Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 11:06pm On Aug 19, 2010 |
U don miss yo period again shey?? |
Jokes Etc › Re: I Quit! by StudioCFR(m): 11:03pm On Aug 19, 2010 |
Sledge Na crase? |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 11:02pm On Aug 19, 2010 |
Try make sense |
Jokes Etc › Re: A Good One - But Rude! by StudioCFR(m): 11:00pm On Aug 19, 2010 |
You're on yo own |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 10:56pm On Aug 19, 2010 |
Your business U wey dem ask wetin u dey study for school u say na Doc u dey study cuz u want to be a Doctor when u grow up. |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 10:52pm On Aug 19, 2010 |
Yes i still dey wait till u sort yourself out finish for dat suckaway toilet u dey use |
Jokes Etc › Re: A Good One - But Rude! by StudioCFR(m): 10:50pm On Aug 19, 2010 |
Retract dat kiss dust wey u just yarn about me tayo |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 10:47pm On Aug 19, 2010 |
How u wan learn when u no sabi spell yo name? How u wan understand wetin i wan teach u when u no dey sabi understand wetin u read? U suppose' do 2weeks dry fasting dey beg god to open yo head so dat u go fit sabi do or download things for dat yo coconut head well. Now make i tell una how i reign those days in brief, any thread wey i enter dem dey call me chief. So tey some people come begin ask if i be yoruba, igbo, hausa cuz i dey crack my jokes well with any of jokes language. Plus my swaggerz |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 10:13pm On Aug 19, 2010 |
Sledge lol U are dead wrong man. |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 10:05pm On Aug 19, 2010 |
I be human - and nobody is perfect except God. Everything get season. I don pay my dues And now i wan rest for una wey be newbies to make me laugh too |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 9:55pm On Aug 19, 2010 |
Hehehe blacky sorry sey i dey expose yo yansh |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 9:53pm On Aug 19, 2010 |
Dis is jokes section where anything goes. No dey biff - if u no like my joke, take a walk |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 9:49pm On Aug 19, 2010 |
Not true - dem no get money to buy ticket for cafe- lol No offence |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 9:47pm On Aug 19, 2010 |
Dis joke still fresh teacher - all u sabi na to criticise and tell me how i misyarn for my joke. Enemy of joy - lol |
Jokes Etc › Re: A Good One - But Rude! by StudioCFR(m): 9:42pm On Aug 19, 2010 |
@efe, i don drex for u - wakka pass. But no go fall inside gutter |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 9:38pm On Aug 19, 2010 |
Lol - bad advice. Leave me the way i dey - when time reach, we go know who be who. My joke funny, make sense or not how e take be some people business. |
Jokes Etc › Re: A Good One - But Rude! by StudioCFR(m): 9:33pm On Aug 19, 2010 |
Tayo u too dey cuss |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 9:26pm On Aug 19, 2010 |
Tehehe |
Jokes Etc › Re: Big Meat by StudioCFR(m): 9:24pm On Aug 19, 2010 |
The mod's dey on strike |
Jokes Etc › Re: Another Case Of Daftility by StudioCFR(m): 9:21pm On Aug 19, 2010 |
Lol i trust u - but take am easy wit dis people sha |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 9:17pm On Aug 19, 2010 |
My dear na u no go school tehehehe Long time |
Jokes Etc › Re: A Good One - But Rude! by StudioCFR(m): 9:06pm On Aug 19, 2010 |
Seconded lol |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 9:05pm On Aug 19, 2010 |
Thanks segzi lol - u be correct guy |
Jokes Etc › Re: A Greedy Man's Wishes by StudioCFR(m): 7:42pm On Aug 19, 2010 |
U dey block my view |
Jokes Etc › Re: A Greedy Man's Wishes by StudioCFR(m): 7:39pm On Aug 19, 2010 |
I no send you |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 7:38pm On Aug 19, 2010 |
U no fit do shi shi |
Jokes Etc › Re: A Greedy Man's Wishes by StudioCFR(m): 7:34pm On Aug 19, 2010 |
Lol na yo prayer be dat hard tough gurl U dey waste yo time and i go keep dey roll with anybody i like. Biffer! |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 7:30pm On Aug 19, 2010 |
Is diz wat maturity does to people? |
Jokes Etc › Re: A Good One - But Rude! by StudioCFR(m): 7:28pm On Aug 19, 2010 |
I know |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 7:26pm On Aug 19, 2010 |
Lol whatevs |
Jokes Etc › Re: Now Dis Is Wat I Call Daftility by StudioCFR(m): 7:25pm On Aug 19, 2010 |
Element, u not doing bad at all lol |
Jokes Etc › Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 7:23pm On Aug 19, 2010 |
I'm gud bro. How u dey? I bin think sey dem ban u |