StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 221 222 223 224 225 226 227 228 229 (of 416 pages)
i hope u never pea for body sha? feel your pata with your hand to be sure - cuz dis place don begin smell piss |
stop mistaking me for your boy friend abeg. u think sey na okrika money i use buy dat ROLLS ROYCE GHOST wey park for dia? leave my shirt jor |
shows how greedy u are it's written all over your face and the size of your middle teeth na evidence sey u greedy even pass the celebrant. sponge cake ko - pierced cake ni mtchew |
so wia the bday bash go be na? |
were is the joke happy bday sha and nor forget to parcel my own share of the cake to my house first thing tomorow morning before efemena eat am finish |
she's on heat i guess |
cheap blackmail a whole big boy like me mtchew no fall my hand my friend |
parki:Lol - u crazy walahi you've started again abi? how far na - were u take head wakka go? |
why u dey ask if market don close? u still dey patronise dat bend down and select customer of yours? |
Body dey smile - you nko? |
shattap dia - ewu who u dey bully - do u want me to twist your waist for ya? u better begin talk sense before people begin think sey u don dey kolo |
i loyal oh - lol i dey no wahala at all. u nko - how far? |
No! we nor re-semble at all cuz u be albino and i'm not. |
Black man with dia black sense. if dem nor see the end of party even till when the celebrant begin pack him chair and canopies, black man nor go go house. lol i dey tell dis magga say party don finish - he still sidon tight for chair dey ask me why? U NO GET HOUSE? |
*Burns down thread* party don finish. oya make everybody go hin papa house |
MOBINGA GO AND SHIT IN YOUR HAND. |
u nor sabi how to ignore something or pretend as if nor see'am and wakka pass your own ok now wey u don finally get my attention, what' next ![]() |
whats so Good! about dis dry joke man? |
4/5 |
KDK:u wish Hhh lol- kunbee vs odunnu fighting over who get bweast pass and who sabi phuck pass - i like dis thread and i wish dem two go flaunt what they've got to feed my eyes. but i go leave am for our chief judge efe to judge as usual' lol |
is dat the reason why u come dey dry teeth' for sun? |
i no satisfy u yesterday ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=523280.msg6869206#msg6869206 date=1286142315]how street fowl like stud go get shame?? nor be everyday breeze dey blow im yansh open!! morra 4king aboki!![/quote]85% OF NAIJA YOUTH' (MALE & FEMALE) BE STREET OR GHETTO SOLDIERS. TRUE! PRESIDENT GOODLUCK JONATHAN LAST MONTH FOR ONE INTERVIEW ADMITED HE HUSTLED ON THE STREET WHEN HIM SMALL WEY HIM BE NOBODY. BUT TODAY HE'S OUR PRESIDENT. life! na for dis same heart of ikeja area wey i dey live Honourable Dimeji Bankole ( house of representative leader) dey live before he was elevated. so many of dem like dat wey from the street and today dem be king and queens wey people like u dey worship. i no send u u nor dey put food for my table nor be u dey re-fill my fuel tank for my car when e don empty. HE WAS A STREET BOY NA UNDERSTATEMENT. today i dey cruiz on land - but tomorow, i go dey FLY like jet-lee. Lol tanimz:enemies go everly dey vex when another person star' don begin shine bright na. but anyhow e be, god pass dem. Lol |
Kilode my durling? nothing embarasses me |
Kilode my durling? nothing embarasses me |
[quote author=Efemena_xy link=topic=523280.msg6866273#msg6866273 date=1286104666]at least na responsible work not everyone be gigloo like u!! nland's 1 & only ashi [/quote]u think sey everybody be free for all like u? cheerful' giver. |
go wash plate for restaurant before dem sack u since na the only thing wey dey put food for your table be dat. nor sey i nor tell u |
u dey wyne efe abi? lol |
u dey wyne efe abi? lol |
Yes! your mouth odour nearly killed me. if nor be gowd wey save me, nobody for hear my story today. |
go and shi.t in your hand and stop hating- ewu! no oofffeince |
okobo ni'e KUNBEE [quote author=Efemena_xy link=topic=508368.msg6866094#msg6866094 date=1286101756]Go Baff jor ![]() den carry leg go church 'an tell d devil he's a liar! [/quote]lord have mercy on dem for they do not know what they're doing - amen. [quote author=Efemena_xy link=topic=508368.msg6866112#msg6866112 date=1286101926]^^ Stud if u wan cuss me - be man enough to do it in English [/quote]Mo sorri gan mehn - omo naija nimi naija ni'won bi mi si. JUST ADMIT AM SEY MY SWAGGER BITE TOO STRONG FOR U AND I GO COME DOWN TO YOUR LEVEL. i no be ajebota wey dey speak english all da time like person wey nor soji. mother tongue mehn - if u nor sabi, go wash the plates wey remain for kitchen. THANK YOU DEAR |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 221 222 223 224 225 226 227 228 229 (of 416 pages)

