StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 226 227 228 229 230 231 232 233 234 (of 416 pages)
Na wa'o |
toto as in pus.sy? Abeg i no understand |
Not funny |
Even if u gimme do free of charge, i go throway face, zip uP and wakka comot lol |
No be my fault say i dey talk like dis. And i nor too small reach like dat - na once in a while thing |
Which hole dis one jump out from? Lol |
Me too i'm cu.ming mmmm lol |
Tehehehe I sooo hate u for making me laugh |
Shattap! U said i should rub your dirty hand - and i bin think sey u go tell me to move up a little |
Go and shi.t in your hand cynth And for your information, i be man and not a market woman like u. Biffer! |
Is she ok? |
Fake cynth As.swipe |
Ewure cynth |
Ok after rubbing your hand, wia else u go want me to rub- Your Bweast? |
*Ignore the janitor* |
Come put hand inside my pant bring the joke out na. I no be ya mate - i go sound you right here right now if u no free me |
U no fit do me shi-shi Na mouth u just dey run like public Tap |
I nor Pirate your joke na freestyle i freestyle am - No vex cuz i nor wan get issue wit D.P.O |
Hhmm |
I still dey find de joke |
Stale |
Off with your head cynth |
Na wa'o |
Every babe wan get my attention - price i pay to be celebrity. My thread na women thread - dat shows how important i dey. I hope una no go too miss me when i final'y dump jokes section and ginger my swagger wakka go music section |
Stale |
Bounce! Comot make i see road Better people dey talk, u self too raise hand wan talk. Fear nor dey your dictionary? |
I'm still searching for the joke |
U go soon laugh with your one leg up - ewu |
See dem mouth' like were is the joke? Bad belle people mtchew |
Biff! |
One day, a man was sitin in his ofice on de 19thflor of a buildin wen anoder man ran into his ofice and shouted, "John, yor daughter, Anna, just died in an acident right oposite dis buildin. De gentuman was in panic. Not knowin wat to do, he jumped out thru his ofice window. While comin down, wen he was near de 14thflor, he remembad he did not hav a daughter named Anna. Wen he was near de 7thflor, he remembad he was not maried yet. Wen he was about to hit de Ground, he remembad he was not even john! |
Dat u cant do without |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 226 227 228 229 230 231 232 233 234 (of 416 pages)