₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,961 members, 8,443,210 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 11:20 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 274 275 276 277 278 279 280 281 282 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 8:51am On Aug 20, 2010
Amen!

Dat one? Even for party wey dem no invite am , na she dey first come.
Jokes EtcRe: I Quit! by StudioCFR(m): 8:48am On Aug 20, 2010
Pot calling kettle black
Jokes EtcRe: slowpoke by StudioCFR(m): 12:53am On Aug 20, 2010
Tehehe welcome back bro
Jokes EtcRe: A Greedy Man's Wishes by StudioCFR(m): 12:51am On Aug 20, 2010
Kkk bro- e go be naw. *winks*
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 12:45am On Aug 20, 2010
No games girl- u know me.
Dec! babe.
Jokes EtcRe: A Good One - But Rude! by StudioCFR(m): 12:42am On Aug 20, 2010
Lol u again
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 12:39am On Aug 20, 2010
Lol - efe, time go tell
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 12:37am On Aug 20, 2010
Desperate, for wetin? Noooo, lol- na yo new found friend desperate
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 12:34am On Aug 20, 2010
I have no problem unto sey u dey roll wit vick.

Una dey only dull thread for us
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 12:29am On Aug 20, 2010
Open yo eye gurl.
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 12:27am On Aug 20, 2010
Lol mtchew
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 12:25am On Aug 20, 2010
I still get other gurls abroad i go like to dash u. But no ask dem for money to pay yo house rent lol
Jokes EtcRe: A Greedy Man's Wishes by StudioCFR(m): 12:23am On Aug 20, 2010
I no dey too go online like dat ooh- lol.
But it's ok u can add me - when i log on we relate
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 12:21am On Aug 20, 2010
Opportunist dats what u are Vick.
I give una my blessing
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 12:18am On Aug 20, 2010
Shine yo eye girl - shakes head in pity *smiles*
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 12:16am On Aug 20, 2010
Efe do yo thing- i'm fine
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 12:13am On Aug 20, 2010
So are u saying u are only liking her cuz she's in the UK?
Naija Boiz Sef
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 12:08am On Aug 20, 2010
Sometimes i wonder why some people dey find girl friend for internet. Lol and they are happy
Jokes EtcRe: A Greedy Man's Wishes by StudioCFR(m): 12:06am On Aug 20, 2010
Allegation laughable.


@sledge, i dey too bussy dis days- no vex.
Jokes EtcRe: Big Meat by StudioCFR(m): 12:01am On Aug 20, 2010
Lol
Jokes EtcRe: School Good Oh : Lol by StudioCFR(op): 11:55pm On Aug 19, 2010
Dem know book?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 11:53pm On Aug 19, 2010
Hahahahaha Dickson1

Photocopy no easy man - i no fit copy u na u dey copy me.
Jokes EtcRe: A Good One - But Rude! by StudioCFR(m): 11:48pm On Aug 19, 2010
If i talk now dem go say i corrup- dem go dey criticise and tell me wetin i misyarn.

Make i pretend as if i no see wetin u just talk now
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:46pm On Aug 19, 2010
The two of u should get a room. All dis primary school love style no dey sell again.
Nothing dey dia again- nothing dey shark me again
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:42pm On Aug 19, 2010
Black, lol me? Hhmm i still know my level.
One of dis days i go prove my critics wrong lol
Jokes EtcRe: A Good One - But Rude! by StudioCFR(m): 11:39pm On Aug 19, 2010
My body guard u meant -
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:36pm On Aug 19, 2010
@black, wetin be mallam dry gin?
RED LABEL? Lol




Hey u, iron bender still better pass pepper seller. Dem no tell u?
Jokes EtcRe: I Quit! by StudioCFR(m): 11:32pm On Aug 19, 2010
Amen!

Na him resignation letter be dat
Jokes EtcRe: A Good One - But Rude! by StudioCFR(m): 11:29pm On Aug 19, 2010
Biff!
Leave my shirt - no dey drag me anyhow.
I be celebrity. See my vip ticket
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:26pm On Aug 19, 2010
@idowu, yo brain don dey hot again?
Allegation irresponsible.

I dont do drugs - i be better person.



And who be dat one wey dey shout like market woman for dia?
Jokes EtcRe: A Good One - But Rude! by StudioCFR(m): 11:17pm On Aug 19, 2010
Lol no comment
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:16pm On Aug 19, 2010
*Sip Moet*

Make i siddon dey watch as the children dey play

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 274 275 276 277 278 279 280 281 282 (of 416 pages)