Celebrities › Re: 19 Years Old Damilola Crowned Miss Nigeria 2010 by StudioCFR(m): 12:06am On Sep 27, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Facebook Humor by StudioCFR(m): 12:02am On Sep 27, 2010 |
U dey try lure me to offtopic to chat with you aight? Sorry i no get your time. No oofffeince |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 11:59pm On Sep 26, 2010 |
Eranko! I know sey na whats'up u dey use greet your popsy in the morning. omo iranu |
Jokes Etc › Re: Facebook Humor by StudioCFR(m): 11:54pm On Sep 26, 2010 |
Off with your head - biffer! |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 11:52pm On Sep 26, 2010 |
Iwo ati eran iya oshogbo le'gbe. Lol |
Jokes Etc › Re: Police Dey Read Bible Oooo! by StudioCFR(m): 11:50pm On Sep 26, 2010 |
Are u light skinned? If yes, Then I go appreciate am if u go wooze me wit you brea.st No oofffeince |
Jokes Etc › Re: Facebook Humor by StudioCFR(m): 11:47pm On Sep 26, 2010 |
But why i go laff ontop joke wey no funny |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 11:46pm On Sep 26, 2010 |
Orie'oda - iwo omo oshi yi. Oyekan kilofun'e tori tim'ba gba e'mu. . . |
Celebrities › Re: 19 Years Old Damilola Crowned Miss Nigeria 2010 by StudioCFR(m): 11:43pm On Sep 26, 2010 |
My babe fine pass dis YORUBA GIRL wey do face like wetin i nor know |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 11:38pm On Sep 26, 2010 |
Eranko ni'e omo jatijati |
Jokes Etc › Re: The Chicken At The Movies by StudioCFR(m): 11:26pm On Sep 26, 2010 |
Stale |
Jokes Etc › Re: Police Dey Read Bible Oooo! by StudioCFR(m): 11:22pm On Sep 26, 2010 |
Make i laugh? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 11:21pm On Sep 26, 2010 |
Sledge i like your swaggz lol |
Jokes Etc › Re: The Good Wife by StudioCFR(m): 11:10pm On Sep 26, 2010 |
I'm still searching for the joke |
Jokes Etc › Re: Facebook Humor by StudioCFR(m): 11:09pm On Sep 26, 2010 |
I nearly laugh - but but but, |
Jokes Etc › Re: Worst Weeks by StudioCFR(m): 11:07pm On Sep 26, 2010 |
Yo popsy |
Jokes Etc › Re: Dying To Love by StudioCFR(m): 10:54pm On Sep 26, 2010 |
Fine - And you? |
Jokes Etc › Re: Worst Weeks by StudioCFR(m): 10:51pm On Sep 26, 2010 |
Were is the joke? |
Jokes Etc › Re: Dying To Love by StudioCFR(m): 10:45pm On Sep 26, 2010 |
Lol kunbee |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by StudioCFR(m): 4:49pm On Sep 26, 2010 |
Hermaphrodite |
Jokes Etc › Re: Phone Practise by StudioCFR(op): 4:48pm On Sep 26, 2010 |
Biffers dont biff me. See as dem be like somalia' refugees (No oofffeince) |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 12:26am On Sep 25, 2010 |
Who Efe dey call messenger? Me and your grand papa na mate oh. @sledge, easy wit dat tanimz gurl abeg lol |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 12:04am On Sep 25, 2010 |
U never talk true |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 11:59pm On Sep 24, 2010 |
Tanimz wetin drive u comot romance come jokes section? |
Jokes Etc › Re: Alex the drunkard by StudioCFR(m): 11:57pm On Sep 24, 2010 |
I beg to differ jor |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 11:55pm On Sep 24, 2010 |
Tanimz your cup don full dey throway. |
Jokes Etc › Re: I Can't Shout by StudioCFR(op): 11:51pm On Sep 24, 2010 |
I no dey too drink like dat. I dey dilute am with redbull or power horse. And if na stout i wan drink, i dey mix am with yoghurt. I nor dey pass my boundary and no mis-yarnings trust me. Lol |
Jokes Etc › Re: I Can't Shout by StudioCFR(op): 11:39pm On Sep 24, 2010 |
Lol - gentle dude like me. . I like to club sha - the place na wia u go meet people, and i like to relate alot but only with people wey make sense. I nor dey do bad thing for club u supposed trust me for dat one na lol |
Jokes Etc › Re: I Can't Shout by StudioCFR(op): 11:26pm On Sep 24, 2010 |
U not happy dat i'm keeping it cool with u aight ? U want make i begin dey slap yo face? Lol Yeah, independence day na on friday and PLANET 1 go full dey throway dat day. Lol U don club before? |
Jokes Etc › Re: Names Dey Follow Person. Lol by StudioCFR(m): 11:21pm On Sep 24, 2010 |
Na wa'o lol |
Jokes Etc › Re: I Can't Shout by StudioCFR(op): 11:15pm On Sep 24, 2010 |
Go sleep na - why u dey wahala yourself ? Nairaland no dey run away lol I no club today - na next week october 1st. How work today? My service too slow |
Jokes Etc › Re: I Can't Shout by StudioCFR(op): 10:54pm On Sep 24, 2010 |
Lol , u nor dey sleep for night? |