StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 231 232 233 234 235 236 237 238 239 (of 416 pages)
I dey club dear - i just finish rocking so i say make i tour nland small till day break. So whatsup |
Who's pathetic and who's not? Tanimz were is my Nike sneakers? |
And who be dis two market women wey dey block my view? Make una two park go oneside make i see chance park well jor. And for XIANA, *SMILES* I THINK I LOVE HER TOO - FOR REAL |
Chei - lol Yo fear don dey catch me lol |
No fighting plz |
Oh lol - no vex But yo joke make sense sha |
My dear take am easy dey rake cuz pythons too many for here lol So how far? @B4U - u be my personal person na cool down tehehehe |
Tehehehe okkk |
Free me jor - wetin i do? Lol |
Hungry never knack your skull before na |
Lol |
U yourself nor stale mtchew No oofffeince |
@XIANA , i dont even know what to say Dear - *Smiles* send me mail ok - check my profile for my mail addy. And lemme know when u don send am sha ok |
Lol |
Ok make i leave u for shirt before u lie for my head say i dey try touch u for chest or back - i no like trouble and i no wan involve myself into something wey go tarnish my image. I have a reputation to protect. So kindly go drop my eat for dat plate and be fast about it cuz my food don dey cold. |
Go shi.t in your hand dude - lol |
Borrow me your un-used brain No oofffeince |
Chai, My kindness don cost me my meat *runs after her and grab her by the collar quick* Go put my meat back inside dat plate - oju kokoro |
When u start using your brain No oooffeince |
*Adjusts my belt* I wan eat, come take two spoon of rice only but no touch the meat oh Lol |
Hhmm - Jezzybrown too don vex release her own joke(s) U try sha lol |
Yeah - dats my swagg** No oofffeince |
*giggles* Lol - comot jor Na today we don dey hear smooth face? Mtchew - ajebota! Lol |
Lol |
Cynth u go school so? Or na pass u pass school? No oooffeince lol |
Mine dey wetin? Talk am make i borrow u slap na lol |
U don start again wiff your stale gist' abi? Lol How u go come chop rice when your one leg dey europe and the other leg dey naija. Lol - and please i nor dey feel like anything please - i gentle and i dey my lane |
Who wan loff u - na only the way u dey talk i like. If to say u be the kind person wey dey yarn dust, i for just bone your side. Lol Talking to u is fun sha. . NOTHING DO YOU GURL |
Akuviv , well well , i get like two threads i guess' u would like - lol |
U wish - tehehe I like talking to u cynth lol |
Talking to me? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 231 232 233 234 235 236 237 238 239 (of 416 pages)