₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,023 members, 8,443,534 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 11:05 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 300 301 302 303 304 305 306 307 308 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Guess What? by StudioCFR(m): 7:45pm On Jul 28, 2010
Yeah right lol
Jokes EtcRe: How Many People by StudioCFR(m): 7:44pm On Jul 28, 2010
Aboki = Hausa man


@Rokiatu - dat your Racist in it na the joke walahi
Jokes EtcRe: How Many People by StudioCFR(m): 7:40pm On Jul 28, 2010
Dyt u dey post spam-no make dem ban u
Jokes EtcRe: Obama Can Be Very Boring ? by StudioCFR(m): 7:38pm On Jul 28, 2010
Dyt grow up
Jokes EtcRe: How Many People by StudioCFR(m): 7:37pm On Jul 28, 2010
Rokiatu modify please
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 7:35pm On Jul 28, 2010
Is dat why u shouting? *Smiles*
Jokes EtcRe: Nigerian Hotel Rate by StudioCFR(m): 7:34pm On Jul 28, 2010
Modify jor lol
Jokes EtcRe: Guess What? by StudioCFR(m): 7:32pm On Jul 28, 2010
No be the answer i think sey the poster go tell us i hear.
Hard long thing
Jokes EtcRe: Who Is Able To Say It? by StudioCFR(m): 7:28pm On Jul 28, 2010
Clench na u know dat one oh
Jokes EtcRe: Better Together: by StudioCFR(m): 7:25pm On Jul 28, 2010
I know those peoplehuh
Jokes EtcRe: Nigerian Hotel Rate by StudioCFR(m): 6:58pm On Jul 28, 2010
Dats my boy
Jokes EtcRe: Female Bashing ~ by StudioCFR(m): 6:15pm On Jul 28, 2010
Tehehehehe
Make una continue dey Bash dem jor
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 5:54pm On Jul 28, 2010
Aww i like it when u call me papa my beautiful daughter- may the gods of Nland bless u
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by StudioCFR(m): 5:50pm On Jul 28, 2010
Hehehe
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 5:46pm On Jul 28, 2010
Ashi na set back oh- infact no road there. The rich kids for my hood na dem do am pass but coded.
Na like guys like us wey get swagger- the cars , VANS KERE OUTFITs, and hennessy and Moet to ginger da swagger.
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 5:34pm On Jul 28, 2010
My pistol no empty- him no go wan lose him left leg
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 5:32pm On Jul 28, 2010
Habibat or habitat?
Which one ? Cuz i never hear such name b4
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 5:30pm On Jul 28, 2010
I worry about me Dyt, times 12 of blacksta no fit touch my Marks and Spencer T-shirt
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 4:41pm On Jul 28, 2010
Dusts my sneakers- ol boy i don take off
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 4:27pm On Jul 28, 2010
Why i love Nairaland
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 4:24pm On Jul 28, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 4:20pm On Jul 28, 2010
Ehen- now face it hard tough guy
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 4:16pm On Jul 28, 2010
Thank god i no dey follow una go see Ashi
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 4:11pm On Jul 28, 2010
Spewing yet another rant'
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:09pm On Jul 28, 2010
Mmmm *rubs cheek*

Dyt my screen saver lol
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 4:06pm On Jul 28, 2010
Tehehehe
I'm the happiest dude on earth man- walahi lol

Elepa mi'layo
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 4:03pm On Jul 28, 2010
Black dat your big head nothing dey am.

Dyt, i no need to toast woman before dem fall for me cuz na Swagga na die lol.
U dey go anywhere dis weekend?
Lol
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 3:59pm On Jul 28, 2010
I beg oo o
Lol i dont know what u two are talking about oh.

Escapes through the back door
Jokes EtcRe: Our Girlfriend Is Pregnant by StudioCFR(m): 3:51pm On Jul 28, 2010
Hehehehe
Jokes EtcRe: Why I Love Nairaland by StudioCFR(m): 3:50pm On Jul 28, 2010
Faints

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 300 301 302 303 304 305 306 307 308 (of 416 pages)