u no dey hear word |
Jokes Etc › Re: Atm Instructions For Males And Females. by StudioCFR(m): 10:02pm On Oct 31, 2010 |
yinkalink: @[color=#990000][/color] gender has nothing to do with intelligence except you belong 2 d sch of thought that thinks abstract things are what defines an individual Na today? |
Jokes Etc › Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by StudioCFR(m): 9:53pm On Oct 31, 2010 |
Your momma is so blessed for chest - so tey her size of bra nor dey market. |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 9:43pm On Oct 31, 2010 |
i dey complain? and why u dey always VEX anytime i say your brea*st don sagg and i like tanimz before oh - But. . . |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 9:31pm On Oct 31, 2010 |
I know and e also flat like your brea*st i no like u again cuz of dat reason lol |
Jokes Etc › Re: Don't Look At Her A*ss, Don't Look At Her A*ss: by StudioCFR(m): 9:15pm On Oct 31, 2010 |
lol |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 9:03pm On Oct 31, 2010 |
i no get time to waste on you go and suck your thumb Ewu! |
Jokes Etc › Re: Free Aero Flight Lagos-abuja by StudioCFR(m): 8:54pm On Oct 31, 2010 |
Oga poster wetin aero contractors airline do u wey u come dey fall dia hands like dis? as far as aviation is concerned in NIGERIA, Aero contractors airline remains the best followed by Arik air. if na Nicon Air u fall dia hand with your joke, i for just throway face like sey i nor know them. and your JOKE no funny sha |
Jokes Etc › Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by StudioCFR(m): 3:29pm On Oct 31, 2010 |
sweetliet: cfr, na who u dey call ghetto pikin lysaa: i tire o. .studio come ans.  |
Jokes Etc › Re: Atm Instructions For Males And Females. by StudioCFR(m): 3:15pm On Oct 31, 2010 |
Not true what else women fit do if not to warm bed, gossip, change baby nappies and wash pot? |
Jokes Etc › Re: Mr & Mrs Wesley by StudioCFR(m): 2:55pm On Oct 31, 2010 |
KDK: Where is dat studio sef? I dey owe you? |
Jokes Etc › Re: Naija Pple Nah Wah Ooo by StudioCFR(m): 2:45pm On Oct 31, 2010 |
Nobody wan die but them wan go heaven. |
Jokes Etc › Re: The Scottie Dog Who Knew Karate by StudioCFR(m): 2:35pm On Oct 31, 2010 |
Dry |
Jokes Etc › Re: Don't Look At Her A*ss, Don't Look At Her A*ss: by StudioCFR(m): 2:30pm On Oct 31, 2010 |
that lady figure 8 na die i'm in love |
Jokes Etc › Re: Notice To Employees by StudioCFR(m): 2:16pm On Oct 31, 2010 |
lol |
Jokes Etc › Re: Nigerian Man To Marry British Gay Priest by StudioCFR(m): 2:08pm On Oct 31, 2010 |
Who cares if dem wan marry or not? even if the two of them wan jump off a cliff together na dia life na joke we come here come read and laugh and not gosipping about her people dey live dia lives |
Jokes Etc › Re: Why Men Snores At Night by StudioCFR(m): 1:56pm On Oct 31, 2010 |
I'm still searching for the joke |
Jokes Etc › Re: Titles by StudioCFR(m): 1:40pm On Oct 31, 2010 |
Where is the joke  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 1:27pm On Oct 31, 2010 |
Ode dey deceive yourself u better soji yourself - dis is 21th century |
Jokes Etc › Re: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 11:04am On Oct 30, 2010 |
wetin i wan use your attention do - u be better person (i dont think so)  |
Jokes Etc › Re: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 11:04am On Oct 30, 2010 |
wetin i wan use your attention do - u be better person (i dont think so)  |
Jokes Etc › Re: Surrogate by StudioCFR(m): 10:46am On Oct 30, 2010 |
Whatevs |
Jokes Etc › Re: Surrogate by StudioCFR(m): 1:51pm On Oct 29, 2010 |
u mean the one inbetween your legs? |
Jokes Etc › Re: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 1:44pm On Oct 29, 2010 |
No tempt me oh na my lane i dey - no sey i no warn u. thank gowd u get big as.s. :p |
Jokes Etc › Re: Surrogate by StudioCFR(m): 1:35pm On Oct 29, 2010 |
u gurls should keep talking - i'm listening. |
Jokes Etc › Re: 10 Reason Why I Am The Hotest Guy On Nairaland by StudioCFR(m): 1:26pm On Oct 29, 2010 |
me fear ke? i just no wan scatter your thing with my huge weapon of mass destruction. u too small down there and i no want your folks to sue me for statutory ra.pe. i'm a law abiding citizen. |