₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,801 members, 8,442,331 topics. Date: Friday, 10 July 2026 at 01:08 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 238 239 240 241 242 243 244 245 246 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 11:39pm On Sep 14, 2010
*Burns down thread*

Efe no put head cuz i fit burn u join

No ooffeince
Jokes EtcRe: Clear Handwriting by StudioCFR(m): 11:37pm On Sep 14, 2010
Lol u don come again
Jokes EtcRe: Blood Is Indeed Thicker Than Water by StudioCFR(m): 11:28pm On Sep 14, 2010
Hey hey hey - lol
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 11:27pm On Sep 14, 2010
Lol - see as dem dey stretch neck like girafe - na studio CFR name dey for de joke and there's nothing anybody can do about it.

If una no like am, make una go sleep.

No ooffeince
Jokes EtcRe: Random Kicks From Egypt by StudioCFR(m): 11:19pm On Sep 14, 2010
Efe dey too mis-yarn only when she missed her period.

spelling for offence (ooffeince) , U fit call police sha
Jokes EtcRe: Random Kicks From Egypt by StudioCFR(m): 11:14pm On Sep 14, 2010
Tehehehe na wa'o
Jokes EtcRe: Laugh it Off with Efe by StudioCFR(m): 11:12pm On Sep 14, 2010
*Burns down thread*
Jokes EtcRe: Random Kicks From Egypt by StudioCFR(m): 11:09pm On Sep 14, 2010
Na from dat Akara business money i use pay your school feez na - and i'm happy u no disappoint me
Jokes EtcRe: Laugh it Off with Efe by StudioCFR(m): 11:03pm On Sep 14, 2010
Lol like u meditate alot aight?

Nwa Teacher
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 10:53pm On Sep 14, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Tea Break by StudioCFR(op): 10:48pm On Sep 14, 2010
Market woman - balogun base'
Leave me and my life jor
Jokes EtcRe: Random Kicks From Egypt by StudioCFR(m): 10:46pm On Sep 14, 2010
I know her welli well

Her jokes dry like her dry chest

No ooffeince
Jokes EtcRe: Random Kicks From Egypt by StudioCFR(m): 10:38pm On Sep 14, 2010
Enemy of joy

No ooffeince
Jokes EtcRe: Blood Is Indeed Thicker Than Water by StudioCFR(m): 10:36pm On Sep 14, 2010
Meet me at silverbird galleria then make i spoil u small with popcorn and ice cream.

Are u a civil servant ?
Jokes EtcRe: Laugh it Off with Efe by StudioCFR(m): 10:32pm On Sep 14, 2010
For naija, anything goes lol - ooffeince or offence, all join.

So no dey make noise cuz i wan meditate
Jokes EtcRe: Random Kicks From Egypt by StudioCFR(m): 10:26pm On Sep 14, 2010
Tehehe i'm good my dear - just dat since dis my rise to fame, i never rest lol

I miss u sha
Jokes EtcRe: Blood Is Indeed Thicker Than Water by StudioCFR(m): 10:17pm On Sep 14, 2010
Are u a civil servant? I heard they pay them peanut.
Jokes EtcRe: Friendship Btw Men Vs Friendship Btw Women by StudioCFR(m): 10:09pm On Sep 14, 2010
Walahi lol
Jokes EtcRe: A Must Read! by StudioCFR(m): 8:49pm On Sep 14, 2010
My 1962 joke

Who Remix am?
Jokes EtcRe: Blood Is Indeed Thicker Than Water by StudioCFR(m): 8:46pm On Sep 14, 2010
Odunnu - u can lie oh - who's mr cork abeg cuz all of una just dey say i dey copy am.

Is he a native doctor?



@XINA- yep talking to u gurl cuz i care - i bin wan come give u a ride back home since Fashola don ban okada for lagos.

But I know u get Bicycle sha - No ooffeince
Jokes EtcRe: Random Kicks From Egypt by StudioCFR(m): 8:40pm On Sep 14, 2010
Bibs u still dey?


@pharoh, i wan go insure my legs and eyebr'w tomorow.
- wait when i come back u hear
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 7:54pm On Sep 14, 2010
Tehehehe dat music na blast lol

But i gentle sha lol
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 7:51pm On Sep 14, 2010
Okkk i no reply dis thread again
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 7:49pm On Sep 14, 2010
Lol i cant wait to see dis thread locked lol
Jokes EtcRe: Blood Is Indeed Thicker Than Water by StudioCFR(m): 7:44pm On Sep 14, 2010
Mehn, u never close from work already?

Abi u dey do over time?

No ooffeince
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 7:42pm On Sep 14, 2010
U too harsh for the matter jor
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by StudioCFR(m): 7:40pm On Sep 14, 2010
Chai - is dis what love does to people ??

Make i just pretend as if i nor see or hear anything sha lol
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 7:32pm On Sep 14, 2010
Okkk HELMET- but go see shoe maker to build wooden shoe wey fit make u tall reach your wife atleast for shoulder make she no for dey ride u with knock when u mis-behave since she tall pass u sha.

No ooffeince
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by StudioCFR(m): 7:27pm On Sep 14, 2010
The thing just dey sweet Idowu sha - but no let Element play with your pillow' sha

No ooffeince
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 7:22pm On Sep 14, 2010
Are u sure she nor dey knock your head when u misyarn cuz i know she's taller dat u mehn
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by StudioCFR(m): 7:18pm On Sep 14, 2010
Chei lol - but helmet u nor try sha - na only aszz you see squeeze for her body ni?

Lol
Jokes EtcRe: Lol With Element by StudioCFR(m): 7:09pm On Sep 14, 2010
Na so she dey treat u when u phorckup for house?


AKO MI TI POJU JOR

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 238 239 240 241 242 243 244 245 246 (of 416 pages)