₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,743 members, 8,441,990 topics. Date: Thursday, 09 July 2026 at 12:33 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 232 233 234 235 236 237 238 239 240 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: A Mother And Three Daugthers by StudioCFR(m): 9:39am On Sep 17, 2010
Lol - wetin dey dia wey wan blind me?
And if i try u wetin go happen?

No forget sey u fragile in nature and if i handle u ehn, u go know sey hand touch u lol
Jokes EtcRe: Three Hymns by StudioCFR(m): 9:30am On Sep 17, 2010
Thank you Thank you

I'm a man and not a boy my friend lol
Jokes EtcRe: You Are So Ugly: by StudioCFR(m): 9:25am On Sep 17, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Why I Fired My Personal Secretary by StudioCFR(m): 9:20am On Sep 17, 2010
Tehehehe

U of all people - leave me alone jor lol
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 9:08am On Sep 17, 2010
.
Jokes EtcRe: Just For Lafs: by StudioCFR(m): 9:01am On Sep 17, 2010
Seconded!
Jokes EtcRe: You Are So Ugly: by StudioCFR(m): 9:00am On Sep 17, 2010
I trust u hard tough gurl lol
Jokes EtcRe: A Mother And Three Daugthers by StudioCFR(m): 8:59am On Sep 17, 2010
Tehehehe

Hhmm, my cane , my cane , my cane.

My cane too big for u sha - but u fit still take your towel off make i see you lol
Jokes EtcRe: A Mother And Three Daugthers by StudioCFR(m): 8:39am On Sep 17, 2010
Are u sure no be inbetween your legs the cane dey? Cuz fear don dey catch me to near u lol
Jokes EtcRe: Whatever You Give A Woman: by StudioCFR(m): 8:23am On Sep 17, 2010
We're still waiting for your own joke hard tough gurl lol
Jokes EtcRe: A Mother And Three Daugthers by StudioCFR(m): 8:21am On Sep 17, 2010
U be hermaphrodite?
Why woman go get cane inbetween her legs

No oofffeince
Jokes EtcRe: Whatever You Give A Woman: by StudioCFR(m): 7:16am On Sep 17, 2010
Adjusts my Gucci Belt
Jokes EtcRe: A Mother And Three Daugthers by StudioCFR(m): 7:13am On Sep 17, 2010
Free me jor
Jokes EtcRe: Laffzzzzzzzz by StudioCFR(m): 7:12am On Sep 17, 2010
Smiles

L8er
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 7:11am On Sep 17, 2010
Okkk morning gurl - l8er
Jokes EtcRe: Laffzzzzzzzz by StudioCFR(m): 7:10am On Sep 17, 2010
Even if i no brush for two days, my mouf nor go dey as bad as yours

No oofffeince
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 7:07am On Sep 17, 2010
Stop been nice to me lol
Jokes EtcRe: Laffzzzzzzzz by StudioCFR(m): 7:06am On Sep 17, 2010
Who be dis one wey wan tell me how to run my show?
Jokes EtcRe: A Mother And Three Daugthers by StudioCFR(m): 7:03am On Sep 17, 2010
Kunbee lol

@cynth, na news flash dem dey use say gud morning for yo village?
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 7:00am On Sep 17, 2010
Same here - still dey bed sha

Are'nt u going to work today?
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 6:56am On Sep 17, 2010
Tehehe just cant take my head off nairaland

How far
Jokes EtcRe: Laffzzzzzzzz by StudioCFR(m): 6:54am On Sep 17, 2010
Why i go wan punch a brick like u
Jokes EtcRe: Whatever You Give A Woman: by StudioCFR(m): 6:53am On Sep 17, 2010
Still not funny
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 6:51am On Sep 17, 2010
Maka why lol
Jokes EtcRe: A Mother And Three Daugthers by StudioCFR(m): 12:24am On Sep 17, 2010
Mehn, i no wan give the details out here sha - and no worry the I.V go get to u sis.

Lol
Jokes EtcRe: Try You Own Make We See. by StudioCFR(m): 12:20am On Sep 17, 2010
Abi jare lool
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 12:17am On Sep 17, 2010
Then go meet fela anikulapo kuti
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by StudioCFR(op): 12:15am On Sep 17, 2010
I bin think sey u dey on phone - u don finish sharp sharp?
Jokes EtcRe: Laffzzzzzzzz by StudioCFR(m): 12:13am On Sep 17, 2010
Na me jor - u get mouth- chop knockle jor
Jokes EtcRe: A Mother And Three Daugthers by StudioCFR(m): 12:11am On Sep 17, 2010
When what?

U want put assunder? Lol
Jokes EtcRe: What Goes Up A Hill With Three Legs And Comes Down With Four? by StudioCFR(m): 12:07am On Sep 17, 2010
Okkk

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 232 233 234 235 236 237 238 239 240 (of 416 pages)