StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 239 240 241 242 243 244 245 246 247 (of 416 pages)
Give dat blackie cyber kick jor lol You try sha |
Tehehe |
Drex Back - dont touch me |
Xiana the godly queen tehehe |
so blacky na member ehn? , no wonder the bobo get black lips, no ooffeeince lol |
blacksta:u don chop cyber kick before? ![]() i no get time , and na only those wey no get babe for reality dey kill themselves to get attention i'm just myself u know, please who be MR. cork? Some girls here say i dey talk like am, and i want to meet him, i wan see how him dey talk ![]() |
is googleee male, female or hermaphrodite No ooffeeincegooglee, i like dis your job oh, erm, lemme know when your Ganja company begin sell shares |
who be dem? count me out oh |
now now now, i dey miss all this guyz, ![]() |
THE GANJA FARM BLA BLA BLA , hope u dey pay your tax to gov'ment from the ganja sales sha? |
my dear, the same bible also said, on the last day, there will be fake prophets and fame preachers, u think sey i nor dey go church? , i know very soon u sef go collect loan from bank go open your own church and name the church >> XIANA'S CHURCH OF ALL NATION' ![]() |
ELEMENT, WETIN IDOMU-IGBO GIVE U CHOP? see as u dey happe like person wey win visa lottery no ooffeeince ERM, XIANA and BABY.ME say i dey talk like DR CORK , i really wan meet that guy to see how him dey talk lol , any info please |
stop kissing me na , habba, na my lane i dey oh |
GOOGLES your siggy dey make me fear , na ganja money u take buy that bicycle? No ooffeince |
laugh like a gentle man dear , ABA boys don take over jokes section. NO OOFFEEINCE , |
Tehehe |
Tehehe - joking witcha man common |
Now, i see why she called u a Retard! U are useless man. Your hot temper would only destroy u. IBO GROUNDNUT SELLER No ooffeince |
Jealo what? u wish i dey jealous u abi? Idowu don give u a bit relief out of pity to make u feel like you're important, and no abuse am. No ooffeince |
She's nat yours alone EWU! Na yo type dey father another man children - Aboki No ooffeince |
U fit stil replace am with your un-used brain na No ooffeince |
U dis IBO boy Vinck, your babe dey always wonder why u dey follow me about - no dey make people think sey u be gay. I no like am cuz u dey also .g.embarass me. No ooffeince |
The HIV yo yoruba gurl friend carry come give u When i say make una dey use condom, una say na flesh to flest sweet pass - now see the result |
No it wont - lol |
I didnt expect u to even say anything at all till your mouth is well brushed |
Xiana - u godly? No make me laugh abeg lol |
Mr post and Run, dis yo bend down and select joke get K-LEG Na IBO made? No ooffeince |
Lemme when e wan burst make i arrange for shovel and digger |
Your Baby Rat u meant No ooffeince |
Xiana is a decent gurl/boy |
Lol It's all good |
So are u offering yourself to me hard tough gurl? No ooffeince |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 239 240 241 242 243 244 245 246 247 (of 416 pages)


No ooffeeince