StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 222 223 224 225 226 227 228 229 230 (of 416 pages)
okobo ni'e |
u top the list hard tough gurl lol |
if nor be sey i dey very very important, this two babes nor for dey gossip about me. i give god the glory sha. lol |
tanimz:Shattap dia u dis product of a wasted generation. dem nor dey respect person with grey hair' for your village? i no blame u, i hear sey na wassup and bicycle kick una dey use greet elders for una fillage. [quote author=Efemena_xy link=topic=523280.msg6863098#msg6863098 date=1286046511]Stadium (a.k.a Tarzan) you're such an awful joker oldie like u dey post dis. . .dis rubbish If I talk say u nor get talent - u go cry say Efe dey biff ya!! [/quote]TARZAN i too responsible and such pet name wey u picked from the gutter no fit my person - i go prefer u call me charmmilionaire or BARACK O'GRIN JNR. i still remain the best joker around and non of una get swagger reach me talkless of taking my crown. una nor reach cuz some of una swagger too fake like clown. which person swagger some of una dey copy here my dear go ask question - i cant shout. free me. |
My dear, i no biff u unto sey u be first class olodo and calling me a half baked teacher na under-statement go check my record from 1964 lol |
Who u calling oku igbe? lol hhmm nor let me repeat wetin happen for 1964 |
Nor be sey u nor wan learn - the problem be sey u nor dey fit understand wetin dem teach u for school. and dats why u don do 4 sittings for jamb yet no result |
Jeovy:lol u don dey take dat thing again? e nor good for your eyes oh |
NEPA (PHCN) well i bin put your un-used brain to test to see if e still dey work. lol u don pass the test and i happy your school fees i dey pay nor be waste. no oofffeince dear |
Body dey fine and you? lol |
na me say make u never pay your nepa bill? why dem no go knock your door? |
u still dey? na gisting thread i call am and since the mods never lock or move' the thread, means dem no get problem with me or the thread. |
Co'porate Begger |
Seconded! lol |
Element G:Comon shattap dia u dis short mumulistic creature. better people dey talk u sef too raise hand wan talk - u nor dey fear u look me finish and i be like person wey get your time for me to manage dey talk with u here sef na phuck-up to me but make e nor be like sey i dey form anything i just dey manage reply to some of your dusty yarnings. now u don abuse dat privilage and hencefo'th, no ever look my side again . . if u see me dey come, u better dey run. no talk to me ever again for your life - and anyday i talk to u, talk to me anyhow u like. Biffer! |
Na wa'oh una still follow me reach here again? lol dis place don too dey over crowded |
i just wan like put your un-used brain to test and u don impress me atleast your school feez wey i dey pay nor be waste |
Lol u better soji yourself and stop talking nonsense - before u mistakenly talk wetin go make me knock the back of your head. sick hard cold bit*ch. no oofffeince |
i owe u no apology or explanation. |
okkk be gud - stay outter trouble |
na your armpit dey smell - go take yo bathe and use your roll on ewu |
i bin think sey u go wait till i knock your head before u know u supposed comot for road for me. *starts car engine* lol |
stale! |
who be dis one? comot make i see road jor |
your business? na puter screen be your mirror abi? i just wish u go over apply the make up' and look like a herbalist for office lol |
[quote author=Efemena_xy link=topic=523280.msg6854101#msg6854101 date=1285914266]^^See as Bush Meat take open im useless thread ![]() @Stud, tell us - what's the purpose of this thread ![]() u been drinking (again) - abi??[/quote]Madam, may i remind u dat all the MOD my friends, be nice to me or else i tell them to ban u for a year. By the way are u light skinned and can u cook & clean? And i hope u not IBO? No oofffeince |
Na wa oh lol |
if na better person wey get A-CLASS PERSONALITY LIKE ME talk now, i for know wetin to answer am. . but since na u, i go just pretend as if na breeze just blow pass my ear - lol |
I don tell u the only things wey she better pass me - i even forget to add washing toilet and warming my bed. which u self confirm sey na true lol |
you don spoil finish comot jor no corrupt me |
Yea' - atleast she be woman she sabi clean kitchen and change baby nappies pass me i no argue with u |
your left bweast dia - who be gateman? u nor dey fit see well for night? u think sey dat GOLF4 wey park dia na paper i use buy am? comot make i pass jor - bad belle |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 222 223 224 225 226 227 228 229 230 (of 416 pages)
