₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,744 members, 8,441,990 topics. Date: Thursday, 09 July 2026 at 12:33 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 233 234 235 236 237 238 239 240 241 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 12:04am On Sep 17, 2010
U think sey everybody be pegan like u wey nor dey go church and wey sabi lie?

I be child of God - i dont tell lies - u dig?
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 11:58pm On Sep 16, 2010
Na only for warri dem bin dey sell beer for chemist - lol

Nothing u wan tell me bout Warri wey i nor know - my great grand father na warri lol
Jokes EtcRe: What Goes Up A Hill With Three Legs And Comes Down With Four? by StudioCFR(m): 11:54pm On Sep 16, 2010
Which other way round are u talking about?

U too spoil - comot jor
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 11:51pm On Sep 16, 2010
E be like sey u too don dey follow dem dey drink dry gin lol

The way u dey talk mehn, your fear don dey catch me - make i drex go wan side first dey respond to your meaninless talk before u break bottle for my head.

No oofffeince
Jokes EtcRe: What Goes Up A Hill With Three Legs And Comes Down With Four? by StudioCFR(m): 11:43pm On Sep 16, 2010
U nor see all her posts about me today. . . Lol

I only wan make am easy for her u know lol
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 11:39pm On Sep 16, 2010
Awful dis - Awful dat.

U well so? See as vein' full your neck
Jokes EtcRe: What Goes Up A Hill With Three Legs And Comes Down With Four? by StudioCFR(m): 11:34pm On Sep 16, 2010
Tehehe
? Xiana, see as u just dey tackle me left right center - wetin i do? Lol

Ok make i take am say u like STUDIO

Lol
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 11:30pm On Sep 16, 2010
U nor even need to reply

I have a reputation to protect

Sorry!
Jokes EtcRe: A Mother And Three Daugthers by StudioCFR(m): 11:29pm On Sep 16, 2010
I get girl friend i promise' marriage jor

Lol
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 11:26pm On Sep 16, 2010
Holler uhuh
What for?

U think sey i get time to phool around witcha?

No way

No ooffeince
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 11:21pm On Sep 16, 2010
Erm, do u need award for that?
Lol
Jokes EtcRe: Three Hymns by StudioCFR(m): 11:17pm On Sep 16, 2010
Where is the joke?
Jokes EtcRe: A Mother And Three Daugthers by StudioCFR(m): 11:15pm On Sep 16, 2010
U well so?

Lol
Jokes EtcRe: Just For Lafs: by StudioCFR(m): 11:12pm On Sep 16, 2010
lol
Jokes EtcRe: Laffzzzzzzzz by StudioCFR(m): 11:09pm On Sep 16, 2010
Tehehe

Dupe ti'e
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 11:08pm On Sep 16, 2010
I'm always a happy man unlike u - as u can see as i dey jollificate myself like sey tomorow no dey - lol

Na u be dat baby when u small.

Do yourself a favour, Go sh.t in your hand lol

No oofffeince
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 10:42pm On Sep 16, 2010
Whatevs
Jokes EtcRe: Haters Gonna Hate by StudioCFR(m): 10:40pm On Sep 16, 2010
Who're dis IBO DARK SKINNED GURLS wey just dey Remix my precious name like sey dem be D.J CROOKY of CLASSIC TUNES


Una OWERRI accent dey make me yawn - and una swaggers too fake like clown.


I wish i no be celebrity - dis gurls no want me drink water drop cup.
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 10:25pm On Sep 16, 2010
@B4u - i think she's in love - just dat she no know how to come out whisper'am to me.

Ignore her sha. Lol



@EFE , your name dey hard me to pronounce in full - why e go sweet me for mouth ?

As if u person fit use your name collect money for bank
No ooffeince
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 9:08pm On Sep 16, 2010
XIANA - whats my offence for dis thread wey make u dey halla like crase woman wey dem steal her bread?

Cuz i don cross check my comments here and nothing i talk wey go make u dey vibrate like woman wey dey on heat.

Na so dem women for ENUGU your state dey toast manhuh

Do politely abeg
No oofffeince







@B4U, tehehehe
I'm not a clown jor -

I've replied your mail sha
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 5:58pm On Sep 16, 2010
Who's Mr cock?
Your native doctor?

He must be IBO i can put a bet on dat
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 5:08pm On Sep 16, 2010
Who's dis IBO GIRL?
And why are u not light skinned?

Cant u bleach?

No ooffeince
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 4:28pm On Sep 16, 2010
Go and shi.t in your hands u two Lol

No offence
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 3:19pm On Sep 16, 2010
Wia i wan pull myself out reach?

Na stand and fall Little EFE dey inside dat shity shitty flush and clean system
Jokes EtcRe: My Peeps U Gotta See This! by StudioCFR(m): 1:58pm On Sep 16, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=514142.msg6761702#msg6761702 date=1284593489]Really

but your battery don finally die

and you nor get light to recharge am

<Phew!!>

Thank Gawd for 'lil mercies - Mr Stud don finally go sleep!![/quote]na for night sef my own day just dey start cheesy

i only rushed to pick something from the grocery store , OMO IBO cool






Moyola:
still. . . huh tongue
kilode my darling, i nor wan talk pass dat one else dem go begin criticise and tell me wetin i miss yarn.

mo holy gan mehn cheesy







Element G:
Lol, stud u no go ever change grin grin grin
i'm an entertainer , but u have the right to call me anything u wanna wink but be positive mehn cheesy
Jokes EtcIf To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 1:48pm On Sep 16, 2010
Nobody for know i dey here grin

Jokes EtcRe: Laffzzzzzzzz by StudioCFR(m): 1:23pm On Sep 16, 2010
no mind them cheesy
Jokes EtcRe: Try You Own Make We See. by StudioCFR(m): 1:20pm On Sep 16, 2010
4/10
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 1:19pm On Sep 16, 2010
Element G:
@stud, hmmm dats true, now i remember but u said u were coming back, just pray efe didnt read through your posts or else your dead meat, cos she was online yesterday and she knew when d matches ended, and still u werent on undecided undecided undecided undecided
excuse me? huh
Jokes EtcRe: A Mother And Three Daugthers by StudioCFR(m): 1:10pm On Sep 16, 2010
okkk, good luck sha wink
Jokes EtcRe: A Mother And Three Daugthers by StudioCFR(m): 12:16pm On Sep 16, 2010
U be jjc for lagos u know lol

I dey feel u unto the job matter and dey only praise u sey u cope well wit your strong head Boss.

So when are u going back?
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 11:10am On Sep 16, 2010
Element, sorry my dear brother i no get time.

And incase u nor know, my dad na IBO and mom na YORUBA.

i have nothing against IBO PEOPLE - so if i call anybody IBO here, na tease i dey tease am.

I get babe my dear and she's light skinned.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 233 234 235 236 237 238 239 240 241 (of 416 pages)