StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 229 230 231 232 233 234 235 236 237 (of 416 pages)
Your business? U wan come fight me here too? |
Na wa'o @sledge, i dey my bros no shaking - good to know u happy for music section - i go try come see how dat place be sha and maybe freestyle too wit u guys - me myself be lyrical wizard lol. Na school and personal runs dey keep me away small sha. Stay tyte my bros. lol |
@B4u, Start using the yim please - u know my P! @Tanimz, u too harsh for dis matter. |
Few stale jokes No oofffeince |
Cito_us , u wan hijack my thread? Lol U try sha @sats- yes oh my bros. Lol |
Ben the remixer |
Sats u be IBO? Lol |
MARTIN and Mary phoned Tim, an acquintance, to give their birthday greetings. They dialled the number and then sang 'Happy Birthday' together to him. When they had completed their terribly off-key rendition, they discovered that they had phoned the wrong number. "Don't let it bother you, "said a strange but very amused voice. "You folks obviously need all the practice you can get." |
U heard Ewu! |
Were is the joke? |
U try small sha lol |
Call police na- i bin think sey u sabi see and read well. Mehn, Why i dey waste my time talking to u sef Bye Bye - go play with the hair' wey dey your armpit. I'm Out Peace! |
No derail my thread mehn - my thread. Why u dey biff ?? I no send u oh |
Na joke be dis ![]() |
no be u wan play wit me - i dey try drex back from u - u stil dey near me. |
Were is da joke? |
Orie fokasibe lol Emi Esho lomo mtchew |
I wan see wetin go make the MODS no lock dis thread. No oofffeince oga blacky |
Lol - i bin think sey na adekunle fuji and sir shina peters u sabi lol And who u calling morafoka? Abi u want make Mr Endowned Pocket u? Fimile jor lol |
She-diot U be fake! Kilode ti'oun biff me life mi ni moun live. . . Ode, so u even jasi for dat music lol |
My guy mr president u try |
Igimu jino'sori Oyekan kilofun'' OMO'ITA No oofffeince |
Lol sledge get bad mouth - chei lol |
Lol tanimz u well so? |
U nearly make me laugh - i for laugh if to say na another person name u mentioned say get biff wit me. But but, i no get biff wit nobody - i just want talk to them to stop to dey phuck*up* Thank u |
Clem, and dat babe is you lol. |
Yes Yes Yes Cynth. . . I go deal wit u when i get chance. . . When i'm done with my magnolia project. Lol |
And IDOWU GET BOY FRIEND FOR HOUSE OH - if the guy see all dis things and dump her tomorow, she go say na her parents fault. EFE GET HUSBAND Oh Shakes head in pity - if the same thing happen to her, she go pour all the blame ontop that old man wey dey her village . ELEMENT. Dis fella no get babe i can put a bet on dat. Always misbehaving. *MODS , UNA NOR DEY TRY AT ALL. |
Na my thread - my joke And i nor creat' am for u to laugh and wound yourself lol |
Were is the joke? |
Hey - u still dey? Lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 229 230 231 232 233 234 235 236 237 (of 416 pages)